NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:58am On Mar 05, 2016 |
jubrealguy: no b just kala, plus daju sef.......omo wobe male lol... Baba ashana no b badt tin na, in as much I no carry dem com house |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:56am On Mar 05, 2016 |
spixytinxy: haa fraiser u kala gan oooo kala bi bawo, iyawo mi o compain nw |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:55am On Mar 05, 2016 |
spixytinxy: abegi, u b learner for where my husband is a concern oya lets clear d doubt once nd for all |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:54am On Mar 05, 2016 |
jubrealguy: oya,make una add everything up, how much.........madam no tell me my orijin don hot nor my isi ewu cold, e joor ma......e ma fa werey loyan oo (no go draw mad woman breast oo) lol... Ori e wa n be jor |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:53am On Mar 05, 2016 |
spixytinxy: ehn ehn, e no get wetin eyes no go c for dis city wetin eyes dey see again o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:34pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice: Eshey, I wnt do it again kare omo daadaa, *yoruba ni ti a ba fi owo otun bomo wi, afi osi fa mora* oya maabo wa joko si ori ese mi *adupe wipe oko e o gbo yoruba* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:30pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice: And why wnt I read it(lol), dz kind love z strong o...I don fall finish...This poem z enough(sufficient) for me.....How do I love yu more n more? Trust me I wil neva stop loving you, I love the day I met you already, ya indeed a Blessing to me. Sleep tyt Ife mi all dis luv en na film trick I dey call dem bfor o, e b lyk say guys don dey put muscle for d tin o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:26pm On Mar 04, 2016 |
amodu: I can't stop laughing
SHORO NIYEN SHA lol... Dont mind me jor |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:24pm On Mar 04, 2016 |
justified10: well done boss...how ur side. I saw ur mention d oda tym, thnaks for remembering me. padimi my syd dey bam o, u na my personal person of life o, much regards to u man |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:22pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice: Not feeling fyn now....Okay I was sorry oya dide, mase be mo o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:14pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice: Lmao, e gbadun I swear, so a ti kekere le ti ya digbolugi(emi ko ni mo type e o) iyen emi na, se o realise pe egbon e lo n ba soro sha, oya kunle sibeyen ko kawo e soke |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:09pm On Mar 04, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:53pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice: I swear he's so onpoint naso dat guy sabi book o, e no just resemble me wey my neck don turn spring due to over peeping for inside exam hall. Abi make I go vex para for dem momsy ni, i won know y den no dey speak oyinbo to us for house, even if dem speak am sef, shey I go answer dem ni, emi ti mo ti ti kekere jara mi. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:47pm On Mar 04, 2016 |
DTOBS: Lolzzz....na only shina woman for make person discover about oneself... baba dat bae make sense o, she fit bring out d talent in u, nor dey pretend |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:42pm On Mar 04, 2016 |
CROBBOY: Official language in school
Anyway, I am really sorry brother - its not intentional at all. Its just that as humans, we derive more pleasure and tend to communicate and express our thought effectively when we are speaking in a language we are either fluent, conversant or comfortable with.
For example:
SPINXYTINXY enjoys communiting more by spicing her talk with several yuroba exclamations and slangs.
Keterine7 enjoys and makes 70% of her contributions when the comments are sports/soccer related.
Amodu likes political discussions and sometimes uses terms that I work so hard to understand their contextual implication.
LogoDWhiz speaks more with simple English, simple pidgin, and simple thoughts. He just likes going straight to the point -trying so had to avoid long stories so he can reply many others.
Kbs468 likes to start by touching many aspects (from NYSC, to politics, to entertainment, to sports, to Islam, etc) before he returns to answering your simple question.
Maggymagz likes communicating more with symbols and tries to avoid (as much as possible) making a sentence that requires up to 7 words.
Oyehomie and SC31 likes involving in discussions that have so much to do with relationships and love affair
While you (fraiser), shammak and Rukkyola as a way of being comic, like responding to people in opposite direction from what is obvious and conventional using the shortest of pidgin shortcuts.
etc etc etc etc etc
THIS IS BACAUSE, JUST LIKE EVERYONE SAYS (especially, LogoDWhiz), WE ARE ALL HERE TO HAVE FUN WHILE KEEPING IN TOUCH WITH AND AWAITING ON NYSC RESPONSES.
As for me, this is one surest way I catch my fun. Most of the people I deal with (from family to friends, to colleagues and clients), this is the predominant language I use. My parents DELIBERATELY trained us this way and now, it has stuck with me.
I PLEAD THAT THE SAME WAY I SHOW UNDERSTANDING WITH YOU GUYS WHEN YOU DISCUSS YOUR SPORTS, YOU HAVE TO RECIPROCATE SUCH GESTURES TO ME.
GOD BLESS YOU!
But I dey still flow for pidgin plenty times na. You nor dey feel am? chai... Dis sleep wey dey follow me shook leg for one trouser sef no let may I know wetin I go talk again... Oya na u sabi, u sabi, I feel u, eyintemi oya e bami sha crobboy latewo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:33pm On Mar 04, 2016 |
Oyehomie: Ahhah..maybe...lol..hw re u today nah baba I just leylow for here lyk cat wey dey fast o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:30pm On Mar 04, 2016 |
jubrealguy: baba, as i enter like dat.....just dey enter madam spixytinxy shop, go order down....carry guyz go, i dey come cos i hear say ur wifey don go vigil.
Madam, orijin onike ati isi ewu, e ba mi package e sile, i dey inside go slow.......wit my SALARY e make sense lyk dat as u don dey bring ur salary, infact awon bois ti n je gbese sile de e, beckytee ur husband don join eruku guys for spixytinxy shop wit hin salary o, u fit go soak d remaining garri wey dey una house make hunger no com use ur nose do trumpet, by d way my wyf don go vigil trutru, ashana lole se lale yi mehn |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:24pm On Mar 04, 2016 |
spixytinxy: which kind skills him wan learn abi no him go teach dem, wo oko mi o nice in dat department at all oooo na which dpmt b dat? Ur house na sku ni? See na child wey never reach anoda person papa farm bfor go talk sey na hin papa farm big pass o, iwo fi eyi don oko blizzydoDo wo, ki o ri pe rere ni oluwa |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:18pm On Mar 04, 2016 |
spixytinxy: ordained in heaven indeed, na blizzydodo I pirry sha leave my wife alone na, na me nd my wife alone o, we no dey put our affairs for public, our marriage no d reality show o, d tin wey she dey see enh, na she b d only one wey fit see am, Ife atokewa lo pa kadara wa po |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:06pm On Mar 04, 2016 |
spixytinxy: high ke, I mite b selling weed bt I don't do weed cos am a good xtian good xtian wey dey sell paraga nd weed for bois, na firewood for hell fire |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:04pm On Mar 04, 2016 |
CROBBOY: I nor dey wyn you brother. That na your characteristics wey we dey use our korokoro eye see.
Why you wan format wey you fit backed them up to the cloud. You sure say you nor go need them in the future? i been one get new ones ni jor, bur i still fit go back dem up for space later later sha, u re wecom, hw ur day |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:04pm On Mar 04, 2016 |
CROBBOY: I nor dey wyn you brother. That na your characteristics wey we dey use our korokoro eye see.
Why you wan format wey you fit backed them up to the cloud. You sure say you nor go need them in the future? i been one get new ones ni jor, bur i still fit go back dem up for space later later sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:02pm On Mar 04, 2016 |
eaglevision: I go castrate u last last ni o dat one no b problem, after she don get belle wetin i dey find again |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:57pm On Mar 04, 2016 |
spixytinxy: I no dey threaten u ooo, na truth I dey yarn oooo, I no fit mislead my felo woman, bt dat blizzydodo too trust u sef, she no dey gree bliv person lol... dat our luv enh is beyond d knowledge of man, specially ordained by God, our luv no b shine shine luv o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:52pm On Mar 04, 2016 |
iykebest1: thought as much. But there was never a goodbye. ehya sorry about dat bro, e fit b say na byebye she said nd u no too put mind den |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:47pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice: Dnt shepe for me jor, I cnt Leave Popsi n Momsi now. dont worry i will act in proxy for dem |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:45pm On Mar 04, 2016 |
Oyehomie: Lol...ahaha,...can u imagine..na for ur eye i carry am enter rum abi..ehn....anyway tnx...bt no dey spy on couples o..wettn du ya wife spixytinxy....why ur hubby go dey spy on anoda couple...? may be he wants to learn new skills u know |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:43pm On Mar 04, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:40pm On Mar 04, 2016 |
ABB1: You self go understand na madam. Abi you go follow am come KD? abeg abeg abeg no dey talk to my blizzydoDo lyl dat. I no dey lyk dat kyn tin |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:39pm On Mar 04, 2016 |
topealonso: atleast we son dey make frnds already bfr we reach camp.. na akure u dey? naso baba, ati jo lepo niyen, yea I dey akure |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:37pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice: Welcm Brother pelu gbogbo crew.....Shey e wa? Pls Sist Fraih nko?? emi ati fraih jo de, convoy lagbe wole |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:31pm On Mar 04, 2016 |
DTOBS: Boss no be ijala ooo na oriki orile oooo
"Woman"? cause what? woman can make someone discover hin talent sundenly ni o |