Exbash's Posts
Nairaland Forum › Exbash's Profile › Exbash's Posts
....... |
na big name dey kill dog.... thats all |
Abeg u use calculator, wetin b d answer make i copy am... Itulah: I just did the Maths and they are good to go |
Opkella from Edo state.... That guy needs a job, make una pardon am... Balkan: What tribe is this Amodu? |
What makes u tink 2face will b d first to leave the earth b4 d baby mamas....no dey drink panadol for ..... ![]() chymystique: Annie married D Guy cos of d money mayb she mit rili love him as she claims buh a responsible lady wouldn't get herself into dis kinda meSs... Am jst wondering wah wil happen wen all dis kids grow up cos e go b lik Ojukwu's Will Wahala if 2face leaves dis earth.... Annie, shld beta shine her eyes ooo |
Today is monday!! This news is beta than that pix! |
olempe: You be the real olodo, Ondo is an LP (Labour Party) state.You b the mega Olodo, Ondo is a LP state..... a,e, i,u...... ![]() |
Y the rich will be tinkin rich, the poor will be tinking poor..... Na who no get moni na e go say beer dey bitter.... |
check well and revert with ur "foolishness status" na ur mate get nairaland....Adamu Ciroma!!! Dr kul: Ist to comment |
chukyrooy: Please where is Mba?Adamu ! dem say foreign based! Mba is a local based like u wen dey play monkey post |
Nairaland website shoould be www.nairaland that all .... |
abeg oo wetin be fiat ? am not a learner ![]() |
where is chiwatala Agu amd Victor Osigwu? |
people even rush for 45k .... abeg IT as in Industrial Training? mtcheww naija!! |
Okiki_Oluwa: No link 2 d source on naijainfo.Abeg which one dem won keep then one dem don vandalise already? If ur sleepers don cut, u no go fit amend am ooo |
I have two prayer request.. 1. OH Lord make Nigeria be great again 2. Oh Lord make Nairaland fp be sumtyn u ll open and see educative news and at least give u GOOD information and not picture of dis and that. Pictures should be kept in an album and not nairaland fp.... But wait o btw d Mods and those ppl wen open the thread dey complain who no get work? ![]() caesaraba: Welcome to Nairaland: Where Crap is put on the frontpage while the good stuff is hidden away for only those who can find it. |
honeric01: http://livetv.ru/en/eventinfo/152790_ivory_coast_togo/Oluwa go bless u.... Incase that one hang borrow mine http://www.freelivebox.eu/matchid-0122144211-link-6-watch-African-Cup-of-Nations---Ivory-Coast-vs-Togo.html |
Abeg live stream link oo....any beta person there help out |
ItsModella: who keeps potatoes and onions in their fridge?me!! |
Na u b d driver wen dey drive am go heaven shey? how u take know say na heaven she dey go? ![]() gen2briz: The family no even let bisi reach heaven gate before fighting over property....... |
this was during the time of Lord Lugard and Ahmadu Bello..... In GEJ time, Ladies 'dont give a Damn' |
nairaland!!!! e don bad reach dis one.... NEXT !!!! Picture of Clock ticking |
"Washma" said it....My broda na Wash washma dey wash |
smh... so u b celeb now or ? I just hope dis crab on NL dis days end with th year... mayb if Nonso poor like u una for resemble |
ehie: they don they come,very soon all of them go vamoose,no be naija?no real friendsthats y the politicians call it " Last Respect" ![]() |
Ppl like u are called 'Adeke' in my language...guess d meaning?....'akuya' in Hausa...as if ur entire village networth is up2 N500k..._ tink its easy. As if dey re politicians..money na grass abi! Abbey2sam: This nigeria movie stars poor ooo! |
front page!!! e b like say topic don dey finish ooo....should guys rob powder to the office? |
megastu: This is real rubbish of the highest order. If you see the suffering Ajah residents are made to go through because of the useless construction work by this lekki people. It is terrible.Please wake up its morning!!!! |
okosodo: Auchi is always housing hausa/fulani amajiris, infact they outnumber the real auchi people 2 to 1. They are now facing the consequencies.F**l dont say wat u dont know... no almajiri dere just the regular hausa u can find in any part of Nigeria. Hausa quarter in a town dont mean hausa stay in the city. Mile 12 in lagos has Hausa ppl dont mean the whole of lagos has Hausa ppl. GEJ must be ur mentor....Retarded soul |
Its very true, dey operated for long even AIT aired it as breaking news. Dey operated without interuption from security men until military came past 8pm.As ast 9.30pm d operation was low key as. Clearer picture ll b seen as time goes on.May God help us in 9ja. |
a,e, i,u...... 


