Faoz's Posts
Nairaland Forum › Faoz's Profile › Faoz's Posts
1 2 (of 2 pages)
Lefty500:Bros abeg were you able to overcome this abeg show me way abeg. This suspension dey do me strong thing abeg |
Realtord43:That's why Kwara people voted him in |
But what if either Buhari or Atiku dies before this election like this, Wetin go happen ? ![]() |
This OP dey educate us like this oooo |
Probably he doesnt support the governer's opinion on some stuff, nigga need to step aside |
God save us from any EMBER accident |
Datz if Fayose wouldn't bring dat brown envelope ![]() |
Paparazzi no even pick my niqqaz way dey do dere Industrial Training for dat brigde so. Abi dem no come today ni ?.....lol |
And u think after cheating on you and u knw, i will come back and eat ur food Wen i knw poison is cheap nw............... Werey girlz everywhr |
Above all, we also noted that it is in tandem with our stomach infrastructure policy. Datz y Fayose keep using and dumping dem in Ekiti, he knws dere one nd only problem is coming frm dere stomach..... Dey dnt care abt Upstairs being empty, make downstairs don full be koko Ishhhhhh |
I like that kind of reply dat niqqa gave dere......... Stupid man (FFK) |
Hmmmmmm......... I thought as much, since Dogara started shouting state of emergency wen ever he sees soldiers at there checking point VP Osinbanjo is time to fast and pray, never forget to tell Baba Adeboye to change is monthly prayers for u to daily nw......... Still watching the thriller nw, the action movie go soon start. |
Car wash....... lolz......... see dat one way dey on top car, na OWO AJO her mama dey use pay her tuition fee ooo |
BADOO........... Still waiting for Olamide to say something But for IKORODU peepz keep protecting ur base |
Abeg diz one no wan go THE LAND WHERE SUN DEY RISE ?KANU take note, dat guy go follow contest for BIAFRA |
Abeg diz no wan go LAND WHERE SUN DEY RISE ?........... LOLDiz is wat i expect KANU to be doing if through he is the saviour of his people, to correct the bad deeds dat happened in the past, anybody can be an element of CHANGE indeed |
MANAGER!!!!! Only God knws where shez writing from SMH[/size][size=8pt] |
Dey should remember u ? Women with there palaba sha ...... Wen be say na money dey my head, one oversize robot dey talk about having one stupid hips abeg she na hips be dat abi gene frm d hip-po-po-ta-mus family....... Mtcheew |
See diz mumu oooo, so because u dey c soldiers for their checking points nw, dem don dey rule d state ? Dogara make sense fall on uAbeg hu be im body guards soldiers or policemen ![]() |
Baby u try........ Two ways to succeed nw........ Love daat |
I even tink say she wan talk abt BIAFRA...... Erhnnnn If u see LVG greet am for me sha |
Starting point I guess Goodluck in the coming years |
U do well. Heneneh, so I fit comment for first page ![]() |
Heheheehehe After u don release inside d virgina u con dey reemove ur toto Lol
|
Still waiting when they are going to reduce their allowances and salaries to equal with teachers penny, and sign it into law |
Lolzzz, he wan show say him dey watch fast and furious....... Hehehehe
|
ANIEXTY:Those who u want to reduce there salary are the one to sign it into law bro...... No be only u get dat mentality ![]()
|
Abeg make una Mayshonu dere, barking from a far distance, u pple should come nearer nw....... Abi una no knw where d Ubah dey make una go release am. Mtcheeeeew........ Yeye pple |
thesuave10:Broz can't u see that something is wrong with u mentally They are been canonized after 100yrs(from the year they were dead), and u here ranting wit that sceptic tank u called mouth saying the story is fake. So u think say na lastnite dey die abi Odee yeye boy no go find solution to ur mental problem. |
nwabobo:Broz d guy be na una CREW MEMBER ![]() ![]() |
Gassa007:Watz diz dumb head saying nw we talking someone looting public funds u re talking abt Rick Ross who everyone knws where his money is coming from.......Guess Kalu feeds ur entire family....... SMH |
1 2 (of 2 pages)
?