Favour32's Posts
Nairaland Forum › Favour32's Profile › Favour32's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 241 242 243 244 245 246 247 248 249 (of 263 pages)
kolafolabi:Tonto head go swell d more if Churchill try am. E get spirit wey dey control dat girl especially wey she don high. Na Bobrisky wey nor know weda na man or woman e be nai fit am ; ![]() |
Go meet "others" to teach you how to play politics in Nigeria. Spread round all major parties and see yourself grow politically. A tribe in Nigeria does that regularly and it is been a success so far. Wayo man die wayo man bury am |
FVckmannabbQ:Femi Adesina is a small boy wey power dey shack. E eye go clear leta |
For una mind na Buhari dey in control... |
Timaya for meet me make I borrow am wetin e for reply hushpuppi. Home! Nigeria? Nigeria cannot be home for now... |
Who nor like Tboss like the way she dress like this na winch! Na to tie wrapper like old mama nai make good girl or woman? Abegi dat person wey find fault for this top and jean wey Tboss wear go still find fault if she tie wrapper. Some come this life come build career of fault finding and complain. |
Nor do like others o ![]() Many legal tins dey wey fit earn u money. Nor be to dey wait for job. For 9ja,if u nor get connected to high places and u dey wait for job nai be say u go hungry taya. But u must friend girl bc dat side na one inevitable course wey go help u b4 u marry. Arrange one local girl dey friend.If u nor arrange wella but get mouth and tell any girl wetin e like to hear. Dem easy to turn dia brain.Avoid d hook up girls o.Local girl wey never tear eye nai u go find. ![]() |
Ganduje na typical black man wey like to dey find trouble because peace dey make am uncomfortable. Ganduje dey look himself as superhuman whereas na ordinary human being wey clothe cover. |
Divorce is an option! Do not let all these theorical and religious advisers direct you to an irredeemable mental turbulence! You feel the abstract emotional pains. They are in comfort zones giving you impractical lessons of life. So many are dead by trying to patch up mismatched unions not meant to be. Be a realist and face your problem head on! Quit now as the earlier the better. Life is too short to live in continuous agony. Sort out how you are going to take care of your child. I don tok my own.I nor send anybody. ![]() |
EVERYWHERE NA THIEF! WHO DO US LIKE THIS? NIGERIA CAST DIE! E GET WORD WEY DEM DEY CALL IRREDEEMABLE! ![]() |
nwakibie3:Crime has no tribe. "People are not evil but individuals"____Federick Forsyth in the Odessa File. |
Make una dey draw attention to unasef na una know. Wetin dey wrong if u privately engage am? Una dey make life dey dey complex for una. I begii nai u know |
Beg for where? Leave am. If he come back nai go use mouth explain himself. Una neva dey serious with unasef. |
Love nor dey enough these days weda your woman love u more than u love am dey irrelevant. The main Koko must complete. *Compatibility go high✓ *Pride go dey very low and negligible✓ *Una f√¢k life go arrange wella✓ *Before love go come be like salt wey bring out the taste✓ If all complete like these with stable money nai be say e don set and finally God dey una side as una dey respect AM. |
UyaiIncomparabl:Your character display don tell d kind person u be. |
For oyinbo matter no proof! But for genuine African juju go expose am. If e nor take care,e go exit am comot for Earth. |
If u dey outside country like Nigeria wey the present government nor dey obey Court order like illiterate government, remain there! Dis country na foreigners dey rule am das why e nor dey obey Court order. |
In summary from you side of complain, I didn't read all you wrote. Thank God you have got enough time to RUN! If not, you will be a modern slave. You are in a toxic relationship with a crude man who's got an I.Q below average. In summary from the man complain (not known only logical theory). I do not think you are perfect.In all you wrote, nowhere you did wrong. You are economical with the truth. Work on yourself. |
ghettokid1: |
Do not smoke weed but make it in tea form, then, the active part is activated through milk,butter or olive oil. Functions are too much to mention. But in summary, it is absolutely good. Only the backward climes demonize it. |
Bichi is a boy boy to major general buhari. Nor blame bichi but who send am... major general buhari. |
roxey:Fake story na understatement! Dis virtual mata not get head & nor get tail. D person try wey cook dis wayo wayo okro soup come use better garri arrange am |
If u know say sex no go dey nor do any relationship bc in reality na waste of time. |
For primary school rating way back, e get those wey dey always come out last. The result show say notin THE brain dey fit process. Yaya Bello na d DULLEST governor for Nigeria! If u like find me come as all Kogites outside Kogi say u dey fall persons WEY nor agree with u You no go leave Earth alive no mata wetin you dey do now. ![]() |
Nairaland be like movie wey nor get end. If think say u don see something...say na last one... another one go wake up from nowhere...wetin u nor go see for Nigeria |
Ashley86400:Y u reply am...dat person so nor dey see any good for him life. Every curse wey him dey curse people dey go dey always go back to am. |
Most men who don't easily forgive cheating girlfriends are men who find it difficult to cheat themselves. If you know you know. |
One Nigeria my ass with government of the North for the North alone. |
If Buhari nai dey rule___share If na the cabal dey rule___like ![]() |
Anything wey go package stress for u now or future run run run..nor look back or u go turn to salt! |
If una nor win match this night, make una nor come house Arsenal. ![]() Cutlass dey wait una! |
Successlane:Other parties may go extinct but not PDP. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 241 242 243 244 245 246 247 248 249 (of 263 pages)



