Emerald04's Posts
Nairaland Forum › Emerald04's Profile › Emerald04's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
Mikekan30:Na your papa be idiot. Isreal is not Russia ally dumbass |
Had something similar to this. Mine was there for two months. I was so worried but then the thing don even disappear now |
Mikekan30:You said Isreal is Russia ally? Me I just dey laugh you. Some of you no even know Wetin dey sup una sha go wan comment ![]() |
She no gush about us. Na cruise. Na so dem dey use us cruise for Reddit and quota too |
Karemarealty288:Funny enough this guy and bob risky fit no be gay. Make dem Dey use am Dey cover eyes. Who knows if dem be bombers for night. Cross dresser for day ![]() |
nairalander2020:Aswer as long as e Dey put food for erm table lol. ![]() Naija too hard. Person ghats find way to survive |
James brown don go meet papito in UK Love in the air ![]()
|
![]() |
I ain’t got nun to say. But just a daily reminder e no go better for Buhari and all of you wey vote for am for second time. Una make life hard for students oh.. Ogún go kill all of you wey vote am for second term aje!! |
The one who love the most tend to get hurt the most. May we never engaged ourselves in a one sided relationship. AMEN! Op she’s your girlfriend but you’re never her boyfriend. Just move on bruh. It’s a scary world we live in. When you find love again, endeavor to use your brain too. Not just your heart. |
.. |
You talk too much bruh. Fr. Say less. All this one you dey right na epistle |
You talk too much Nigga. Glad the girl even left you, you’er too far to maturity level. People still mumu reach this stage sha.. I bet you really don’t talk about the part you keep begging her. |
Could vividly remember I was once in a similar situation when I was in 200L I do carry chidinma bag for her, do many things for her, she keep friendzoning me while she also see me as a Godsent, like I’m always there for her, I’ll even help her with TD drawing. She get so free with me she started coming to my hostel late at night, to cut the story short, I sha taste the forbidden fruit. I show my true color ASAP. The day she asks me to carry her bag for her right inside class, I tell am for your life no talk am again herself shock. Two days later she put am for status trust nobody all men are the same.I still dey chop am till date. Emi ika. But I no dey put pressure to taste any girl again. This day I’ll rather be straightforward with it, if you cool with it fine, if you ain’t cool with it, bye bye. No stress me. |
Wo Na sign of success jare. No let anybody whine you. God abeg the kain money I go get, wey Interpol and FBI go dey find me. Direct am to me. 50/50 life na dice. |
Don’t really agree with your last point. If they feel ashamed or disgusted after the act, why always returning back to act another one lol.. You think dem this werey milf Lisa ANn and August Taylor dey feel ashame? |
HacheNoire:You were makin sense, not until I read she should reunite with her Ex boyfriend and start making babies? Then I realized you’re short of sense. Are you mad or something? which kain comic I dey read? If na your brudda she dey date, come dump him for FFK, you go advise your brudda to take her back? After 4 kids? You could have just comment God will provide for her a better man, but you here saying she should go back to her ex and start making kids, dem tell you that EX never move forward. Won’t be surprised if you’re a girl tho, very selfish gender. |
The matter pass me.
|
Damilare65:ok we send you a pm |
Damilare65:We can be best of friend you think? |
FirmTR:na guys wey dey do artificial dread understand Wetin I dey talk. |
Just surprise nobody’s actually talkin ‘bout side effects like headache etc. Let’s be honest this is too much for the kid. Me wey dey keep dread know the way the headache take hold me last year, I no know when I enter saloon tell the man I want low cut, i felt some kind of peace after. Will lock the hair soon tho.. No because una wan make your kid look cute carry burden for erm head. |
Dbull nah Airforce01 pro max |
Lol... wetin dey funny be be say when this matter Frësh and dem do test, I remembered they confirmed the guy was truly given some black substances to drink, which one come all this bullcraps dem dey give us...? Can flash back to those days in primary school, I was bn bullied badly by this guy called Chukwudi, my heart is always beating fast whenever I spot him anywhere, but due to some unknown reasons to me, i was scared of opening up to anyone. I don’t know why, but I really don’t have the enough courage to open up to any MF. My advice to parents is they should be more open to their children, these kids sometimes goes through lot that keeps them traumatized. Chukwudi, I still dey find you sha, anywhere I jam you, you go collect, cus I go pay boys to drilled you, memories of shit you did to me is still fresh asf in my head. |
. |
April 11 ![]() |
Exkandayee:Someone intelligent won’t say lolz.. like WTF is lolz dude? ![]() |
Coronavirus123:Arresting them is no longer the solution. It’s now a virus that can’t be contained, all thanks to the failed working system of this country. The EFCC or should I say an average uniformed officer itself is corrupt, they only care about their shares. Na EFCC go tell boys dem wan come burst their side, make dem Jp, all cus of settlements. Moral of my lessons? Nigeria is headed for destruction, get you damn visa as soon as possible and elope from this country, you owed your unborn child a better country with a good working system. |
. |
When hoodville said her new nigga ain’t NEW, you just never KNEW ![]() Even when she was dating you, she already knew who was next. |
I understand your pains bruhda, but just so you know not all mothers are MOTHER ![]() |
Iamdbull:Everything here’s almost edited. Your user ID seems to be seating ontop of your profile pic una dey fake comments again?Everytime it’s Dbull on this one, dbull on this one. Stop going way too hard bruh. If entertainment no be your way you no fit blow aje. you’ll only be another nairaland legend falling like Airforce01 Take a chill pill my bruhda. |


herself shock. Two days later she put am for status trust nobody all men are the same.
