Favour32's Posts
Nairaland Forum › Favour32's Profile › Favour32's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 242 243 244 245 246 247 248 249 250 (of 263 pages)
Anything wey go package stress for u now or future run run run..nor look back or u go turn to salt! |
If una nor win match this night, make una nor come house Arsenal. ![]() Cutlass dey wait una! |
Successlane:Other parties may go extinct but not PDP. |
Fadomero:If PDP dies, only APC will remain and Nigeria will be one party state. I hope you are happy now |
Xisnin:A lot of educated ones not smart enough denied the invasion of the court by the lowly DSS. ... saying no DSS "guys" during the drama scene. If you believe no DSS invaded the court during proceedings or the drama was "arranged" by others. Therefore, you should be among those living under the rock. |
oluwasegun007:Na lie! Most of my male children look like me. So, it depends on genes. |
So, the Presidency is greater than the law? Nigeria don cast! Irreversible damage this government is caused. That is why the fully educated need to govern this country. The fully educated will readily appreciate the rule of law. When the head is rotten, what do you expect from other parts? |
Logic proved that DSS invaded the court to rearrests Sowore. DSS has been reluctant to release Sowore even to the extent of disobeying court order. DSS can only deceive those who are not smart enough to know the truth. DSS cannot do certain "thing"...as some concluded....but... it can hire a third party to do it if argued that no DSS guys were @ the scene of drama. The leadership of DSS is crude and backward compared to others around the world. ![]() |
Wetin nor easy to happen for progressive countries of the world dey happen for here. Governor Umahi! U cannot leave this Earth alive |
Most times you excel by avoiding the same paths to your mistakes and applying new ideas. A.J is smart. |
Pray make u nor jam as dem dey sama ur wife Bermuda ∆.Pray make e nor happen to u Many dey use calm situation dey compare excited situation. D entropic state nor easy to handle. Many men go do many things to obey d third law of motion. ![]() |
Home people don advise u make u nor take ya life play especially with d oda religion. But internet never forgets as u use Bible as ashtray. |
If u like urself avoid students and thank me later. |
Buhari and this wife na d same. The cabal nai dey control. If u know u know. |
No country wey make sense nor know say 9ja smells like sh!t The 9ja leaders na dead bodies. |
ednut1:U dey tok as if ur vote dey count for Nigeria. If u say Sowore dey arrogant,wetin u go call DSS boy boy wey ol am by disobeying court order? Wetin u go call d oga from above wey give DSS boy boy directive make e nor release am despite Court order? |
I tok am na so e be since 48hours. So,dem go rest small as dem don release Sowore and co. |
Tokziby:No Indomie pikins go know am |
I tell una current tenants for Aso Rock and boy boy DSS, if una nor release Sowore as I tok yesterday no rest for una. If una like make una call am hate speech na una know.E go taya una. Nobody dey leave Earth alive. |
I have not seen Mourinho, accepts defeat with any of these statements; 1) They played better than us and they won. 2)We were not up to speed,hence,we lost. If u nor learn from ur past mistakes u cannot learn anything. |
If you want know how 9ja cast, visit any general hospital. If ur brain nor stable u go think say na prison u dey. Everything for 9ja general hospital dey chaotic. |
millhouse:Not Benin slang but Kwale...if u know u know |
The main problems of marriages these days are incompatibility and pride. Love is not enough to sustain marriages. |
These men wey get stone hearts nor go release Sowore? Nor be women born those men for Aso Rock and DSS? Nor be women dem all dey enter? Release Sowore now! Or no rest for una from this moment until una release am! If u like call am hate speech e go taya una. |
I say If you marry a good wife, you are complete in your life. But if you marry a bad wife, you are finished. But if you are going to marry a wife who loves shopping, you are completely finished. |
Nothing we no go see for Nigeria. |
Etinosa is sitting on keg of gunpowder with other religion. Dem go treat her f¥¢k up if she try am. |
The freedom is currently enjoying will be absolutely appreciated if taken away from her. |
See as here empty. Na rvt around the area nai fit these social media noise makers to keep quiet. Who enter here go run comot fast! If u nor advise urself through extreme self control, you go hear am. No ever enter anybody direct, if e like make the person fine like witch. Nor try am o. If u want marry person sef b4 u enter direct do proper blood screen for confirmed hospital. Nor say na my gf/bf for over 6 months I trust am now we go enter direct since we first know we dey use protection,now we don over know each other. As for those wey don get am, do protection wella make you nor get different strain from another person wey am. If you get another strain, matters go worse. Follow all medical advice you go dey okay. Make una nor stigmatize anybody wey get am.For Oyibo land,na like any other sickness wahala. Africa make una change from una backward mentality to accept them. |
Long overdue |
tonididdy:If the money is not there. Negotiate your way out of it. You won't regret it. |
Shibaraba:The average Akwa Ibom woman worths it even if the list is 5m, one should not hesitate to spend it if the money is there. Go for others who know how to prepare 10 minutes processed food only. Have you eaten Afang soup,Edikai kon or white soup with goat intestine? Ask the Akwa Ibom woman. What about their dexterity in sexual matters? O boy nor do o? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 242 243 244 245 246 247 248 249 250 (of 263 pages)
