Emmansus's Posts
Nairaland Forum › Emmansus's Profile › Emmansus's Posts
So what can we deduice from dat,ask hotel workers to tell u more,condom inside bible enhennnn,what abt mestruation pard inside teacup or sperm inside anointing oil bottle.this wat we see on a daily basis.aint see natin yettttttttttt. |
Gengenn means action time. Gbangamm means it is time. Abeg waka means gerareheeeeeer. No time to check time means no time wasting. Yeye dey smell means too much of joke. You no dey look face means am not your level. Park well means.hold your peace. You dey show urself.means you are feeling too important. |
The police no sabi follow case oo,make e check inside d olsho kitten na. Na wa wetin dey for shokoto him dey find am go sokoto.hooo conjillllllll,I rest my case. |
Una go still let us knw hw AY tak GIVE him wife belle and where e tak Chuk am |
If u all wants to get the perfect answer to this aticle,PMB is in the rieght position to answer dis cos as the no 24 in his family he is the president of nigeria today asuming his father does not give birth up to the 24th child who will be the president today. |
Police earn stipens but go to police barrack and see beer parlours full to d brim on a daily basis,ogogoro shops make it big time in police barracks,a local ogogoro seller in a police barrack in lagos uses toyota highlander abeg make leave matter for matayasssss. |
D husband own no dey sweet her na chkwudick own dey break even mak d husband tak heart and look for dick enhancer case close |
Reply of evander holyfield in the making |
If you without responsibility 10k can be enough for u cos u can roged things but wit responsibility na unpreditable amount ooo u can never figure it out jst earn d money and spend.if u don buy pampers asin hoggies own and SMA gold before u go understnd wat I mean.EkO wengeleeeeeeeee |
Victor owaifo geeeeeerareheaaaaAaaaaa,I dey teeeeehhhh u hiannnnnnnnn mami water kwaaaaaaaaa o |
Y d eye witness no go rescue d fellow na eennnhh.if na me ennhh ig jst .................I rest my case till another case. |
Na only God fit promise nd fulfil man no fit promise nd fulfil or else dem go equal wit God.so una dey dey believe wetin APC talk haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa na game of politicss na naija pple |
May be the kind of bussiness the man dey do na to repair toto.this is a good advert for ladies wit gutter cunt.d man might expact dough....... |
I will make sure d rat produce d god fathers and kabbers dat sent him first den den tear d belle and look for the pieces as evidence den find one local charcoal adugun and iron rod,put the rod on d fire make sure the rod red very well I mean reeeeddddddddddd deen insert the red rod into the rat mouth mak sure it comes out from the anus nd leave it lik dat den dig d ground lik two feet den burry d rat wit d red rod so wen he get to beyond he will pass the message to other ancesterial rats and the embrayos to com |
EyaaaaaaaAaaaaaaa mennnnnnnnnnnnnnnnnnnnn not man |
Quarapcionnnn na naija pokice ancestral name ooo so it can't be stoped dem even get emprayoa even if u wipe all d police.if u want to find out wat devil character looks lik tak a lOok at a naija police. |
Why is it dat good thinking and inteligent pple in naija use dere inteligency. For negative things.why. Dis is what we need to ask our self or do we need to pray,anyway dem don mak some pple cry for loosing dere most valuables so dem too go cry nd face the wrath.cos he who sow evil seed will reap evil seed also. |
D guy is possess with d spirit of old age.atleast the woman is 68 nw by 69 she will be pregnant den by 70 she will enter. Labour room.na wa end time madness.I love my bible so I have seen this before nw. |
Work and toast ladies,on duty huuuum no wonder employers dey always dey ask for 5-10yrs working xperience before dey employ anybody for work cos na one of the reason b dis,may be u be fresh graduate so canpus life still dey ur body,as in study and toast women life style.bros abeg do ur work. |
The one we dey hear no pass d one wey we never hear o,se wetin we don see pass d one we never see abeg,abeg may be her virgina get counting thermometer hoodoo |
I will just stand at d door for a while and access d butucks for lik 5min and shout suddenly SATAN GET THEE BEHIND ME |
Bro if u dey talk to oyibo pple wetin u teach go wok but as long as u dey teach naija pple,abeg do me a favour se u don educate employers of labour on hw to pay salary first,den com do phisibility studies on hw average naija pple dey feed per day,den fine out if one naija pesin salary na for him alone or na for so many mouth,bro na for only naija pesin dey earn 50k for d pass 8yrs no increment instead na decrement wit bank hiding charges,bro talk many so leave dat tin go teach oyibo pple.I rest my case |
Hausa john forpe,another maltivational nature,it. Is a blessing to naija pple atleast john forpe emerge from nigeria this time.NA GOD WIN |
Pls check ur setting or abi na china BB |
Can't imagine using another fone aprt from BB |
Mennnnn absolutely wrong inorder words woman can propose too.....abeg next page |
Seasonal firm prt 1 nd 2. Humm d guy na the antagonist while the girl na the protagonist that's a nice literature pls we need more |
Eyaaa it will nice if unemploed pple adopt dis srategy to get better life eyaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa |
The man is jst himself shikena |