₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,117 members, 8,420,444 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 07:54 PM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:17pm On May 15, 2016
Oyehomie:
Lol...like seriously.... Noooo i go be d person wey go pull u out ni o
lol... Pull us out of wia o?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:08pm On May 15, 2016
Geegar:
omor you wan spend 1hr under bed...mtchew!! ah still dey reason dah mattr here ah swear!!ow u wan tyk do am? grin
lol... U funny o, kai me don even forget sey I talk am sef.... Baba nawa wetin bois dey do for childhood b dat o, me nd slimfitdiva just one practise d deed of d gud old days ni o...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:01pm On May 15, 2016
hardiodun:
Na so na, we futarians no dey carry last....hehehhehe ***abeg no loud am o, low key things grin***
waoooo so u are a futarian nd u hav been hiding ur identity since... It not gud ooo
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:42pm On May 15, 2016
hardiodun:
Bros, no be like this ur own. Wisdom is profitable to direct na, lol. Y will I copy d details of someone's personal action that's still a bone of contention and post on the same thread where it was documented. This is like copying and pasting ur project supervisor's project work while he was an undergraduate and after being accused by other lecturers, u say sir "U sef never copy and paste before?" grin
lmao... Dis babe enh as in ur head too dey dia... Kilo de... U just get better reply for mouth oh sorry for finger....
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:33pm On May 15, 2016
nurmanteasynoni:
guy, u never chop fufu b4,, ??
no mind am, hin go b all dos pako pikin wey dey form ajebor...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:28pm On May 15, 2016
ahmtech93:
i was in Nigeriainfo fm, and the DG was called and he confirmed that the department of ict are done with the compilation of CUL for stream ii batch a, but as a result of the fatique undergoed on the 13th of may, which they had to print and distribute their PPA and POP confirmation to them, They were unable to combine fulfill the order task, hoping it would have been done on saturday, but its a public sector and only work from monday to friday, so he assured that as from 8a.m, 16th may the portal wud be opened, if you doubt me you can go to nigeriainfo website get a contact and make inquiries abt the conversation, thank you!
you mean sey u too dey dia wen dey make d call or u copy because person don post dis tin for hear o, abeg anybody wey go post someone else post wey no b him/her write make una try put copied o....
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:19pm On May 15, 2016
innosaint27:
With all due respect, I think this comment of yours is fantastically poisonous sir. Many on this thread times without number glorified you for delivering on this platform key information that turned out true. Some even say when you speak it is as though a god has spoken & their doubts & worried is cleared instantly.
But in the course of this heart troubling season of longsuffering & waiting for the printing of CUL, you posted on Thursdays & said by way of paraphrasing "whether you got an SMS or not everyone shall be able to print their cul from 2pm tomorrow, 13th May." That information of yours never got the supply of oxygen to become true. We didn't cruxify you on that & neither did we stop singing your praise.
Therefore, I'd like to say that you didn't display maturity in your comment quoted & you must know that, NO MAN HAS 100% KNOWLEDGE OF WHATEVER HE THINKS HE KNOWS!
I like to encourage everyone here to be strong, be of good cheer and courageous, don't you forget that God's will for you is greater than your biggest desire.
Thank you sir!
thanks my broda... God bless you
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:16pm On May 15, 2016
EmmyNoah:
But I need to execute d project in Nigeria NYSC Abuja........at noon a working day where all d staff I mean all including cleaner will be on duty...........................baba how u see am. angry
lol... E make sense lyk dat, wetin go happen b say I go tell mighty shekau, to tie explosive belt around your waist, u go carry am go nysc headquaters while d detonator go dey my hand, wen u reach d office u go signal me nd I go just press d detonator bfor u know it plan don dey executed... You go just dey enjoy your 72 virgins for heaven jeje...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:38pm On May 15, 2016
Aieboocaar:
Y not! Dere is an adage that says "he who brings green bottles bringeth life, and obtains favours from d gods" grin
lol... you b correct guy aswear
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:33pm On May 15, 2016
Lvlink:
asin eh.......

I dont understand that guy again ooo

he responds only to counter peoples info, but the other time he posted, he was very positive that printing of CUL starts by 2pm on Saturday, it turned out to be false.

cc daudae1
am telling you... his info has not been 100% accurate, he authoritatively told us we will print CUL by 2pm on Thursday of which the opposite was d case. So we do not expect anybody to give 100% accurate info, even nysc staff can not even give accurate info. All we want is info dat will calm our nerves nd renew our hope.
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:35pm On May 15, 2016
EmmyNoah:
undecided guys I don't no what's wrong with me oo, have not put up a smile for 3days now, I don't even greet anyone @ home no more, my face has been so strong even my younger ones dey fear to greet me 'bros good morning'..............plus
I have been watching videos on youtube on how to shoot gun, use d knife and also how to make bomb!..............

. Am I trying to turn in a terrorist because of nysc huh
lolssssss baba I go give u d link to ISIS in syria dos guys are really looking for fighters...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:30pm On May 15, 2016
Lvlink:
Paradise?








Okay!








Continue!
lol... No be so dem dey talk am?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:27pm On May 15, 2016
luchiano1:
guy I have always respected ur views and opinion but wot u just said its far out of line. naija info is d number one news station in Nigeria. its all about news and sports. dey are d owners of cool FM, wazobia fm, cool tv, and wazobia TV all in d same complex. their OAP's are one of d highest paid in Nigeria. u can ask freeze who works for cool FM, darey art alade who was an OAP in their sister station, Dotun who is married to Dbanj's sister, yaw who rose to fame and is now an ambasador to Mtn began wen he got a job in dat complex as an OAP and d famous Dan foster who changed d face of radio broadcasting in Nigeria began from dir. even d founder of d first sport radio station in Africa, Brila FM Larry Izamoje began as a freelance presenter from their studio in Etim iyang crescent Victoria island Lagos.
so they are by far one of d best media house in Nigeria and their info is always second to non.
nice bro... I really dont like it when someone tink it is d only tin dat comes from him/her dat is authentic, dat is too much of ego, I really dont like hw dat man respond to comments, nobody is too small to get info...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:21pm On May 15, 2016
Precious91:
lol.I go dey your back from 3klm afar
lol... No lele
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:19pm On May 15, 2016
Honeybash:
A man told me that everytin is ready for streamii but na NLC strike dey delay CUL cos we can't av CUL printed wen dem neva know if strike may start I pray d strike no start
d issue of strike gives me concern too, hw are u doing dear, its been awhile, hope u are gud?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:17pm On May 15, 2016
daudae1:
stop decieving People NO Call was made to de DG Kazaure...His fone numbers canot be exposed to such a Local station..
and how did you know dat, are you the DG personal assistance or you stay in the same home with him. No offence... Just want to know why you are so sure of that.
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:10pm On May 15, 2016
Lvlink:
Because he wants to see his 'source' of LIFE, he wants to actually see where he came from grin grin grin
lmao dis is very serious... My guy won see d tiny road wey lead to paradise...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:08pm On May 15, 2016
Slimfitdiva:
Hide 4 gud 1 hr......wetin we go still dey do 4 1hr under dier? Abi na 4RM oki we dey hide
lol... Naso e dey b o, after I don catch u sey na under bed u hide put, I go com join u for dia so dat I go fit drag u out as i dey try do dat d two of us go com com hook for dia, e go just b lyk sey one magnet dey drag us com back... So we go com chill make d power of d magnet reduce small nd during dat tym wen we dey strugle comot d place u know our hands go dey move upandan, d hands go com touch wetin dem no suppose touch, nd we go b lyk wetin b dis wey my hand dey touch, bfor u know it 1hr go don waka pass...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:57pm On May 15, 2016
Aieboocaar:
Guy wetin u dey do ontop coconut tree na! grin
Wait o!! So na dere u dey stay peep lvlink wen she dey baff baa??... Well d gods don catch u today. Oya bribe ne now b4 i go report u to her
lwkmd... Dat guy no try o... Climbing coconut tree just to peep woman...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:54pm On May 15, 2016
Aieboocaar:
See dis boy o! U dey find another geh baa?! After u go dey tell slimfitdiva say she be your 1 and only and ur peteto piecheesy
lol... See my guy won implicate me o, na wen I talk da one na, no put dat tin for my hands o... Ayam innocent...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:51pm On May 15, 2016
Aieboocaar:
Amen bro! All this tins na tori wey we go laff over for maami market as we dey drink our chilled beer
naso my guy... You too dey do green bottle? E don pure finish b dat...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:49pm On May 15, 2016
maccabi:
Marvluv , My tattoo chick never forget say u go write text for my body oooo , we go meet for camp carry ur tools follow body oooo
na joke d babe dey o, she no dey draw tattoo no go put am for mind o...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:45pm On May 15, 2016
Slimfitdiva:
Ahahahahahaaaaaaaa.......chai! Afi igba ti o mk me voice out....u so funny......mummy nd daddy 4 wier.......na one na old skul play joor....but we fit do hide nd seek or catch me if u can sha
yaa yaa yaa I don remember.... Na dis play wey u mention dey sweet pass, nd d gud tin b sey na just two pple dey play dis kyn play, dat moment wey u go hide under bed wey I go u seek u com dia wey both of us go come hide for dia for lyk 1hr bfor we comot, dat play can make sense enh... Na dis play gangan we go play..
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:34pm On May 15, 2016
eaglevision:
lol! i dae yarn u,make we sha chill till tomorrow na before them knw say boko haram lives inside of u jare.
I dey tell u...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:33pm On May 15, 2016
nurmanteasynoni:
keiii,, greatest FUTARIAN,,, my brother gist me about that mandate fufu,, bro. Even for FUTMINNA na so we dey nack fufu for new ict before morning lecture oo,, na 6 to 6 we dey call am (meaning from morning to evening), but as I reach house i don revert back to the normal way i.e light food for breakfast; LOl LoL Lol
lmao oboi my guy u b confirm aswear, person no fit go technology sku lyk futa nd futminna make hin no dey consume fufu for morni aswear, infact dat mandate fufu na still learner for where mega sensation fufu dey ball, na mega sensation fufu cheap pass, na just 20 naira per one, d only tin wey hard pass dat fufu na stone... If u dey chop am lyk dis e go b lyk sey ur throat won tear bur my guy if u chop just two, u no go know wetin dem dey call hunger for d rest of d day, u go just dey drinkwater. For dat mega sensation 80 naira don do u to settle ur conscience, 40 naira fufu + 30 naira egg + 10 naira water. Just dey attend lecture dey go, no hunger for d rest of d day...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:21pm On May 15, 2016
eaglevision:
Fraiser no near slimfitdiva o,that babe is a killer esp for bedroom affairs,ewwwww u go nearly say ur last prayer,im talking frm experiencesssss o. lol
*hides behind a finger*
lol... Oboi see my guy won put dis innocent babe for scandal o, no lele sha if na dat bedroom affairs ni, me sef I b minister of bedroom affairs, infact a tryer will make her turn my bedrum to her ppa...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:15pm On May 15, 2016
eaglevision:
I also believe him... I am fantastically optimism.
yeeepa! see gbagaun lol
lol... Gbagaun is allowed no be linguistic class we dey...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:14pm On May 15, 2016
eaglevision:
I also believe him... I am fantastically optimism. yeeepa! see gbagaun lol
lol... No be linguistic class we dey...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:13pm On May 15, 2016
ABB1:
Really a long while, I'm trying to cope with their expensive life, how your side
dat exorbitant life na serious issue for corp member posted to abuja o, I pray dey do u well in d firm sha so dat u get enof cash to meet up wit d high cost of living...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:08pm On May 15, 2016
eaglevision:
my pastor na armaphrodite,u go tire na
double anointing.hehe
oboi me no dey do dat kyn annointin o, na dat one dem dey call over dose annointin, me no dey like anytin overdose..
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:07pm On May 15, 2016
eaglevision:
my pastor na armaphrodite,u go tire na double anointing.hehe
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:00pm On May 15, 2016
Sunnepa17:
Haallaluuuyah, 2day indeed is a glorious Sunday, just cumin awt 4rm NL prison, saw all ur mentions Phykel ЎO̶̲̥̅̊ΰ Å̶̷̩̥͡ЯƐ mouthed, kvoy007 »̶·̵̭̌·̵̭̌✽̤̈̊Ŧђɑ̤̥̈̊п̥̥̲̣̣̣kƨ̣̣̣̇̇̇̇✽̤̈̊·̵̭̌·̵̭̌« ƒօɾ d info, orie wa nibe....Lvlink gege laye, lyf is very short 2 argue.

Am sure by ɖɨs tym 2mao, we all will b smilling.....wish all PCM beta SOD.


Back 2 Observing mood bfur D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ send ♍ƺ back 2 prison.
ahhahhahh my guy don dey fear to talk, u no won go prison again... no worry dia police no fit catch u again... ya welcome bro

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 179 pages)