Emodeee's Posts
Nairaland Forum › Emodeee's Profile › Emodeee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 124 125 126 127 128 129 130 131 132 (of 173 pages)
@op, u should be sued for "almost impersonation". I initially thought seun opened this thread until i saw dat ur own username starts with "5" nt "S". If nt for dat, i dn't think i would av opened this thread. Btw, wah came to ma mind after seeing d caption of dis thread wz dat, seun can not create such a silly topic. Another observation wz dat, i thought d "BUT" in ya caption wz "BUTT", it propelled me more to view d thread. M lyk wah does seun hs to say abt BUTT?. U av a misleading Username@op. |
lagmostkuit:i nvr hear am lah. I jez dey postulate say if ur voice no fine, e go be waste of mb. |
[quote author=rokiatu post=32660731][/quote]RAWKIATU, i dey wait ya own voice note. If u lyk nor gv me shout out. |
As i no get diary, i go bear ma mind for here. In reply to ur derogatory statement targeted at me, mznelly, is a fvcking biatch. |
lagmostkuit:wetin happen? We no hear ya voice again. Na video we wan watch ni? C as d mb high. D voice fit even horrible sef. |
[quote author=MzNelly post=32660549][/quote]Follow me bk lah |
@op, google is ur friend. Ask google. |
[quote author=Eniqurl post=32660206][/quote]I dey wait ya reply. I sent u a mail. |
MzNelly:I sha dey wait for ya video. Follow me bk, let's switch to pm. I gat more to discuss with u. |
MzNelly:M making sense darling. U luk worse wt no cloth on? C'mon, u knw m stating d obvious, jez that u don't want these people to c u as a badt girl. |
MzNelly:Yep lah. M even sure u luk better with no cloth on. |
swaggzo:Amebo. Na mznelly I dey follow yarn. |
MzNelly:Hmmmmm.... It will be better recorded if u av no cloth on. |
I prefer ma nigerian ladies voice note to those oyinbo ladies voice note. Cn u imagine? One nigerian lady is correcting an oyinbo for making blunder in her expression. Na wa oh, sheeee oyinbo no hear oyinbo again?. Na true say we nigerians carry oyinbo for head pass oyinbo wey create am. |
Missmossy, I no go tire 4 u. I'm inviting u here again, Cum and participate. M waiting for ya voice note though. |
MzNelly:As change don enter now, light go dey 2mao. whr go be ur location for the recording? Bedroom, standing room abi sitting room? |
Mznelly, I dey wait. Na u open thread, na u suppose tk d lead. |
Missmossy:wah will it tk u to open a new mail? |
Eniqurl:u should send me a mail. Dat will be d best solution. M waiting to c ya mail dear. |
[quote author=Eniqurl post=32657680][/quote]u no dey ever receive mail. U dey lie joorh. Jez say u no dey reply mails. |
Farano, u should do another voice note, dat one is crap. |
sassychic:uwc. |
sassychic:Yeah, I'm happy nw. U deserve a kiss.*draws her closer, kissing her like I'm her b.f*.btw, I like the way u pronounce EMODEEE. Fantastic voice u av dere. |
Dat scenario dn happen 4 nollywood movie b4. I no watch am finish. u should narrate d scenario to movie sellers, dem go knw d movie. Buy it and watch it, u ll find solution to ur question. |
[quote author=Romanciella post=32643007][/quote]which church do u attend? |
farano:i no mention name o. Dis one wey u quote me, hmmmmm. |
That mod no even talk anything wey mk sense for her voice note. She jez dey laugh, she con say " i luv u" if u luv them truly, U go dey punish them? Na luv by mouth u dey talk so. |
sassychic:i'm nt dat special to u bt i'm a nairalander. Do it joorh. C Shakara o. |
Missmossy, ur voice note. M keen to hear ya scintillating voice. |
sassychic:ion fancy their voice joorh. i want a voice note for only me. |
rokiatu:the lady get bobby sha. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 124 125 126 127 128 129 130 131 132 (of 173 pages)





