Experimentist's Posts
Nairaland Forum › Experimentist's Profile › Experimentist's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 164 pages)
Jona baba, I hail o |
chemystery: hahahahahahahahahaha! Funniest guy ever!No b laff thing o.. Dem be thieves. |
chemystery: see na! Even to tell us some greenlight tactics na problem.No mind dem too selfish.. They're only interested in the money.. If dem notice say cash dey dem go shine d light green light with high voltage.. |
Naija babes dem too dull them go dey wait for guy to come toast dem.. For yankee here na chicks dey come woo us.. |
Which level |
bleeps dem both over |
If dem bash dis car na who go fix am... Carpenter I guess.. |
Oh boy mek dem stop dis rough play o! ![]() |
SammyHoe: U call me ma? This is law of karma in action because me sef don call plenty female Nlders sir before...lol ![]() Sorry sah, I no see your logo ![]() |
1 Naira I no buy! Chai, but smoke go sweet for that base o, imagine the kain breeze wey go dey blow. |
SammyHoe: Tales by moonlight...No ma, it is a story for the gods ![]() |
AAlozie: Whatever 'strategy' you use in order to get our votes Mr. President, I will not vote for you.lmao ![]() Ok, na beg we dey beg you.. ![]() |
Muscomide: This Lai Muhammed never fails to impress me. Brilliant orator.The man knows his tomatoes and onions very well.. |
Very intelligent man, Lai Mohammad.. U get mouth jor! |
Omo see topic ye |
Where everybody go? |
Wadafuq ![]() |
OP so you want me to read all those stories meant for the gods?! ![]() Better wait for Zeus or Thor |
Thank God I no watch dis match.. I spend my quality time doing quality thing with my kpoli on me and Okpoli the don blazing trees like Napoleon.. |
Na so we see am o! In other news, super ![]() |
Guys I dey prepare enough EBA to take chop dis DRAW soup.. Eagles, cooking ogbono since 1702AD ![]() |
Yeah, bare with us. We're the Experimentists.. |
UjSizzle: Lol I'd love to watch you try#in 2pac's voice# I ain't a killer but don't push me... Revenge is like a sweetest joy next wearing gucci.... Yuzedu beta leave my chick alone if you dnt wana see me... I got a gun and knife wit me dnt mek me mek you feel me.. Abeg check ur mail.. |
UjSizzle: Nope ![]() |
UjSizzle: Lol OK. I fantasize about Ian Sommerhalder and even Yuzedo sometimes ![]() Stop it! I'm gona kill somebodies ![]() |
UjSizzle:I'm taking weed but I wan stop, can you help me? |
UjSizzle: Is that why you've been calling me your fiancee and girlfriendI'm just fantasising ![]() |
UjSizzle: Lol easy Tiger. I said I don't remember.Ok I will stop talking about weed or even using the gadem thing Dis weed matter go put me for wahala o! On a serious note I'm not that a weed freak I'm just having fun, ok.. And I don't ask for phone numbers immediately until..... Wen it's the right time to ask.. And errrm, I want to know what interest you so I can share.. And I no be Tiger, I prefer to be a lion ![]() |
UjSizzle: It's impossible. Even without meaning to, we make people cry.hmm, you maybe right... To reply my mail. |
UjSizzle: I check my mail everyday; I would know if I've read one from him (iThinkI don send u mails tire sotey I retire.. Be sincere o. |
UjSizzle: Honey, never make promises you can't keepYes, but dis one I can keep. But you once made me a promise but didn't keep it. |
Ujsizzle, those eyes on your profile, they r pure n white.. I will never make dem cry.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 164 pages)






)