EwuGambia's Posts
Nairaland Forum › EwuGambia's Profile › EwuGambia's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 25 pages)
thatigboman:Seriously.... Did she say how?.. ![]()
|
Gbegiri:Lol...with time we go understand the girl matter... Nah just yesterday self i hear say her mama nah igbo woman...while her father is the aboki from swakwato... ![]() The girl wan be like calculus... ![]()
|
Gbegiri:Seriously?....how you confirm am?..
|
Gbegiri:Very true man!....but trust Northerners to still criticize... ![]() You self suppose sabi say their level of hypocrisy can be exponential most times... ![]() LEhkan is on the hot seat....
|
Omo this Neo never high and he dey hyper and talk like this....... If this boy smoke weed, omo no stay near am o!!... ![]()
|
Gbegiri:No bro....I dont think she is... ![]()
|
Why Lehkan like to dey look like mufu like this.... ![]() He should arrange his face wella... ![]()
|
Awuzubillahi......nyarinya too dey masturbate... ![]() Arewa twitter go cry this night with their self righteousness... ![]()
|
Tigerrrr:It actually does man.... It's sad that it also says you are not intelligent.. ![]() Abeg do me a favour and open an NL account with "EwuAbakaliki"...cause this Gambian goat seems much smarter than you are... ![]() And if you have nothing sensible to add to my comments, dont ever quote me... Nah warning o!! ![]()
|
Tigerrrr:I was waiting for someone to support her.... The word GROIN is like any other word describing parts of your body...if you can pronounce armpit, knee, head, shoulder, eyes...tongue without having to be a science student or a medical student, why shouldn't you be able to pronounce Groin.... ![]()
|
How can a person that claims to be a university graduate not be able to pronounce the word GROIN.....#Dorothy Nigeria is really in problem ... Aniways nah Naija we dey...who book epp.. ![]()
|
NewDelhi:Guy go watch porn... ![]()
|
Ka3na wan cry o.... Inshort she dey cry... ![]()
|
Better milf....
|
SapphireBlue:Hmmm.....you this girl....you don watch porn finish.. ![]()
|
This Erica just carry nyash put for my screen.....which kyn wahala be this... ![]()
|
I see desperate ladies eager for companionship.....the AC doesnt seem to be helping either.. ![]()
|
How can this Katrina believe she looks younger than 27...the babe looks much older to me.... ![]() With that her flat head that looks like the back of innoson jeep.... ![]() I just like her big nyansh.. ![]()
|
Prettypinkyy:Who you?... ![]()
|
This one wey radio Nigeria aka Neo no wan talk.... e be like say mouth don dey pain am..
|
DAYUMMMMMMMNN.....I just look inside Dorothy shirt now now o... I swear Camera zoom and she coincidentally came close... I'm in shock :- The thing don fall like the naira o!!
|
Omo dem don accuse nyarinya say she no dey follow pesin play..... ![]() I swear this Laykan dey burst my head with his statement in this Lucy and nyarinya arguement. Pretty intelligent.
|
Did this Aboki nyarinya just say that she doesn't think Porsche is a sport car.... Jisos!!...
|
aroundnaija:A.J is an inch taller than him....he is 6ft5...AJ is 6ft6... For width....naaah....Anthony is huuge all round!!!...not broad up with a pencil waist like this Eric guy... ![]()
|
aroundnaija:Soo no be only me notice am?....the guy dey position head like pesin wey wan find meat thief inside pot... ![]() He has a nice physique though.... ![]()
|
Gbegiri:Congrats bro....we sha no wan read your story for front page say pesin nyansh burst for your house... Nah ritualist dem go tag you o... ![]()
|
Gbegiri:You suppose understand..... the size is somewhere in-between.Nengi?...are you kidney me?... Abeg I no dey like chemicalized and siliconized yansh...shey you no dey watch doctor 90210 ni..?, you no see the disgusting stuffs that came out of doc Anu's labrats ass before she die..? I love it natural bro!..
|
Omo this small Kenyan girl wan get yansh o..... ![]()
|
Abeg this neo too talk..... dude just shut up!Imagine him saying driving an XJL(aboki called it xlj....) f eels like driving a rolls royce!...chim ooo Abeg...if it's not a rolls it's not a rolls o...only car that comes close to the a standard rolls royce is the BMW 7series Alpina... ![]()
|
Brubembem:If she was tired...she would have laid properly on the bed... Well....I still think she is the cutest in the house.. Sounds weird..but everyone's idea of cute is different... ![]()
|
Dorotits hug Lehkan....chai...see how the Breezzzzz wan kidnap the small boy... ![]()
|
Who do Lekan this thing.... ![]() Chai...all this witches from Mushin self....
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 25 pages)





