NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:57pm On May 15, 2016 |
okitaiji: u guys should not try me oo, we are doing emotional support at home. slimfitdiva and abishaddy my two darling bae are enjoying themselves with me, we even came back from shopping few minutes ago... let me get out of this good for nothing nysc before I will invade the village again. hope you guys are enjoying yourselves oboi u dey para o, na because i talk sey i won b ur keeper make u comot ur shell lyk dis... wia u hide put since sef.... no b dis kyn tym dem dey enjoy o, na red eyes dey now... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:55pm On May 15, 2016 |
luchiano1: hi my esteemed villagers, just called d Lagos station of Nigerian info FM and i spoke to d OAP live in d studio. I informed her of d rumours flicking around d uncertainty of 2016 batchA stream2 and if dey had actually put a call across to d DG of Nysc. she asked me wen were we suppose to receive our CUL nd I told her 13th. she however adviced dt 13th was Friday and we should be patient till Monday and she will mk sure dey work on d issue by bringing our fears to d Nysc officials nd dat we should follow dir social media to see update. my conclusion *d call made to d DG was Propably done by their sister station either in pH or abuja. I will put a call across to dem for confirmation. ,*she said we should all wait till Monday cos Saturday and Sunday are rest days for govt workers. dis are Nigeria info lagos studio numbers 012713969 and 012711969, 012712969, and Facebook is https://m.facebook.com/ NigeriaInfoFM. Twitter @NigeriainfoFM you could also add ur voice to d so dat we would all be heard even unto d farthest parts of d world. I end by saying " it is well cos we shall all have a cause to smile soon" it seems d guy was referring to dia Abuja station...Thanks for d gud work man... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:51pm On May 15, 2016 |
Lvlink: OMG! So you mean you never drink water, since that time you finish eating Eba? lol... babe I never drink water o... all d eba just hang for my neck bur as i see dat reassurance from dat my broda. I don drink 4 sachet of pure water, d eba don go down now. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:48pm On May 15, 2016 |
Precious91: lol.Sha do slim jeje lol... no worry as I go dey use d extra strength gada from dat my solid eba, I go dey do everytin with extra caution... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:46pm On May 15, 2016 |
CandiceJay: Laughing out so so loud. Its interesting to know dat despite NYSC's attempt to frustrate us, we are still able to crack jokes, have lights quarrels (that do not last 30mins), and have fun. I have seriously been laughing here, reading all comments line by line. Its a real family here nd we would quarrel o, we would have disputes, clash of interests, rumor mongers but we'l also have our fun. I kinda like this, so long we are able to print our CUL tomorrow.
Love u all naso e suppose b jare, as teeth nd tongue padi reach sef, den still dey exchange blow somtyms... i foresee a bryt nd blissful day tomoro because our faces will b full of smile as we dey print our callupletter. so shall it b in Jesus nd Allah name... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:41pm On May 15, 2016 |
eaglevision: Saw this on NYSC official fb page,cdnt stop laffing at the last part.
What is delaying the CUL for stream 2 batch A. Please other batches are waiting to be mobilised, time is precious let's not waste the youths time. The more we are idle the more corrupt Nigeria becomes because you can't expect us to fold our hands jobless without kidnapping, robbing banks, prostituting and becoming terrorists to be paid handsomely.
lmaoooo oboi... na better Nigerian b d guy wey post dis comment infact e go better for am, na dis kyn msg we suppose dey send giv DG nd minister of youths nd sports make dem know sey bois dey para |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:37pm On May 15, 2016 |
Slimfitdiva: Lmao.......DT mean oki ask u 2 follow d bible verse that says....be ur brodas keeper ba. lol... I don dey keep am already, time no just dey... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:35pm On May 15, 2016 |
Slimfitdiva: No worry, we go play tinko tinko.....suwe and tenten jare...even who is in d garden awwww dat will b so nice, we will also play idi ore mi le mi o fisi, idi ore mi jalanjolo, we will also play orombo ati ogede...., we will also play after round one original panadol extra... finally we will play daddy nd mummy play, I will b d daddy nd u will b mummy, sunnepa17, eaglevision, oyehomie, ighraweIG, okitaiji, jubrealguy, ray4000, smartins1 nd giftiebrown go b d children, dont b surprise na only bois we go born.... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:29pm On May 15, 2016 |
kovy077: den if you are a prospective corp member for stream ii just wait and you would thank God and thank me for my infos I believe u broda... I am an optimist... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:27pm On May 15, 2016 |
Precious91: Runs like Clark Kent.Collect baton from him and bangs on his head  lwkmd... guys gat no chilling at alll |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:27pm On May 15, 2016 |
dejiconde: paddy mi abeg jes dey observe d situation like mi. Ibi rere loma Jasi. Ijn amen o, I belive you jor ore mi |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:24pm On May 15, 2016 |
Precious91: am a faithful somebori.Am a ok with lvlink  lol... lvlink ke, i no dey aware of dat one o, my guy no dey put ur head for load wey ur neck no fit carry o.... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:22pm On May 15, 2016 |
kovy077: come to the studio and see for your self, am at the seat chamber abj baba I blive you... you are authentic my broda... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:17pm On May 15, 2016 |
anochuko01: BREAKING NEWS! Camp is August ooooo!
I mean Redeem Camp (Convention)! *takes baton from usain bolt, and dashes away* baba no b dis kyn tym den dey crack dis kyn joke o.... eyes dey red now ooo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:05pm On May 15, 2016 |
ABB1: Respect to you boss, hope you re good? Jubrealguy I hail my G longest tym, am gud bro... hope you are enjoying abj already... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:40pm On May 15, 2016 |
eaglevision: Na im b say u need deliverance padi mi,my pastor will b with u shortly,hahahaha! lol... i will b waiting for your pastor, hope na woman sha, ns only lady pastor fit deliver me o |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:37pm On May 15, 2016 |
Slimfitdiva: Lol...u sha wan mk I talk.....but me not in d mood....been observing since yesterday.... Neva ready 2 talk sef lol... babe av really missed you since u av been on d silence side since yesterday, dis is d best tym dat we really need u to calm nerves in dis village, oya com nd b talking to me alone I command u by d power of d 201 gods of dis village... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:33pm On May 15, 2016 |
kovy077: until you get the text from nysc with the portal that its ready, thats only when you can print, but if you dont get and it clocks 2pm, try to contact nysc, and lay your complains. DG May God bless you sir... now I can go nd drink water ontop my eba... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:28pm On May 15, 2016 |
Lvlink: It's okay dearie, we are one family here and we are good to go. None of us must be exempted.
Now to all the stream advocates, please and please, we know you are trying to pass info across.
But the last thing we need now are informations that will discourage anybody.
So whether it is stream1, Ocean2, River3, or even Atlantic2; pls withhold the info to avoid backlash. lol... guys not smilling now... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:26pm On May 15, 2016 |
Oyehomie: Lol......yes o...nd na u i dey suspect....cos u no go church..... lol... no be me b d jonah o, because na me b d captain of d ship sef, na me even dey seek d face of God pass |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:15pm On May 15, 2016 |
Precious91: lol.enjoy her with your eba  lol... Your head dey dia my guy... Eba dey always come wit extra strenght from d factory of garri nd boiled water... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:13pm On May 15, 2016 |
nurmanteasynoni: guys no dey gree for naija oo,, EBA for BREAKFAST before?? lol... See dis man o, na pap u won make I dey chop for morni bfor? Me no sabi d fud wey dem no dey chop abi wey dem dey chop at any particular tym of d day o, wen I dey sku sef na very solid fufu dey win am for bois in d morni o, u go don know sey na eveni fud u go dey luk up to, I no fit forget mandate, cms nd chapters dis three carteen fufu dey really epp bois aswear... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:02pm On May 15, 2016 |
Precious91: witch kain horseband is Okitaiji He left slimfitdiva,abishaddy and all his babes in the house without being available for emotional support.Chai.Abi baba go get emotional support from someone else ni .
cc. oyehomie friaiser giftiebrown etal lol... Baba no worry about dat, na my friend, hin don already tell person make hin go handover slimfitdiva to me, am capable of d emotional support, u too u fit take over abishaddy till hin go come... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:59pm On May 15, 2016 |
IghravweIG: lol. Frasier nor dey worry urself jor. Make we see as 2morrow go be. ok make I go chill den dis one dem don even dash me slimfitdiva, make I go dey follow her play den till tomoro... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:51pm On May 15, 2016 |
MemphisDepay: kuku say u na small nokia u dey use lol... D truth is I use my nokia phone for nairaland because d ba3 na die, e dey reliable pass anytin, I don dedicate am to NL, I also have an android phone for whatsapp nd oda apps bur d truth is am not a social media freak, it will interest u to know dat am not on any social media aside facebook nd whatsapp, I have bbm on my phone bur i never use it, I dont know my pin sef, I got to know about nairaland cos of nysc, nd I never post on any section of NL bfor aside dis nysc thread. I hope I made mysef clear... Lol... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:42pm On May 15, 2016 |
Lvlink: No no no, you shouldnt have insulted anybody even if you were insulted. I made that mistake previously and i have learnt my lessons. @misscall247, Kovy pls don't insult back
You were here when som1 brought an info about people who choosed IDP states, as i was trying to find the nexus between the text messages that was sent, and the people that chose the IDP states, som1 just came from nowhere and started calling me names.
Offcours i returned the insults somehow, but i later realized i shouldn't have done that. babe tanks for dis u are a darling, guys lets all settle nd forget dis issue once nd for all because I no go buy zobo for anybody dat fyt again wen I see my CUL tomoro o. Goodgirl247 hope you have seen it? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:37pm On May 15, 2016 |
eaglevision: LMAO! I only said wait till evening for mother of all rumours and fraiser is already spreading my customised stream3,mehn my rumour go make sense o.bros calm down joor,na bkos u no go church na in cause am,im calm after coming frm church i swear cos till 7 am this morning i was nervous and worried.
make i start second service for here make everybody chillax small lol... No mind me jare, bur dat stream 3 of a tin dey hilarious abeg, e never happen bfor nd e no go take our set happen... Baba dat church matter enh, e no go make sense make i dey inside church make usher dey take corner corner eyes look me all d tym because I no fit just leave dis thread for 30 mins now talkless of about 3 to 4 hrs.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:29pm On May 15, 2016 |
kalimera101: Fraiser, don't do this to.yourself, I dey look up to you since from the main GC. Just Rest. Tomorrow will tell. inugo. wao am humbled by ur words... Tanks for d encouragement dear. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:27pm On May 15, 2016 |
Aieboocaar: And sumbody just said Batch A, Stream 2B Boss walahi notin wey persin no go hear for dis village lol... I dey tell you, I just hope by tomoro, we go dey remember all dis tinx nd burst into laff. I never understand wetin dem dey call rumour until I enter dis nysc brohaha... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:25pm On May 15, 2016 |
Precious91: confused on top wetin na Relax,bro.take deep breaths and enjoy life.Tomorrow will be here and you comean share testimony of your state.Stream 3 not possible.So relax.Oya,take slimfitdiva and go lol... D only tin wey go make me relax now na dis fine babe wey u dash me o... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:23pm On May 15, 2016 |
kalimera101: Bamboo grows really fast. Some species grow 3ft (91cm) every 24hrs. oboi dis is serious, I never know bfor o... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:20pm On May 15, 2016 |
Lvlink: yes i think that guys post has settled the rumour. We are all going
cc Fraiser babe na dat nigeriainfo fm guy won make me go chop my eba nd okro soup wey i don vex ignore since morni o, I been won go on hunger strike bfor. |