Franvincoop's Posts
Nairaland Forum › Franvincoop's Profile › Franvincoop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 61 pages)
Na e romance scam account that. Nairaland Jewish genocide supporter by day, facebook romance scammer by night. EFCC hand go touch am any of these days. Na for front page here we go read the news. I be don discover im since since, na why e no fit try reply me. I get the evidence to prove say Botragelad of nairaland na Jacqueline.questle for Facebook. Just do nairaland search of Jacqueline.questle read my comments and see for urself. KnownUnknown: |
Any bad news na Ogun or Anambra dey fight who fit spill blood pass, closely followed by Delta and Niger State. Na dem kill pass this January 2025, as Ogun don score now, just watch from now till next week as Anambra or Delta go equalise. |
If she like make she visit Trump, all we know from Akpi be say na she be the mama of the girl wey collect grammy through Bad Boy oil company. SultanOfAbia: |
Some of you just write without thinking. Let me ask you, do you know Cameroon security uniform if you see it? Did you see G4S at the back of the uniform? Google G4S and edit your comments pls. oroje1: |
Yes, Etoo said he played with him at the KSA academy. Etoo never played in any local club in Douala. From football school/academy to Real Madrid. ruggedtimi: |
Be careful when using the words never and path in a sentence. Life is a mystery. Your God/Supreme being/Allah fit carry you over 2.5 like dem carry Job. Nnamdipapa: |
Awolowo and Azikiwe, one from Ogun and the other from Anambra, very good combination. |
Jacqueline.questle aka Botragelad. I've been waiting for you to post something like this but you did not post the full story. So Putin is relocating from Tartus in the Mediterranean, where are those vessels going to? Back to Russia. Learn to dey post balanced story abeg. Russia will always have a presence in the Mediterranean, like it or not. Check attached pic for the full story. Botragelad:
|
God even played 1xbet with Satan by carrying Job and his 10 children over 2.5. Righteousness2: |
I don report that im account to Opay, him and that inhaler guy and I don screenshot and send enough evidence. Waiting for Opay to do the needful. OZIOGU1: |
Yes, from the right side of their brain they are aware of the danger but the left side of their brain is telling them that in under 2 minutes they can get 25 litres/25k. MarketDispatch: |
Na lie. Dem throw the corpse inside well after dem knack am 2by2. Make dem do autopsy check whether water dey im lungs. |
The wey the guy resemble the skull ehh u fit feel say na im kin. |
It's very clear even to the blind say na u b jagaban2012. Continue. Ofemannnu: |
Na ape like u dey disgrace Yorubas up and down. E no go better for the person wey do you this kind thing. You just hurry to write rubbish, glorify Awolowo and drag tribalism for issue wey no concern them. Jagaban2012: |
Tor/Toh in fulfulde also means yes Lukuluku69: |
The more the churches and prayer intensity, the more problems and dollar increases. Tpain I know say una don try aboki fx raids, btc ban, dollar transaction ban, binance ban still yet no changes. Don't u guys think its time to change tactics and regulate some of these business centres run by gods of men? Or atleast make dem pay vat in the tax reform bill as they sell oil, water, soaps, perfumes, handkerchiefs, clothing, bangles, umbrellas etc. |
I don hear rumours say na Joe Igbokwe go stand as Deputy Governor for 2027 with Seyi as Governor of Lagos State. But I no fit believe am. |
Why those 2 men do like this nah? As dem no wan give Precious the 200k, dem for just butcher the Precious too join. Make I tell una, no be today Precious dey handover children for butchering for 200k, na im hustle tey tey and that girlfriend knows about it. Which one be give me one of your sisters? Its obvious that girlfriend knows more than she's letting on and Precious was betting on the fact that she would lockup when her sister goes missing. Tpain abeg no take my VAT buy beans dey feed Precious for prison. Even na hunting gun make dem use kpai am take im carcass fertilise soil for Nassarawa. |
Nothing sweet me dis 2025 pass the direction of that doctors bullet. If something like dis no happen, dem no go wise. They must be thinking twice now b4 invading someone's house at midnight. That doctor shoot that shot na for all Nigerians. |
What abt the oldest profession? Dat 1 too no go survive AI? Just asking for a friend Botragelad |
Una want make Wike accept state Police now wey im no be governor? Make Sim use am uproot the foundations of Wike already demolished structure in PH? Dat wan na suicide na and wike no ready to commit suicide anytime soon. But u see the otapiapia wey Sim don set, keep for corner, na im go kill |
The 26 say too plenty. South African men are very very very lazy. No be me talkam, na their women and no be lie. |
Ezenwo Nyesom, hardcore ibo names say im no be Ibo, make una free am na, na Fulani. |
But bros, I no insult u na. I make my comment and pass, why can't u do the same? Wetin decency do una? I no be the cause of your problem 2day Monday abeg, Sun too dey hot. Kdut: |
Where all those people wey talksay jazz no di exist? Make una gather here. Shebi una hear am? Person transfer 1.3 billion naira without hearing a voice, just texts. Ask yourself say if no be jazz na wetin? When u hear Shmurda say "if u geti sure client lock am", na im be dis. Yahoo boys don lock sure client, even if Adeboye tell am say na scam, she no go believe. Some other person dey still talk about how im stepmother dey send gift cards everyday, does it ring a bell? The worst thing to ever happen to you, na to give yahooboy ur listening ear, once u start listen and them knack u jazz lock u, even u be Musk, u go transfer all your money to Edo, Lagos or PH. |
Desperate times need Desperate measures as only iron sharpeneth iron. Are there no innocent people in prison? Criminals no dey fear prison again, know this and know peace. I would rather kill a hundred innocent persons that let one guilty one go free. Umuinyioku: |
This OP, zero8zero and Timemanager na the same person. I advise nairalanders to not waste their data to open topics created by them. Their topics always get the way e dey be. If u think I am lying, just check their history and observe. |
The burning to a crisp is the whole point why it's safe. You gerrit? In Akwa Ibom the law na say suffer a criminal not to live. Abeg no preach me abt jungle justice. It is the way it is. Umuinyioku: |
The exchange rate is 1890 Palestinian prisoners to be exchanged for 33 hostages, that means 5300 Palestinian prisoners for 93 hostages to be exchanged in total. 1 hostage for 57 prisoners. Na human being exchange rate i dey calculate like dis, no be BRICS to Naira. Make thunder fire both the Israelis and the Palestinians for refusing to share this earth together in peace. |
Diezani = Aluko = Omokore If you don't know this basic fact, then you are not qualified to be here, u better leave the politics section and migrate to the Jobs/Vacancies section of nairaland. Please!!!!! |
Nope. Stage 1 ceasefire 33 israeli hostages to be exchanged for 1700 Palestinian prisoners. 3 hostages to be released every week. The 1st 3 are already with their families. Martinez39s: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 61 pages)