Funkymallam's Posts
Nairaland Forum › Funkymallam's Profile › Funkymallam's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 72 pages)
skydeep: My husband is not talking to meAwh! Is he a united fan? Tell him, y always me but b near to d door o ![]() Thnk me later. |
mukina2: juve -roma or citeh -wolves?Shitty all d way! ![]() |
freshmoney:Y u dey vex na? U wan winchy dem ni? ![]() |
Wey mukiiiiiiii? Wey my drink? Na one position ontop mortar i stand since o, sake make united drop point for ur hubby to win d league. ![]() |
fredoooooo: na true u talk#GodIsWatchingDem ![]() |
[quote author=treasure_mi]habar 5mins for what...english fa[/quote]Welkm broda, na wetin dem been don settle b dat. Olosi ![]() |
mukina2: everton corner.Na wetin SAF tell d 4th official b dat o. ![]() no leave ur position o ![]() |
mukina2: gooaal!!!E don happen. Muki no leave ur position again o. My legs dey ground too ![]() |
fredoooooo: you no see SAF and the 4th official#GodIsWatchingDem ![]() |
PrinceDudu: I tink say u b commentator. Y u dey show ur hatred 4 man u nah?Free d guy, wetin im do? Hw SAF go dey laff with official like dat? ![]() |
fredoooooo: na the goals they affect you like thatGaskiya, dem goals b like matcg fixing tin o ![]() |
ogbeche77: Which record?United 4th highest goalscorer of all time with 180 goals - classic. A goal shy of catching RVP, muki take note ![]() |
fredoooooo: u dey see stars , who be madam and when i turn moderator or muki ?Sanu, na this match, wey dem just dey score like say na basketball ![]() |
Madam, update score na ![]() |
mukina2: feliani scores!!!!!oya dnt get up again o, put ur foot right on d ground ![]() we r getting a point for yaya here ![]() |
mukina2: goooaaly u get up na? ![]() |
mukina2: evra na big babyDnt get up frm that mortar o, united must drop points today. ![]() |
@tresure mi. I can see u, service don close ni? ![]() |
Ppl dey murder engrish language for here sha ![]() |
Everton leeee gooo thereeee ![]() |
zumarock8: hala manchester dierHala United ke? Make madrid dem catch u ![]() |
ogbeche77: Hope u re not reffering 2 dat almanjiri sch? Only candidates with 10 yrs experience of street begging re eligible 2 seek admission there.. Do funkymallam have suchAre u answering him. He s lost it ![]() |
fredoooooo: i no fit laugh jare , funky mallam , baba owo and roland ( my padi )Na babaije start am o. ![]() |
babaowo: .wen u turn to interpreter?.. Nigeria football league "NFL" proof me wrong olodo,did u go school in sudan lik SLS?Bross ee, see ur answer below. Me n u who go sudan den abi na Niger u go sef ni? ![]() Roland17: this only shows how myopic your thoughts are, NFL(National Football League, a sport close to rugby) not Nigerian premier league and for the records i watched stationary stores until they were relegated after being suspended for nine games during the 1999 season..they came back in 1994 but were relegated again.. Muda lawal, peter rufai are some prominent players that played for stores... babaowo: .wen u turn to interpreter?.. Nigeria football league "NFL" proof me wrong olodo,did u go school in sudan lik SLS?Bross ee, see ur answer below. Me n u who go sudan den abi na Niger u go sef ni? ![]() |
[quote author=treasure_mi]must dey play tip tap b4 dey score? Let dem com up wit another tactics joor. Mtschew[/quote]Today na today ![]() |
mukina2: madrid defenders dey on full alertLyk Rabbit ears dey take stand abi? ![]() |
babaowo: ... Yeah I'm NFL supporter since,and I'm stationary stores fans then. Were you born then?Bros, na National Football League e mean, American football abi na rugby dem dey call am ni no b our own league o. ![]() |
mukina2: you talk amNa true na, i don dey watch d guy emotions ![]() |
fredoooooo: is that not a foulTok true fredoooooo na barca be ur team. ![]() |
mukina2: pssst spuds dey lose oFace front and concentrate. Olofofo ![]() |
[quote author=aguiyi]madrid will may this match[/quote ] Bros spark engrish na ![]() |
mukina2: nice play alonso .. barca wan score lolNothing for UEFALONA ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 72 pages)


