₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,410 members, 8,421,782 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 02:57 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:11am On Mar 03, 2016
Brimmie:
Even your Twinnie know sey I humble die. Na only bow I no fih bow for person.

You know sey Camp Coordinator for Plateau na my Person? tongue tongue Abi no be Plateau dem post you?

Hian! She don get husby too!? undecided

Let's be friends na! wink

Come, shey na all the girls wey dey ds City una don give Husband? Coz I no jus understand! huh
as u no fit bow down for person den forget about wife o because if u marry from my noble family, u must to prostrate sef. For ur info i no dey go plateau o, mind u no b all of dem don marry, alot of single bae are registerd in my office bur wait o wot ur concern about dat sef
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:05am On Mar 03, 2016
Armynu:
Thanks for having my back... Appreciate.
u re welcom bro
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:03am On Mar 03, 2016
Armynu:
Hahahahahahaha.... E be like everybody dey fear you..... Very soon dem go dey write/say #bewareoffraiser.
lol... Me sef tire o btw u re welcom my amiable vp, hw went ur day
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:59pm On Mar 02, 2016
Fraih:
LoL cheesy
Issok. We'll do something regarding that.
Bed calls, Goodnight 17.03 wink

GOOD NIGHT EVERYONE
gudnyt my most dearest twinnie, which u blissful dreams, pls dont let me down, brimmie dis respect me, nd I want him to officially apologise wit utmost respect nd deep sense of humility or he pay for it by remainin single forever in dis city
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:55pm On Mar 02, 2016
Brimmie:
sad You're too smart! Sha do quick find one for me.

I no wan dey "chop" for outside again.
for wia? U better go register ur name for one buka, abi u don see wife ni, ma duro ti e
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:52pm On Mar 02, 2016
Fraih:
cheesy
Jokes apart, be like say you no kno Brimmie, He make sense pa. grin
Brimmie, this one you tey well well for thread tonight, shey na on top this quest for wife? wink
ok o I dere not argue wit my twinnie, bur pls dont channel his movement into our family, u know i luv u so much, dat boi is not our type, he is too proud, qutyjoice shey o n gbo, e ma gba laye o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:48pm On Mar 02, 2016
Qutyjoice:
Are yu a weave-on? Abi why shd I fix yu
Abeg I dey go sleep, oyeh z waiting 4 me

Pls how I tk break yur heart?
my dearest sis, oya take dis sledge hammer, anytym she come near u, use am break hin heart more
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:46pm On Mar 02, 2016
dejiconde:
onishina oooo
lol... Okunrin lo n kesi
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:44pm On Mar 02, 2016
dejiconde:
nah u b awon aye abi
i no b aye bur I b omo aye
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:43pm On Mar 02, 2016
Brimmie:
Wait!!! shocked You're a Liverpool Fan!? shocked **faints** **resurrects**
Pls, marry me! sad
I've been waiting for you!
iyawo oniyawo o fe te
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:41pm On Mar 02, 2016
Brimmie:
Dey there make pampers dey wear you. No be person dey pay ur Salary? What if I employ the person? grin No be under me u go dey!? Never underrate the "Locals".
ok oo as u don get money finish na wey u won employ my oga come dey marry my sis make I dey see u, fraih nd qutyjoice shey na d kyn proud inlaw wey una want b dis?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:38pm On Mar 02, 2016
CROBBOY:
YOU DEY MISS MY WIFE PLENTY shockedhuh undecidedhuh angryhuh hmmmmmmm, Hope say no be wetin I dey think o!
lol... Even if nobody won trust me again for dis city, not even you o... If i com dey ask after my friends wife nowadays den go dey fear, I don tire o. Ur wife SC31 never dey my plans for now o, just want to know her welbeing
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:31pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
chai paraga ti scata opolo eee
lol... I dey pity u... Yoruba will say wen blacksmith start to dey hammer iron gba gba gba for one point, e get wetin hin won bring out o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:26pm On Mar 02, 2016
Qutyjoice:
Hehehe....Nothing no fit happen to them trust me.
ok oo bur I know wetin I dey talk o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:25pm On Mar 02, 2016
Qutyjoice:
E ma ma da lo hun
oshey jor, cutie me
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:22pm On Mar 02, 2016
SC31:
was fun and hectic mehn,shey dem never deliver the rice ni?
I neva see am o, shey bo say d person wey u take am send don chop am for road sha
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:12pm On Mar 02, 2016
Fraih:
Ah Fraiser, no talk am o. Brimmie make sense ju gbogbo iyen lo o.
No make hin vex upload his pic with Daramola o. Pms go full his mail tonight ni cheesy
lol... U sabi wyn person lyk clock, olorun maje ko tan pa
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:10pm On Mar 02, 2016
SC31:
oshe gan ore mi
u re welcome dear
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:03pm On Mar 02, 2016
Fraih:
smiley smiley wink

cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy Confam!!!
wa gbayi jor
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:59pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
iwo noni
kini mose ale mi iyawo sombody
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:52pm On Mar 02, 2016
CROBBOY:
Good evening great people of GC. How was your day and other involvements? I trust it should have been target/results driven as well as being marked with productive use of your available time.

I observed a while ago the call for nomination of either awardee, committee for awardees or both (I really do not understand in entirety what is required to be done as I see people suggesting several Monikers )

Please can someone enlighten me on these?

cc
Kbs468
Fraiser
Abbeyunique2
Brimmie
Qutyjoice
Oyehomie
Fraih
bolagabriella
spinxytinxy
And others here so present

Thank you plenty!
crobboy my real G, hw ur day was? Yea datx tru, kbs468 brought d idea of awarding deserving golden citizens, nd he said an award committee of 4 members is to b constituded, that pple shud start sendin dia nominations for d four members. Meanwhile d four members re automaticall disqualified from being nominated for any award, as a result of dis pple com dey dodge dia head, nobody won do committee. Hope u will find dis summary informative enuf
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:42pm On Mar 02, 2016
Brimmie:
Lol.. Respect? Maybe when you stop taking alcohol. tongue

Find me Better Babe for your Family House if you wan make we dey roll. In fact, I go dey buy you bottles every weekend. cheesy
yehh wonder shall never end o, see person wey won marry wey dey give me condition o, ur laff dey make me laff i swear, abeg i no won roll wit u o nd I dont need ur botus, my salary is enof for me to drink o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:33pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
if I c person escort me I go go, bt if I no c na to buy d chasecow for ikorodu ooo, did u get rubber tennis as well
just call me wen u dey go, wot are married for... Oh sorry wot are friends for
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:31pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
kinlo je be
chai u dey sell paraga, still u no sabi igboro language, nawa for u o, wetin i mean b say I dey enter all dos places welwel
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:27pm On Mar 02, 2016
bolagabriella:
Choi shocked shocked
*in ade's voice* fraiser why are you lying tongue
which lie b dat again na bola? May b u don forget, dat day wey I buy two thousand naira suya for u wey I dey chop d onion
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:25pm On Mar 02, 2016
Qutyjoice:
Abeg no dey wash my brother, I no dey like am.
Sowie not for yu jawie, Na that Brimmie I dey talk to.
tank u jare aburo mi owon(my costly sis)
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:21pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, Sebi na cos pple dey buy am, dat y I say mk I buy too
na durin rainy season den dey recommend rubber tennis o because of d field can be soaked wit water, so we no need am as our campin don fall for dry season btw I no see our man jubrealguy dis nyt o, abi e never recover from yesterday hangover ni
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:17pm On Mar 02, 2016
Brimmie:
Lol.. cheesy Na one Man for hin office fest talk sey I dress like WizKid! Sey I con loose button join! sad Thank God for one Prof wey help me beg am o!
wen I tell u say make u no dey dress lyk conductor wey felled ontop bus u no go listen, see wetin ur eye don see now, u better come make I teach u mature man dressing
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:11pm On Mar 02, 2016
Abbeyunique2:
I knw shey u go chuk mouth #monitoringspirit, u no sabi say strolling is part of exercise after sitting in office all day long.
see dis man o, so after office d next tin na to turn egun larinaka
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:07pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
na village man him b now
who b dat?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:04pm On Mar 02, 2016
Abbeyunique2:
Cc blizzydodo #monitoringspiritmode
lmao... Mehn! I don enter one chance o, ogun alayanle re o.. No worry my own one nd only blizzydoDo trust me o.. I hav notin to worry about btw dis network don set me up tonyt o, na ten minute one page take dey load
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:56pm On Mar 02, 2016
Qutyjoice:
Omo! yu na don try o, I av two white tennis already, buying one join am(rubber one), I have one white short, buying 3 more sha (I want it to be too short sef) as for sun shades I have them plenty, handkerchiefs dey, many things dey on ground sha. I just nid to buy waist purse, n d rest. I dnt av dere tym nao til 24th/25th jor. Shikenah!
make e too short ke? Pls have mercy on d guys o, u no den no go wear jeans

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 179 pages)