Enigma1990's Posts
Nairaland Forum › Enigma1990's Profile › Enigma1990's Posts
na true even anonymous page on facebook post this thing. that when BAT die, so na easy access for him to become President, na the plan be that to make matters worst na Muslim-Muslim na him them be. |
na true you talk your tori dey correct.i b yoruba boy but am against him becoming President,GOD won't allow him be next president of Nigerians, I don't even understand why our fellow Nigerians like suffering too much,when we see bad things we go say na good. please abeg make we no vote this old plss. he has nothing to offer we Nigerians.lets us vote the right person for sake of our children for future purpose. |
is it only Mercedes-Benz that is luxury car in the whole world? we Africans especially nija. |
and they will be hailing him ALHAJI ALHAJI and him way no clean. |
US rapper and shooting na 5 and 6. |
you see? wetin never happen before for nigeria don dey happen, when the attacks don dey reach the rich politicians,and well connect peoples. please my fellow Nigerians don't let us vote for grand pa dem.i beg let's join hands together and fight this useless old mens controling the the governments. plsss I beg the suffering don too much. for example for my area now,for mama put restaurant wey I go carry #200 go I go belle full, but now the woman no gree sell 100 naira rice again,na almost 1k I go spend, for me to dey satisfied.PLEASE WE YOUTH LETS VOTE WISELY. |
I know say lala go dey there,see as him fold him hands like please be fast let cook it for pepper soup.
|
the rich and famous now feeling the insecurity heat too, that's good we in this together. |
5 million ways to die choose one. |
i no understand how dey take get all this bad news ![]() |
this one never become President him don dey show him true colour,what if him become President nnko? hausa-fulanis will continue with their bad atrocities, Nigerians we have to vote wisely oh. |
all they know is painting face,birthday party, hoeloshoing,eye lashes the size of an umbrella.mtchew |
laff wan kee me here. GATHERING OF A SIMPLE MEN! |
wetin this mumu man dey talk sef? make them stay back and continue with the mess you old fool put nigeria in to abi. if we like make we vote APC in again. |
ogun,amadioha will strike down anybody still supporting this regime and the old useless weak man contesting for next president. iseee |
those bastard even leave a clue ''you should not have played with her'' mumu people,if investigation is done properly the culprits will be caught but no b for nigeria police oh.mtcheew |
why not find a big space surround with high fence, or a very big cage and trian this animal it can be domesticated cause it's still young you will thank me later,instead of eating this baby antelope the meat will be useless.or you sell it to another person in higher amount.you can feed it with vegetables. |
Ewoo!! see legs oh |
congratulations |
wonders shall never end no that public mouth you him too want chuk mouth. |
good work,Nigerian police with pot belly like calabash used to sell pito. |
you too shut up how do you know her mother is a witch,can you recognise witch if you see one.mtcheew |
the one should be in Afghanistan or Syria. idiot!! |
God bless the dead |
as a simple guy I go just do money transfer make she settle matter,its simple as ABC. then we go continue our love life ;Das a simple guy I go just do money transfer make she settle matter,its simple as ABC. then we go continue our love life |
