Franktom247's Posts
Nairaland Forum › Franktom247's Profile › Franktom247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 67 pages)
In the words of my late friend micheal joseph jackson am speechless |
Aunty civilization has left you behind that means if she goes abroad na from resturant dem go deport am |
So because pmb is paying federal government debt we should hail is government not a continous thing |
Give me her twitter handle first nonesense GOD don butter your brother bread him dey find bitter leaf to chop the bread better get sense |
[quote author=SILENTandSMART2 post=96397021]Gad eleribuu OP is so plenty for nairaland aswear ![]() When the eleribuu girls wey dey your area dey say dat , does dat mean say the elerirey girls will say dat,? ![]() Infact i haven't hear dat shit before in my life, What you wrote is new to me, Eleribuu OP please be calming down ![]() baba this ur eleribu dey sweet me die ride on guy lol |
Begging a woman to marry you angel micheal blow trumpet oo |
[quote author=SILENTandSMART2 post=96396720]Aswear i get one also for my contact she go dey chat like confirm eleribuu girl ![]() I ignored her patapata ![]() Most of this girls can't keep intelligence conversation at all, they don't have sense at all, Even nah voice note dem go dey send always, even if she wanna say "ok" "lol" she will send ham through voice note , nah eleribuu girl plenty for town, Anyway God nogo shame us my real niggas kuku change ur moniker to mr eleribu guy i just dey laugh anytime i see the eleribu |
This is pure arse licking no girl will love u with this |
[quote author=SILENTandSMART2 post=96396214]You are to to be faulted because you're nothing but eleribuu OP, Just go and ask Mr dealth the question, Werey still dey find mature answer, you self mature ? Werey we never know the issue on ground so how did you expect us to know the answer? ![]() Eleribuu anybody can be faulted, it depends on what happen ![]() Alainilakai omo please stop asking werey questions ![]() God nogo shame us my brother ✅❤️ you and eleribu guy hw far na no use laff kill me |
Op borrow me your brain or na imagination self anyone i want to use it like you used your own to form this story mine will be making me the richest man in the world na to dey waka naked remain for op |
30k every month to a girl who is not family my goodness how much for transgender surgery abeg make i turn millionaire for 2021 |
Na whitie wey go pay our groom price we dey wait true love does not exist in nigeria quote me and waste your data |
omo see brother brother brother wey mumu brother wey no wise brother no get sense singing till fade |
Uk ban goverment officials government go increase fuel and food price for the masses who lose who gain steps out of thread |
I truly and honestly have nothing to say |
Buhari will handover to a southerner in 2023 and use his urchins boko haram,bandits &herdsmen to be cashing out wiseness no go kill me |
So this what the cash cow of this country has been reduced to from pastor house boy to chief of staff very soon na courier bubu go dey use |
So animals can co exist without issues like this angel micheal blow trumpet make everybody go answer their papa name |
As a nigerian let nothing suprise you again at least vigilante dey guide them were police not seeking OPC help during endsars protest but in all honesty the military is overstreched in case you dont know na me talk am #ekunextlevel |
This is madness christainity has been thrown to the dogs where are you dear GOD |
Papa ned see as you grab waist i am really proud of you local man salute you |
Elvictor even tho i never forgive you for whatsapp love wey you stop but ride on hope you finish this my rolls royce is parked here |
When? how? Apc goverment una can perform magic how come this change of figure happen i pity the citizens of this country we are doomed if you know how to seek asylum out of this country quote me abeg |
Your talent is the way you use the word eleribu on nairaland |
Kissing the bride in the church |
I need to seek asylum out of this country i want to renounce my citizenship asap |
[quote author=Omoslim26 post=96284424]Are you accusing me of being from the clan of Lying Mohamed ? yes you are infact you are the fore father with this bomb wey u drop here |
[quote author=Omoslim26 post=96278985]so you neva hear sey them be brothers from the same mother but different fathers linus mba small small now |
[quote author=godlessmind post=96278765]he should stop abusing drugs he has given his life to christ calm down |
No nigerian girl will try this they will rather borrow to impress or stalk you to death some go as far as carrying rumour about you to get your attention |
Cerebellum Most of this Omo Igbo And Amaka specie are Eleribu Their Holosho too much Who knows about the OP self Eleribuu Post you and the use of eleribuu na wa oo brother |
See as bieber resemble griezman |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 67 pages)


