Franvincoop's Posts
Nairaland Forum › Franvincoop's Profile › Franvincoop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 70 pages)
Where is Righteousness2? |
All we know is AtikuObi 2027, any other thing Tinubu go win. If u like dash Elrufai SDP/APC all votes for Kaduna join kwankwaso NNPP/APC all votes for Kano , AtikuObi is still a goal. BTW, the fact be say in either APC or PDP as of today, if dem put Presidential ticket as contest for table between Wike and Atiku for these 2 parties, Wike can never ever win. I repeat never ever. In APC even Tinubu will vote for Atiku. If you know you know. AtikuObi 2027 |
Like it or not, some situations require jungle justice even if dem mistakenly burn na my family members. Na me talkam. This lady has nothing, I repeat nothing else to offer again to this earth except to be used as manure for planting. In Iran, her charge is "corruption on earth" and must be executed. I no fit dey for that place wey dis woman say she no want make blood stain her motor for person wey she jam. If she give me dat kind response, na that day she collect stray RPG on behalf of all the other hit and run drivers wey dem no catch. See person wey dem suppose light fire burn am immediately, if una no burn dis one, wetin justify that Edo10? Nigerians, abeg we dey mad or we dey craze? Na which one we dey. I no come understand again. |
For just 200k? How much is 1 full cow? |
HBD Banky. But abeg, try divorce Adesua. You don try, leave am make me too I collect. Dem no bury u and her placenta for the same hole. Na beg I dey beg bros. |
Mr. Hardworking Minister Tunji Ojo, please tell us exactly who pulled the trigger? Na cow? or is the person Chinese or Nigerian or Biafran? |
Dem don suppose use u as manure plant apple and mango fruits on ya grave but for lack of gun for the owner of that house wey u dey climb the fence. That's ur saving grace. As u survive am, no go encourage others to try am. Last year, na bulldog kill person wey from mango tree fall mistakenly into somebody compound. Bulldogs wey dem dey feed every 3 days. Make I ask you, if u jump fence enter that kind compound come meet 3 bulldogs, who u go call to come save you? b0rn2fuck: |
https://saharareporters.com/2013/01/26/awolowo-vs-shagari-day-law-died-nigeria-seyi-olu-awofeso After reading you will understand why Buhari did Nigeria a favour by removing Shagari. I repeat even Shonekan appointed by IBB had more legitimacy than Shagari. The same magic OBJ did in 1979 elections with Shagari is the same magic he performed with Yaradua in 2007. If I say Yaradua was an illegal and illegitimate President, you will also ask me who won the elections. ThankGod Yaradua himself said it as President and the same reason why he formed a government of national unity with 2 opposition parties in same 2007. Good day DaddyCoool: |
There u got it wrong again. Shagari did not win any elections and was and is an illegal and illegitimate President. The main reason why Buhari had him removed in a coup. Shonekan had more legitimacy than Shagari. Go and verify. DaddyCoool: |
Omo, na clito, clitocurrency abi na cryptocurrency. LeeSmart: |
I agree with your writeup 100%. But I dey pity for you OP. I count 6 of them here, including that used pad wey hell and anus dey for im name. Them don already start application of reverse psychology over your facts: 1.dem don call u sponsored by Elrufa/Atiku Fulani terrorists 2. say make your family lead the impeachment protest 3. Akpabio is doing well. He is the best Senate president Nigeria has ever produced so far. 4. Akpabio is one of the best Senate president we ever had.The guy is just too solid. 5. You don become your Lordship. 6. Ekuke don better pass you. 6. You really fit do this work wey you don collect money for ? You better no chop the money incase you no succeed oo. Asawana go come for you oo. Na this last one, na im conclude their propagation of reverse psychology as they are already accuse you of taking money to publish the facts on Akpabio incompetence. They are accusing you of doing something they are already guilty of doing. Just note them, na APC bots. Na dem be that P for APC, Propaganda. No ever make a write up and engage dem, they are not worthy of your kb. Note how they never once even engaged you intellectually regarding the facts of your writeup, they did not even try to disprove the facts abt the vote nor the list of the senators who endorsed the SOE, nor how Akpabio is innocent or guilty. They just shift the goal post and start asking your family to lead the impeachment process. They just want to paint you black by any means necessary without even talking about the facts of your writeup. Instead of attacking the message, the messenger gets a stray bullet, that's their normal strategy. They know Akpabio is guilty of all the points you enumerated and more but their salary and survival is in cahoots with anything Tinubu being painted in a negative light, so while licking Tinubu ass, a new task came up to lick Akpabio ass clean and dry. That's what they have been doing since when Akpabio prayers started appearing in Senators mailboxes. |
When u say "That Toh idiot" y do I suddenly get the feeling that you mean that used pad wey hell and anus dey for e name? Zionmdde: |
Cowdung smoker, shoe gum sniffer, gworo chewing sob, child rapist, paedophile, homosexual alfa, Deborah matches crooner. Danwakae: |
Cowdung smoker, shoe gum sniffer, gworo chewing sob, child rapist, paedophile, homosexual alfa, Deborah matches crooner. Danwakae: |
The apostate abi apostle dey talk likesay na im pocket the money go comot. No be money wey dem collect from gullible fools through the sale of salvation and hope? Church way Pastor and Mummy no dey give offering and pay tithes, na business centre. But dem go tell u say hellfire awaits u if u no pay but dem no dey pay meaning dem wan go hell. Make I kuku ask AI the location of hellfire. |
So you wey be real Muslim, u no need ur own 72 virgins? Or when dem give you u, u go refuse am? If u no need am, abeg borrow me make my johnson dey go gym, I go return am when u need am. Danwakae: |
U dey fear Botragelad abi? U no need ur own 72 virgins bayi? Botragelad go make ur life more meaningful and colourful. helinues: |
See you wey ur forehead get serious scars due to head slamming on behalf of the moon god dey call somebody terrorist. See pot and kettle. All Muslims are terrorists and the Koran is a terrorist manual which ends with a promise of 72 audio virgins. If person wey dey knack 6 years old pikin scatter, begin promise you not 1 but 72 virgins, u go believe am? If you believe am just knowsay na 6 months old baby dem go give you. Danwakae: |
Seconded. Helinues as new Hamas leader Zero8zero as assistant Hamas leader Yarimo as new Hezbollah leader Botragelad as new MOSSAD leader God1000 as new IDF leader Righteousness2 will be given contract to count deadbodies in Gaza. How does it taste? MichaelSokoto: |
754.5162.988: Take a page of this holy book and roll some loud, don't share but smoke it alone and make sure to eat the ashes. Then you will be wise and ur dealer will give you visa for enter Canada. Danwakae: |
The woman in that photo is reserved for you. I don already pay brideprice. If you like convert am to Christianity name am Mary Magdalene, no wahala. Righteousness2: |
Ok agreed. But politicians no try at all. Ekweremadu, Madueke, Ibori, Abidemi the yahoo boy, etc. Politicians too follow for this matter. Which country did PM Cameroon say wan fantastically corrupt? Na criminals corrupt the country Which African President did Trump call the lifeless President? Image123: |
Is there a snake that is inedible for dis balablu economy? jospepper: |
Na ballot box I wan grab? How I wan grab anything from your comments wey I dey see Uyo state? Uyo state dey exist? Even for balablu Uyo state no dey exist. Make coherent comments to enable us grab something as u said, cuz no be by the power of gazelle gagaraga and bulaba wey we go grab something. helinues: |
Which one be Uyo state again? Make e no be say na true dem dey talk abt AI and bots ooo helinues: |
Not only special bed but Kingsize with 4 pillows. iwaeda: |
Make Shagari family return to government coffers all that salary he collected. Shagari was an illegal and illegitimate President and hate Buhari all you want but Buhari did Nigeria a favor by removing him through a coup. DomPerignon: |
Like Omowunmi, like Natasha. Infact the full name na Omowunmi Natasha Akpabio. Go and verify then go to Supreme court nnachukz: |
Na 16 year old u dey call boy? Leave am with ya girlfriend and come back after 9 months if she will not be +1. Even 10 year old pikin dey kirikiri. U don 4get those children wey Tinubu arrest for protest? How old were they? he could have asked the boy to explain why he jumped into his property without having to shoot him. So make e ask thief say why e wan come rob am abi? See reasoning. Ur reasoning no mention about 16 year old "boy" wey don get mind to dey jump stranger fence. Im know whether na soldier fence? No be today im start to jump fence. As e jump today claiming to collect whatever, na spy im wan spy the compound be that for daytime for nighttime mission You cant tell me nothing. There is no smoke without fire and there would have been no shooting had someone not scaled a fence. U no know say na dis small skin persons dem dey send jump fence for open gate from inside make real men enter come rob. This case is similar to what happened to Oscar Pistorius. There is no similarity here oga. This case somebody trespass and not on dry land o, im climb over the fence into a protected private area. For your reasoning, if for leave the boy enter im bedroom b4 im shoot abi. Dis case is instead similar to the EFCC guy who was shot for breaking into someone's house. I believe he's going to be charged with manslaughter and illegal possession of firearm, if that gun is not registered. If the gun be registered, na self defence. Guns no be for blow bolo bolo, na to shoot and kill. If you doubt am, tomorrow early morning go climb Aso Rock fence, see whether dem go ask questions b4 shooting or shoot and ask questions later. Make una dey fear God abeg and after you fear God, fear woman and North in that order. Angel55555: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 70 pages)
