NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:22pm On Mar 04, 2016 |
prindu: Appreciation guys for ur contributions!
LogoDwhiz, u too make sense, thanks for d hints
Oga Kbs468... u too dey writ plenty things, lol. Don't mind me jare, I get ur point... gracias. But then do u think it would be that easy accepting strangers & keeping their luggage even in dis period of insecurity? Thanks all d same boss.
Fraiser lomo... thanks buddy for ur contribution,
I appreciate u all for taking out time to respond to my question.... Una too much my guy ur head break for dia jor, u gallant |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:12pm On Mar 04, 2016 |
DTOBS: Omo Iwo oloodo oba, Omo ateni gbore, Iwo ti oni ilekun, Eru wewe bayi ni baba yin fi n sole.
......., oboi my guy don dey sing ijala abi wetin den dey call am sef, wot woman will cause ehn |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:07pm On Mar 04, 2016 |
BlizzydoDo: tanx sis 4 looking out 4 mi, buh lately he is trying datz my babe, bur wait o, no b say I dey try, I dey perform wonder |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:05pm On Mar 04, 2016 |
spixytinxy: go joor, I go tell blizzydodo say u no dey under d influence of paraga for wia? No dey threaten mi jor, I know sey u no fit fall my hand layelaye, babe ko jor |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:02pm On Mar 04, 2016 |
BlizzydoDo: I bin don offend yuu somwhere b4? lol... ABB1 u don cast, my babe hav geted u, oyo lo wa o, Blizzy dear dont mind him he was only kiddin u, am always urs ok |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:55pm On Mar 04, 2016 |
iykebest1: I tire o. But how come she forgot abt me so soon? Na me dey pray for her and eseohe23 sometimes last year make AAU do dem better. Now she seems to ve forgotten. Its well sha baba u don finish ur own part b dat, anoda person don dey d shift, division of labour don take over mehn |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:52pm On Mar 04, 2016 |
LudaChriz: Sharp it was... except some little boredom caused by NYSC.
What ar ur choice states like? baba na choices u dey find up nd down, no worry ur permutation no go work |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:46pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice: Oya vex....Kaduna ko Kano ni.. If i vex go request for exemption Buhari fit vex cancle d scheme, so make I no show mysef, bur I been dey hear say kaduna life na foreign, moh go foreign d life togeda na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:42pm On Mar 04, 2016 |
ABB1: Ogbeni no worry yarinya boku for here, you noget wahala atall... blizzydoDo go understand oboi see bad man company, na d kyn company wey mama warn me against b dis o, anyway I no go do pass 10 yarinya o because of my faithfulness to my wife btw no tell me say u b yoruba o, omo ti e ti ba e niyen sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:36pm On Mar 04, 2016 |
Kbs468: Abeg Abeg oo. No do any Yarinya oo. Infact na ESE matter make the Searchlight dey everywhere now ooo and that is why they have discovered another one in SOKOTO oo.
I don't know why this people just won't stop disgracing me. ahh ahhh ahhh if I no do yariyan nd yariyan com dey do me nko, dat one go hard o, fallin into temptation is one of my hobby o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:32pm On Mar 04, 2016 |
eaglevision: Biko she no need monitoring spirit faa,u dn bring ya nose cm again abi but u knw say i gt ur size o lol... How u go get my size wen my size don even finish for market, abi na u b manufacturrer, dat bae ehn na my future reference |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:26pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice: Abeg, where z dz place like dz today? So dry n boring.
Shoutout to my pple, Oya yu guys shd com out o
Fraih(my Sist), Fraiser(my brother),Oyehomie(husby),Brimmie(husby's paddy),LogoDwhiz,Kbs468,DTOBS, SC31(fwendship mi), Magymagz, Spixytinxy (streeet-mama), Hardie14, Biotechshola, Ms Oyin, merikms, LudaChriz, Abbeyunique, Jubrealguy, eaglevission, Blizzdodo(iyawo egbon), shammak(sister's husby), Village goat(The only goat in dz room)my hand z paining me n others(sowie couldn't mention yur name but yu are also part of them, you yes you.....Oya yu guys shd com out by the way I'm hungry. bae I don enter, emi pelu gbogbo crew mi (me nd all my crew) |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:23pm On Mar 04, 2016 |
eaglevision: Abbeyunique2 na Ib guy? Little wonder awon omo ibadan niyen, omo ibadan kini sow |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:20pm On Mar 04, 2016 |
Entry d city wit my crew in ground style, gbogbo siren lotun losi... Spixytinxy iyalaje where u dey? Lale yi awa o wa mu otin (dis nyt we no come drink) we just won dey high on shisha, awon crew mi fe fa shisha, awon temi fe tana wole, awon omo mi fe da sango olukoso, efin lotun efin losi. Awa naa ko ise oluwa ni (no b us na grace of God. Gud eveni all golden citizens |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:09pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice: I trust yu in as much she's fyn as my blizzydoDo dey now enh, she fine pass fine art sef, I just hope u see her soon so dat u go fit appreciate ur broda effort |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:01pm On Mar 04, 2016 |
eaglevision: Stewpid boy,u wan thief ma happiness. Barawo ole thief,comot ya eyes n nose sharp sharp nd i no dae travel again.magymagz is nw d official bae as i no see ma other swithrts again. Bt as shammak dn go on leave im customising Fraih as well lol... See dis man o, no tell me say u won turn mario for dis city because of magymagz o, d babe wey I don dey use my future eyes look. No worry I go contact pressy sharp sharp make hin appoint u as d golden city ambassador to graceland city |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:55pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice: Lmao. Either Kwara/Lag/Edo trust me I'm cool. If u no come kaduna ehn, I go vex go collect exemption |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:51pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice: lol....I just like yu.....Yu get mouth die lol... Babe if I talk sey I no lyk u too, my grandfather wey don die since 1980 go vex wake come give me dirty slap |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:47pm On Mar 04, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:39pm On Mar 04, 2016 |
eaglevision: Wetin concern u bros? Ask anoda persn dat quenchion,leave magymagz alone biko,tankiu my guy who b magymagz sef, abeg introduce her to me so dat I go dey help u monitor her movement |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:30pm On Mar 04, 2016 |
ABB1: Fraiser Fraiser omo toh sure... I don dey feel you Tey Tey, you dope guy no be lie, welcome to KD... I go keep one small yarinya for you before you come, you go forget your e-wife lol... Baba I dey feel u pass o, no tell me say na KD u dey o, walahi tinx don pure finish b dat, yeh!! Abok.i yarinya na my cheat code b dat, If I don see yarinya alawee don suffer, bur wait o, hope say my one nd only blizzydoDo no dey see dis sha, even if she see am my cute sisters fraih nd qutyjoice nd d iyalaje gangan spixytinxy go help me explain to her say na dat tin wey I luv to dey drink dey talk no b me |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:13pm On Mar 04, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:44pm On Mar 04, 2016 |
topealonso: welcome on board then... no tell me say na kaduna den put u o, e don make sense lyk dat, just harm ur pocket wit money wen u dey com camp, ma saye si e lorun |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:41pm On Mar 04, 2016 |
Kbs468:
 Now you wanna make me do what ayosco2008 cautioned me to be mindful of, now again, but I have to do it.
Just like you once said I kept quiet yesterday only to come later and type whatever.Well, let me say it again that as a steering committee member, I hardly follow the pages individually again, so I only get to reply my mentions only when I click on them for viewing after they might have piled up just like every other person would have observed that I get to reply some mentions only in 2, 3 or more days later
Simply because I do concentrate more on the current trending page/pages while online. I think I have said this before to SP greatestman when he was enquiring about the cost of a Masters Degree program in Measurement and Evaluation in my Alma Mater.
So the use of the word 'Belated' does not signify that I had Hard feelings towards you Bro.  abah kbs no dey talk plenty all d tym na, try to dey recognise joke tru d tone of d statement, me just dey follow u play for dia ni, any way I don achieve wetin i won achieve, as we never talk today apart from dat gud morni, we suppose talk na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:34pm On Mar 04, 2016 |
Abbeyunique2: Chai, so tired, from travelling to sightseing olubadan coronation at Mapo. special s/o to FIBSU.#kiniso #ajorosun ... Oke sango oke mapo... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:31pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice: Afi best for someone like yu Na, yu better change yur ways n start showing her love. Cz she's cool ya nao riding her....I'll kuku not talk. lol... My cute sis, let me tell u one cute truth today, nobody show a woman luv dan I do, u can confirm from her, as she dey I dey carry her lyk egg, she must not fall |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:25pm On Mar 04, 2016 |
BlizzydoDo: Wetin de happen na? my prity babe gal, notin dey happen jor, I just dey follow one new sure boi play for dia ni, ko sewu sogbo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:21pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice: Ah! I reject it o, Lagos here I com(lol) naso me self dey talk wen dat fake CUL never show face o, as I see am lyk dis, I face reality sharp sharp |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:16pm On Mar 04, 2016 |
topealonso: you were posted to kaduna in the fake CUL ba? kaduna all d way baba, my guy na kaduna dey dia o, kaduna lo bade |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:11pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice: Lol....Ibile lawon eleyi mehn e ma wo babe yi sha, why u tink say Reminisce baba Afusa na my number one lojokojo, awon ti alaga ibile, omo ma tuwo ibile lobade mehn |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:06pm On Mar 04, 2016 |
eddykisses1: Brotherly, you no lie...this city has been of great help man...thanks to you all...but d names dem wey dey rule here na dem I dey see every minute...Fraih, Fraiser, Bobolil, logodWhiz kbs468, Qutyjoice...and the rest...God bless you all. you are double sighted my broda, jah bless u too |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:00pm On Mar 04, 2016 |
merikims: friaser u wan flirt with all the gals for This city when you no b majid michel?anyway sha I forgive u lol... If I no be Michael Majid he fit b my mentor nw, so make I see dis forgiveness as a green lyt abi |