EwuGambia's Posts
Nairaland Forum › EwuGambia's Profile › EwuGambia's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 25 pages)
If to say Nengi chop those 3 eggs.... ![]() Omo...Toilet for hear am this evening.. , plus all the condiments from her fake good looking yansh... ![]()
|
Ariza:Yeaahhhh.....I actually got the line from his song.... I admire his confidence to sing nonsense... ![]()
|
Ariza:You no see as I don dey rock am ni?... ![]()
|
Chim ooo.... Dem talk say Laykon be like pesin wey com thief phone....
|
And Lehkan tell Ebuka say nah sexual enthusiast o..... ![]() "I love discussing sex" "I love listening to conversations about it" "I love doing it".... Now see leykan
|
All the agbero and local yahoo boys stanning for Laykon...including hushpuppi..
|
Who do Laycon this thing nah...
|
Chim ooo....nobody wan follow Laycon play oo
|
Chai....e be like this new girl wan get yansh ooo...Nandi abi wetin
|
Omo this Laykon carry NEPA office come stage o!!...
|
iSage:Nah the bobbi oo....chai..
|
If kayode do anyhow this year.... ![]() Nah dorotits we wan see o... Chai....that bobbiiiiii go cause wahala o!! ![]()
|
Zyxzzzz:No let devil use you o..... ![]()
|
Chimoooooooo......see BREEeEZZZZZ.... Seee BooBbbbbiiiiiii
|
Awom boys Calabar girl don enter o.... Staffing don sure... ![]()
|
This timi be like my kyn guy.....chai...the guy don old small o Nah weyrey!! Though he looks too fresh for an ajekpako...
|
Make dem bring one beta lambo girl wey get yansh nah.... ![]() These two babes no even move me... ![]()
|
Which kyn wahala be this....The head of house go too chop life oo....
|
E don show!!
|
Which kyn wahala be this nah.... Why e dey show green...abi this tv don spoil ni? ![]() I go curse pesin o
|
Reporting Live from mile 2 under bridge... ![]()
|
omokoginimi:No fall my hand o.. ![]()
|
sacajawea:Yeah....from the A beer parlour.. ![]()
|
sacajawea:Guy why you fall my hand like this nah..... ![]() e no go beta for the pesin wey do you this thing o... ![]() I trust Airforce1, badt guy! ...another dedication coming up next 9 months.. ![]()
|
Twoclans:Yes oo!....Ewu is live in the building!.. ![]() Nah we go add spice to this thread... ![]()
|
|
We don show.. ![]()
|
FeliciaOja:Ofcourse anybody can deny anything.... I like the way you brought evidences... to to an extent now there is a limit to which john Paul can deny that he is not the owner of the other monikers and has not scammed anyone.... But you have no evidence linking Ewuhausa 1 to him yet....soo he has all right to deny it a million times. Search for evidence first like you did for the other monikers before you drag a man down. ![]()
|
FeliciaOja:I'm still trying to figure out how Ewuhausa 1 is part of his monikers....none of your evidences links to him... ![]() Even a fool that is not soo active here would know they are two different monikers... ![]() I'm waiting for my G TheRealprophet1 to come and explain himself... ![]()
|
Ewuhausa1:Talk am again.... ![]()
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 25 pages)

