Franktom247's Posts
Nairaland Forum › Franktom247's Profile › Franktom247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 67 pages)
Una never start as you people are suffering poor citizens for nothing disgrace will not be far from you all in case you do not know na me talk am awon eleribu |
No let weytin do mr2kay do you madam stylist just calm down |
Car owner steal from car owner na wa |
She wants to leave the company she doesnt know how to resign e go shock una she never suck anything for her life |
Aunty kayanmata well done |
This is what they call i use my hand kill myself |
Na the mod wey approve this post i blame |
Packaged lies till thy kingdom come youths no go see shishi |
Suicide are done by cowards you think you have the biggest problem in the world go outside to hear and see what people are facing and you would think otherwise mr juba i pray the almighty pardons you |
Lie lie government una no tell uk anything dem go still knack una the ban |
See bride price in 3 folds na God given cashout for tony elumelu |
One of my uncles this is his problem till marriage no one washes his clothes till now even drycleaner him wife don complain tire we dey laugh the woman washing clothes is his hubby op u are one of a kind when i get babe i will copy you |
Yellowblack:runtown is he nw sane after being mad over a woman |
SILENTandSMART2:amin jesu twale baba |
The italian government or the mayor of naples should grant him pardon and let him rest in peace |
The souls of the righteous are in the hands of GOD rest on diego we all will miss you |
SILENTandSMART2:sorry sir there are 2 reasons 1 i am still learning how to quote and comment on nairaland 2 i am using a small 2g itel kpalasa phone before you call me eleribu and arindin let me disappear |
Na to open gofund me for am remain btw there is nothing special in what he is doing in case you dont na me talk am |
This is what they call extra curicular activities why i no go pass my exam in flying colours |
[quote author=SILENTandSMART2 post=96433394]Sometimes man is the main reason for the view women view us ![]() Eleribuu OP see your life as hii dey disperse in the air, ![]() You cheated without any reason, You're nothing but an eleribuu man , If nah the girl wey cheat will you accept her ? Answer this. You have to tell her because the other girl might appear one-day to burst you, We will be telling you guys dat you shouldn't give pussy any power but you won't listen, You can just control your pennis , must you forkkk every vacant pussy you see ? ![]() ![]() mr eleribu my niggi i sight you |
My own is why are they forcing on us reminant abi na rema |
[quote author=Cerebellum post=96431709]Lol..lol Chai! Supposing its Nigeria Wud av shouted, Amaka!!; you did nt call them eleribu so suprising |
This country get excess citizens make una use this one do target practice |
Why enter a union when you will suffer after i suffer for my papa and mama house woman go wan suffer me again |
99% of women are working you count ashana and our online sisters too wahala for who doctor never tell say he/she don craze |
Inspector general of fear fear police 2023 when better government enter we go hold your pension |
Adamumu garba eku court case brother wey mumu |
The married man,the sister will both die for this if na me that is certain in case u dont knw na me talk am |
See people wey south south people elect as leaders shame on you all the north will continue their trampling on the south if this sort of arse licking continue wike all your toughness na for mouth shame instead of talking about key issues affecting your people na cake una dey share may the cries of all the impoverished citizens of the oil polluted niger delta continue to hunt you all |
The truth is not only sturborn but bitter fun won lenu je dj switch wa gbayi |
Which way 9ja who do this bad thing i hope you will not die because the wrath of the most high will soon visit you |
Gandollar and hisbah come and see something |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 67 pages)



