Emodeee's Posts
Nairaland Forum › Emodeee's Profile › Emodeee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 121 122 123 124 125 126 127 128 129 (of 173 pages)
[quote author=Kachisbarbie post=32762686][/quote]R u dat beautiful in real life? @ur dp. |
prettythicksme:ur b.f ryt? Yes dats 4 him. I said it earlier, non virgins r abusive, u r proving me right. U r calling ur b.f ode cos una dn dey do each other abi? Ugly non virgin. C her moniker sef "prettythickme" dn't u feel she hs an iota of olosho in her attitude? Even though she is nt full time. Ugly olosho. |
mizkeleke:where is d sexy and cute babe? The one at ya dp? Yes, she sexy and cute. |
prettythicksme:i dey ask u hw he tk deflower u, u dey try change d topic? E no fit work. Talk joorh. U dey fear say mk ur image for nairaland no tarnish? E no go tarnish. U sef be human being lah. |
Uchesis:sheee because she be virgin dat one con mean say she get bad attitude and she no sabi cook? Abegi, na she get good attitude pass. For a girl to be a virgin in dis era, i fink she must av good attitude. Na non virgins sabi abuse people anyhw on top small matter, calling d person old enough to be their father by their names. Virgins cn cook better. While non virgins r busy looking for d next prick to fvck, they r busy improving their cooking skills, reading stuffs abt relationships. |
prettythicksme:wetin dey dere if u tell me? We dn agree say u be non virgin, so ntn dey dere jare. Sheee na primary sch u dey ni? Wey person go beat u cos u dey share ur sexual experience. I no even knw u sef, hw i go kon criticise u for sharing ya experience? Tell us joorh. Hw d guy tk trick to get intimate with him. Were u innocent of d act? Abi na 50naira gala e tk call u inside im room. Abi d guy even add la casera join? ![]() |
@op, dats why it is advisable to marry a virgin. In d olden days, virginity is a pride. D gal will nt even allow u to touch her talkless of kissing her. U will wait till d wedding day b4 u do anything. She is treated like an egg. U cnnt press bobby, she cn't even gv u mouth action, do they even knw wah mouth action is, as at den? I doubt it. Dis generation is crazy abt sex. Na nw u go hear party, 2some, one night stand, fling e.t.c. I doubt if one out of 10 female nairalanders cn be a virgin talkless of extending it to d whole world. Virgins still exist bt it's rare to find a complete virgin, if u knw wah ah mean. Most of them avoid only penetration, they've indulged in every other intimate tinz such as mouth action, kissing, smushing e.t.c. |
prettythicksme:no be my own emodeee sha. U wan dey form virgin for here, mstchewwww. Ugly non virgin. |
prettythicksme:who deflowered u? And at what age? |
Nickymezor:smbdy pls, check her DP. |
qbd2:no qualms. |
qbd2:nw u r sounding lyk a male. Initially, my instinct told me u r a male bt i doubted it. nw i'm beginning to believe ma instinct. I didn't abuse u in anyway, i wz only stating what is evident. U changed d topic, yes, u did. I cn understand dat u dn't want people to lambast u dats y u changed d topic bt y lying dat u didn't? Nw u've opened ya yansh outside. I nvr wanted to blow ya cover, bt u propelled me. |
qbd2:u lied. |
qbd2:y u dey lie? U did. |
UnknownT:the op changed d title. |
olareed:be a gentle man, boy. U sound lyk a lout. Lyk i said, no harm in saying "thank u" bt nt on her timeline, do it in private. Mayb u cn adopt dat guy's style by starting up a conversation, dats a good idea. |
Missmossy:Av u had any experience? Kindly share. |
waiting for a lady dat will admit dat she hs been raped b4. Na true say some ladies go lie. D guy commot knife, still, u say u escaped? Na wa 4 u o. Waiting to read more lies. |
lagmostkuit:Check ya dp, dats a real definition of an olosho. |
lagmostkuit:Really! I addressed u d way u r dressed. Hw do u expect me to address an olosho? |
[quote author=lagmostkuit post=32729776][/quote]U no dey reply ya mail ni? |
She don un-follow me sha. She dey craze o. |
Joshkid:Mznelly, dis one is deceiving u o. Abi o ti curvy ni? If I hear. She be like toothpick. |
MzNelly:Ntn. Reply ya mail nw lah, I dey online. |
MzNelly:hmmmm, no wonder. |
[quote author=MzNelly post=32727007][/quote]mznelly is dry chested o @her dp. |
@op, yes. No matter d amount of guyz making advances to a gal, she will always stay faithful to d guy she truly luvs. Nt all girls though. Na guyz dey go toast girl, still, na dem dey unfaithful pass. Wen a woman luvs, she luvs for real. |
Yes, i'm in luv with missmossy. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 121 122 123 124 125 126 127 128 129 (of 173 pages)


