Franvincoop's Posts
Nairaland Forum › Franvincoop's Profile › Franvincoop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 61 pages)
My people say person wey never fit feed imself no dey keep dog as pet. No explain anything to anybody. Waste of time and data. It's like explaining PI radius squared to a stark illiterate. Them full this thread, people wey never ever rear even 5 agri fowl b4, na dem u go wan explain abt owning business. TenQ: |
Na security guard work u go do till u kpai, I knowsay my comments don hit ur G spot, keep cumming. femi4: |
Environment Environment, how e take concern me? I dey like who dey share environment with you? Don't ever quote me in your whole miserable existence as I don't break bread with your type. Make your silly brainless comments and move on without quoting me. Me and you no be mate nor class. Go continue dey watch cartoon and eating thank you ma. Suka!!! femi4: |
2027 Lagos State Gubernatorial polls Seyi Tinubu for Governor Joe Igbokwe Deputy Governor MC Oluomo Chief of Staff |
Mynd44, I dey vex for you badly, I no like the too much sympathy you are showing everytime. I just hope this is ur behavior online and surely offline u shoot straight. Remember iron sharpeneth iron. John the Baptist dey for court premises wielding a dangerous weapon and you are calling for a cell, truth be told does he not deserve a slab in the mortuary? Mynd44: |
I send ur papa message say I dey find new environment to cope? femi4: |
I don tell u b4 and I go tell u again, the kind snake beating wey South African fans go collect for next Afcon no be here ohh. Just warn your compatriots. No be only 9ja ohh, if u can speak French and Portuguese u go know which countries dey plan una with serious preparations. RandDigital: |
Was any Ibo man or politician killed in the coup of 15th January 1966? If there was, please state his name. If there wasn't then it was an Igbo coup simply because the perpetrators were Igbos and of course the beneficiary were Igbos. Don't forget also how Igbos were provoking and taunting Northerners in the North after the coup. |
Just that rice and oil alone na somebody salary if u no know. Nigerians are really ingrates. See supporters. So when ur mama give u food, u no dey talk thank you ma abi? Or your mama dey owe u food too? If na me, I go leave am work this January finish, then by month end I go pay everybody except him. If e complain, I go tell am say that 13th month salary na im January salary wey im collect in advance. Then im go know the real meaning of Thank you, no be me or twitter/nairaland go tell am. E get one security guard wey dey this thread wey dey talksay im no dey even greet im oga, na im duty im dey face. I be get one like you, na when e hook am for neck e come ask me for salary advance na im I remind am say for the past 7 months wey im don dey work here im never greet me nor Madam 1 or 2 even once. I tell am straight say I no get money make im wait till month end. The guy go beg Madam dem, dey roll for ground say im wife with belle no well at all and na hospital case, Madam 2 tell am to get out but Madam 1 give am the salary advance after serious begging. Na for CCTV I dey watch as im dey disgrace imself over common greeting. E bring im wife and new born baby come greet Madam, I no be dey around that time. Since that day, come see greeting, im go dey ask whether u sleep well for morning and whether traffic no disturb too much for evening. I sure say im wife don teach am sense. If you know wetin greeting and gratitude fit do for your life and how it has transformed people's lives, una no go dey talk dis nonsense. |
Papa fit dey ask all these questions sef when the daughter don troway womb for hospital via multiple D&C. If that guy mama write her own 5 questions only, the relationcanoe go just sink. |
E dey like mortuary business go boom dis 2025? Make I kuku check that Tpain tax bill whether mortuary go pay VAT or not b4 I make a smart move. I fit open 1 branch each in Ogun and Anambra state then be observing whether expansion to Delta or Edo go make sense. |
Una don forget say Wike had 200,000 special advisers? But truth be told all Delta state governors past, present and future should be hanged. No 4get even Emefiele na Delta man. But Okowa should be hanged specially with copper wire, e get why. The worst part be say the guy na very silent guy, low key, money no dey like noise type, yet no Governor, not even Tpain for Lagos then don thief reach Okowa. The money wey Okowa thief as Governor na only Atiku as VP thief pass am. The guy thief na Trillions no be Billions. Na dat money make Atiku/Tambuwal 4get Wike and Obi choose Okowa as VP. Na Delta State money buy that 2023 PDP ticket. U don ever hear anything Okowa since 2023 elections, even politics, PDP issues, Niger delta issues? Forget that medical Dr vibes. Okowa na silencer. Go and verify. |
Obasa |
Who else don notice say since this 2025 start, Ogun and Anambra dey compete for Ballon D'or evil? plus Delta state is coming up slowly. |
Drop photo make we see so we can diagnose properly. Tiny dots dey kind kind , we need to see the pattern and color and the edges of the dots . |
Straight to PDP or LP if im really wan be LASG. |
I go see army dey beat Policemen and I go come to his aid abi? FYI, I go instead the hail ahuja make im KO the Mopol sharp sharp. If u try help police, just knowsay u go go station go give statement as witness wey u be. |
Guy abeg, cocaine dey leave 9ja go Brasil or dey leave Brasil come 9ja? Cuz it no make sense for my brain. Taking cocaine from 9ja to Brasil is like taking it to Mexico or Colombia. Who does that? dettolgel: |
I no wan talksay u dey lie but it seems like it. Or maybe dem no tell you the real story. Quick question, Cocaine dey leave 9ja go Brasil or dey leave Brasil go Nigeria? Lonestar124: |
U go run comot to where? Where ur cloth dey? For ya mind, by running comot naked, u thinksay u don decrease or increase your embarrassment? haybhi1: |
Abduction, illegal imprisonment of the man or his clothes? If the say make the man go now, where im cloth? Na naked e go waka from there climb bike reach im house. Held against your will in another man's house wey na u be the intruder? That man na real man sotee e give dem blanket to hide their shame. E no fit be me, but if na me, that man must cum 10 times b4 i free am, no be im like the toto, e go enjoy am wella. Mynd44: |
Rice again? Hope no stampede cuz I ain't gat RIP to spare. |
Make e no be say im don chop dat SIM e otapiapia ohh. Forumites: |
U get luck, dat tube for kill you. That year one guy for my area nearly die due to electric shock from that tube just cuz im wan cashout. Forumites: |
It's not doing very well that matters. Na trophy. Just imagine say small Rico Lewis has more trophies than the whole Arsenal team and coaching staff combined. Just imagine that. djon78: |
African traditional powers my foot. B4 whites dem enslave una, why una no use those powers for dominate them? Them deport all una oracles to Germany, hanged and exiled all una high priests and the African traditional powers were silent. Your Tanzania brothers following your belief in african traditional powers start maji maji rebellion say German bullets na water. Na machine gun fire make dem confirm say maji maji na lie. greatermax77: |
Na so VDM carry dem over 2.5 say 180 million loss, which kind reaction wey we no see that week. Can anyone remind me of how "willi willi" used to appear and disappear on NTA? Any difference with this video? |
Prince, just make sure and ensure you engage and excel in either white powder or scam. On your return you fit be king + governor or Senator and why not President. TooMuchStuff: |
https://www.nairaland.com/8306078/ukrainian-weapons-diverted-boko-haram#133530872 WriterNig: |
Serious malaria dey your body No cap.horia: |
Fire dey burn, u dey talk of hospital? Na to tie am like bushmeat dump inside the fire make everybody rest. Would you rather be hungry or homeless? Imagine being both homeless and hungry in dis Tpain economy. That guy even if na my blood brother, no deserve neither hospital nor prison. chatinent: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 61 pages)
No cap.