NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:47pm On May 13, 2016 |
misspricy: The message on my dashboard has changed from 14th may to will be informed later.  wot you are saying is dat you have date bfor, now date is not dia again? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:41pm On May 13, 2016 |
misspricy: I just received a message from nysc that says. pls be informed that you cannot print your callup letter today. You will be notified when to print in due course.  babe pls do u have date on your dashboard? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:40pm On May 13, 2016 |
Jamesdman: Same here.. baba abeg shey date dey your dashboard... All dis tin done tire me o |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:54pm On May 13, 2016 |
dadizgurl: I dy laff u in Spanish ..... I don already tell am sy I get bobo wey go take care of me for camp o lol... I didnt sey I wont take care of u in camp na, bur u know care shud b reciprocal besides I know daddy will frown @ u nd tell u to stop dat because small gal dont have bobo...lol... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:47pm On May 13, 2016 |
kazolad: I just receive this message from NYSC "Pls b informed dat u cannot print ur cul today. U wil b notified wen 2 print in due course" baba abeg shey your dashboard get date, me never receive any msg o... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:43pm On May 13, 2016 |
hardiodun: Excuse u??, I should speak English?? Under what law does that apply here that I can't speak in whatever language I deem fit?? Walahi, U need ur head examined before u choke on ur stupidity. Seriously, some people will never cease to amaze me on here. U for come teach me English na, Oponu ode alainironu. awww babe I tink u got him wrong I guess d guy doesnt understand yoruba nd he wanted to get wot u said bur it was d way he said it dat was not polite enough... Take a chill pill dear... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:51pm On May 13, 2016 |
okitaiji: baba dey never ban me oo, today of all days the NEPA see and refuse to give us light oo, na #100 I used to charge my fone now oo, HBP wan even kee me here because of not know what is going on. so u guys should tell me what is on ground now before this done will run down again cc: fraiser giftiebrown daudae1 my slimfitdiva candicejay marvluv hardiodun et al... CUL don arrive? my guy nysc don extend d suspense till tomoro, wetin com dey make guys mind cut b sey, na only dos pple wey dia msg get date to print cul letter dem nysc update dia dashboard to print dia letter tomoro 14th of august, den just bone we wey our msg no get dat... Hw your dashboard get date? Abi u never chek am ni? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:53pm On May 13, 2016 |
Abeg villagers make we take break go rest small, shuuu una no dey tire? Una battery no dey die? Make we go have break jor... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:49pm On May 13, 2016 |
SMartins1: Elder fraiser what to do na! how the triffic site nah? baba my bois re really doin dia best to take care of d forigners o nd also take dia record... Infact I don divert som of d proceed of d tax to my bank account for camp flexin o |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:44pm On May 13, 2016 |
Aieboocaar: brod no vex. Garri and groundnut dey allowed for camp??  me no know dat one o... Me don already tell dos pple wey go take of my welfarism... So if u bring garri na oyo u dey o |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:36pm On May 13, 2016 |
suogal: Ha! no go there. I tot you were taking me to Miami market no shakin about dat one... I mami go hear wen... Amaa flex u dia for mami gangan.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:33pm On May 13, 2016 |
SMartins1: Hello beckyomas, were u among the guess viewers? Good to have u in the City! can you plsss introduces urself as well as others who haven't done their introduction.
in this order...university Place of deployment (POD) Most preferred state (MPS) Thank you baba wen u turn d village PRO na... I dey watch u o |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:26pm On May 13, 2016 |
suogal: my sister, I have done the basics. na wetin go hold belle small na remain like provisions. what about you? babe buy d provision plenty o, na ur provision go win am o... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:20pm On May 13, 2016 |
daudae1: Weada u have date msage or not you will print ur Callup letter tomoro. this is wot I have been waiting for... Infact by d power confer on me I promise all d guys dat will b in same camp wit me 3 botus of origin each nd d babes one hollandia yogurt each everynyt... Abeg make una remind me o, I too dey quickly forget tinx... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:56pm On May 13, 2016 |
Aieboocaar: Haba bros! How can u kip goat and yam in d same place?! U want make 1 man property turn another man own... I no trust dat dynamite of a boy lol... I sabi dynamite very wel na kul guy... I trust am... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:10pm On May 13, 2016 |
nathoneal: Respect broderly no vex ooh *Oya take one bottle of cold Kunu chill for there*  hope sey d kunu get 25% alcohol sha, because I b teetotaller I no dey drink hard drinks... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:08pm On May 13, 2016 |
Slimfitdiva: Village ewu....kom see yawa ooo. Fraiser.... Y u dey vex 4 gift na....ni 4get say him na d village liar abi na lawyer....him just wan win ur case 4 u lol... No mind gift jare, naso hin lyk to dey pokenose, i tink sey make dadizgul gada provision boku com camp hin com det talk anoda, hin tink sey na everybody stingy lyk him |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:59am On May 13, 2016 |
giftiebrown: sorry, her name is dadizgurl NOT shoprite baba we never call u for d matter na... Why u com dey shuk mouth |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:56am On May 13, 2016 |
Slimfitdiva: If I hear....u wey don disvirgin quarter of d village maidens.....dairis god ooo oboi dee scander o... Abeg no put sekeseke for my hand, na small boi I be o |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:54am On May 13, 2016 |
nathoneal: Lool... Very Small pikin  I greet you brother Fraiser I talk sey I b small pikin Nd u still dey call me brother a again, dont let me vex o... I dey greet u plenty plenty too |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:42am On May 13, 2016 |
dadizgurl: lol I cant wait o lol... Babe as u b dadizgurl tell daddy to buy u enof provision especially dat big bourvital or choko millo nd big corn flakes u know u now hav a son to look to his welfare in camp... Inshort babe na ur provision go win am o... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:38am On May 13, 2016 |
flamingsword1: Fraiser both of us chose the exact same state waooo e don make sense aswear. I hope dem post us go safe camp so dat d bills of my botus will b on u... I hope to see u camp bro |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:36am On May 13, 2016 |
dadizgurl: Meanwhile everybody has. been complaining about NYSC and their matter, my brother's babe just went to get her call up letter from her school. she's been making noise that they would post her to enugu. but unfortunately the state she saw dia no even start with E but T for Taraba .... I've been laughing so hard here  hehehe... Babe abeg link dat ur sis wit iamdynamite so dat my guy go get friend for camp... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:34am On May 13, 2016 |
nathoneal:
be decent with your post please... lol... My guy won turn our village to sex*al*ty section.... Hin don forget sey Hin dey kwarupt me wey b small pikin... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:29am On May 13, 2016 |
maccabi: If *thrillest* comment on that post , I will buy that dude Card of any network oboi see gulder ultimate challenge o... Dejiconde com nd see o |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:28am On May 13, 2016 |
MemphisDepay: ehnnn if nothing dey im prick, he go sha suck pussssy wela. baba we under age pikin dey here o... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:26am On May 13, 2016 |
dadizgurl:
 do we have any state in comon kaduna, akwaibom, abuja,Lagos wao... We have 3 states in comon, kaduna, abuja, lagos... I choose enugu in place of akwaibom, it seems am reading your mind wen makin dat decision... I can see u matchin by my syd in camp come may 21... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:13am On May 13, 2016 |
Slimfitdiva: Lmao.....olorun o kin se ika.......God 4bid such.....in Emmanuella's voice**we are not talking about his family lol... Naso jor... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:10am On May 13, 2016 |
GROOOVE: omo see as the guy just dey beg as par u don turn village ojuju lol... No mind d kul guy |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:08am On May 13, 2016 |
dejiconde: Thrillest oyah cme out and clear fraiser' doubt ooo i dey wait oooo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:06am On May 13, 2016 |
dejiconde: mi no dey even dream, baba nah reality oo enh enh bur I no see ur proposal for here na abi hw u take do am? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:04am On May 13, 2016 |
inspire700: Dear Fraiser am so sorry i didnt think that way earlier. am so sorry. no more youtube links again in here. how ur area na? baba my syd gallant no offense bro just dat d tin no dey smile @ mb... Hw ur syd too.. |