Enigma1990's Posts
Nairaland Forum › Enigma1990's Profile › Enigma1990's Posts
Got killed trying to be a hero. |
Na reality this woman yarn. |
People of ubuluku expect them in hundred or thousand, expect retaliates attack. |
Small yansh sef want shake.lol |
Nigeria is gone!! SMH |
Na everybody they like this man called zulum the man na real OG. |
Na everybody they like this man called zulum the snow na real OG. |
Na because of picture wey get filters wey dem take snap Nigerian army generals na him u na dey use compare hmm. We are not in 70s or 80s oh! Don't say nigeria army can win the war. |
aunty abeg try to dey show evidence if not nobody go gree help you.i come in peace. |
if na obodo oyinbo their scientists or archaeologist go tag am name say na genetics mutation.na for them to go place am for museums and start calling names say na giants hands Wey them they world before, them go extinction like 1300 thousands years ago. |
so this yahoo don be legit business.what type generation is this? SMH |
and Nigerians are well known for too much bleaching,especially the girls or women in the nollywood film industry. |
Reelmii:yes nah I know am very well. |
No gain them no go hear,see as them drop this one aka virus for ojo road ajegunle.make I join OPC better than join one yeye group with no benefit.na only to dey run up and down. |
Na portrait mode this one with shirt,them snap this one,e con be like say na movie scene or photoshoot. |
Criminal mind and face tasty for recognition,now he got one.enjoy your time in jail. |
IN AGU VOICE IN THE MOVIE BEAST OF NO NATION.IT IS HOW IT STARTED! Very soon Nigeria will soon turn to another Afghanistan West African province.I don't know why governments like creating problems,thats how Boko Haram started uptill now they haven't clean the mess they made.i know very sure shites groups too is hibernating. very soon they will start launching attacks on governments force and workers if care is not taking.not everything is by using force.but that force in their name is always sherking them like ogogoro. IN AGU VOICE IN THE MOVIE BEAST OF NO NATION.it is how it started. |
Abi street suffering. |
The mugu dey foreign land dey control the useless peoples of South east. |
commissioner of police in the state has been convened to discuss the latest incident and design additional strategies for fortifying the offices and protecting the personnel and materials. Them self want to dey use otumokpor them want fortify them self with juju shame on Nigerian police. |
See wetin them inflict on their self. |
Well na true you talk. |
I don know say na where the matter dey go b dat all the motivational quotes na marketing strategies.dey talk like say e dey easy,why you no teach people for free how to make money. |
Maybe the pregnancy need topping.wetin I know self |
Is this not mushin DPO? that kill 11 protesters during endsars protest. csp ayodele arogbo alias (gbakoje) or them just use the picture for illustration purpose? |
Trouble sleep yanga go wake am, you see the kind response or na comments or advice I go call am,you self see the kind Post wey you dey seek advice for.SMH |
Truth be told for igbo to become President here in Nigeria it will be some how hard,since the civil war have you heard of an igbo man elected as the president of nigeria.mark my word even if he wins them go still use mago mago turn down. |
I don't know why some people no dey shame at all? see wetin you dey type and post about sucking breast bla bla bla.SMH |
old stories since 2012 |
real piece of advices! if we like make we no take heed to this advice this old man dey give us. I no fit suffer for anoda 8 years oh,I never recover all I lost for this present evil regime call APC. |
wetin come concern us? he flew in from US and so what,na because of say na US the guy dey stay oh,if na Nigerian guy now, wey still dey hustle she no go even give am face. mugu guy na the US she wan marry no be the man. |
I don't understand how we Nigerians no get brain at all? so we still want vote this evil party called APC.chai 9ice really disappoint me,anyways nah him money him dey work for. |