Fefenoble88's Posts
Nairaland Forum › Fefenoble88's Profile › Fefenoble88's Posts
Mokason28:Just the way your full family members are. |
If the judiciary system in the past and present were up and doing,it could have been better today. Whether mob or not,it part of the society learn to accept it that way,because even the ones that aren’t mob also are tired. Una eyes go dirty for this one. |
Lifediary:sharing formula mode |
donbachi:I swear but I get believe say e papa get better sense pass am |
StacyO:Heart breaking for you? I nor understand,Tacha come out or stay indoor e get wetin e change.. All dis local celeb wey and semi international celeb like Burna,Marley & Co wey fear go kill. |
Davash222:Lord Looseguard |
longetivity:God go bless you richly. GTB wan kill me,GTB just dey collect cash from account anyhow. Since Innosson wan withdraw e money GTB life nor remain the same. Mk dem nor even bankrupt that me fear,anybody banking with them just bank with sense. |
desiredhome:take this to heart,I have never voted and I will never vote,not even for my father,mother,brothers or sisters. And if I don’t do it for my family members,no one else. I will keep insulting politicians without regrets. If you step your leg out of 9ja border to any organized Africa country like Seychelles you will weep for country. Mk nobody come here dey tell me on how to address foolish Nigeria politicians oooo I go para 4lo d person. Who nor get shame nor suppose dey fear curse |
espn:Please ooo don’t say this ooo Desiredhome will get angry because Dino is an elder,please respect them even if they are looting or causing pain in the society....#Desiredhome I will always call you out until person clear d grass wey dey ur sense commot. |
Desiredhome.... How about this and kaduna? I believe you can answer this. Because your president like you are trying to claim deserves respect for no reason. #Bobo drink boy |
desiredhome:keep living in the past,and keep saying they are elders why this sets of foolish leaders keep destroying the nation all in the name of elders my foot. Well nurtured like you claim,gone are days of fears,if deserves to be respected you don’t beg for it. 1999-till date all political leaders are foolish,and if you have anyone or any members of your family in the political class,tell them I said they all thieves....#Rubbish I go dey fear to talk or write again wey people dey die everyday like fly nobody cares you dey tell me say mk I respect one man wey value cow pass humans. Una two head nor correct |
desiredhome:I can’t because my father isn’t useless like ur clueless president. But if your father is at the same level I will call him ODE+MUMU... Bobo drink boy |
Na d parents wey born dis girl I dey pity for nor b d girl at all. Cuz she think say pussy na office.. For the boy u try for year 2020,u deserve MON award,no call her abeg u hear,use d card call ur mama she go gladly pick.
|
See mumu... Abi na Trump go pray 4 u |
valentineuwakwe:If u ask me na who I go ask? The other one watch 9.8 and that fan community nor get water to drink mk una dey deceive una self...fans fire |
How the matter come take concern people for Nairaland? FFK dey find fine demon e see so y d complain. We nor be journalists wey him go threaten ooo,mk e try threaten d girl maybe she go fear...FFK n mumu life na 5&5 |
ZeroAccess:Both parties are the same,don’t be deceived they both having nothing to offer as well. Quote me anywhere. |
osarog:Nigeria politics? I laugh,everybody is applauding Buhari for peaceful election,wow it really peaceful,but the one on one meeting in Aso Rock did Obaseki came out openly to inform anyone about their discussion the answer is NO. Buhari of all people decided not to intervene in the election and you are not suspecting anything. If Obaseki go back to APC I will not be surprised because,I feel that might be there agreement because Buhari loves Obaseki but frowned at Oshiomole foolishness from the very beginning of his disqualification. Not a fan of 9ja politics though,but I smell foul play here. |
mariahAngel:Zimbabwe!!! |
Uzomacharles:I just tire,God by means. Wetin remain 4 dis life wey person never see? |
Mk e nor burst,mk e scatter we nor dey see the physical light use b4 sooooo no level. 9ja nor get light b4 if e wan bomb mk e bomb |
Nobody knows the time,not even the son of man. I rest my case here. |
Ojo nor buy exhaust again ooo for uwelu spare parts market,a very sound exhaust pipe dey here tested and trusted... |
Madibah:you are a half not fool cuz a fool is better than you,what did your state governor gave out or your president,infact even your biological father? Big half, cuz a fool will forever be better than you. Who are you to judge? He is a scam like you said,did he scam your father? Mumu born Mugu |
How dem tk reduce electricity tariff? Make boys nor face there hustle mk una dey disturb una self 4 plan trends wey dem plan by themselves.....#rubbish |
smile11s:don’t bother my dear you are dead already no two ways about it. My God,hmmm u r finished. |
Congrats..... Core Northern part nor go ever allow them they forbid, but if na suicide mission them go carry young ladies many. |
EmptyGarden:really feeling funky my nigga. How e tk explain himself na only God know cuz f n p,p n f where dis mallam aboki dey |
How dis 1 take mk fuel n electricity tariffs cum down? 2023 kill all of una,na d lazy youth wey Dey donate money for Erica to naked for street I blame. Kanu or whatever how e take epp me...#Rubbish |
God give me the grace to take run commot dis country,b4 then keep my soul preserved and safe and that of my family.....Nigeria don finish,who curse the land? Chai |
Chisomhustler:Always playing with everything even when you are serious about it...na people future papa and mama full here so,simple question,with useless answers... my nigga cheap country yakpa Cyprus,Malta and Albania u go balance there just pray 4 God direction. Mk I drop pen 4 9ja mk I move immediately no time. |
ValCon888:Because the Fulani's are your people what a pity. Until that very day you are a victim,even hell will reject you. But I pray you aren’t. |
