Funnynation's Posts
Nairaland Forum › Funnynation's Profile › Funnynation's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 103 104 105 106 107 108 109 110 111 (of 123 pages)
fretfingers:can i ve the site of that uconnect? Pls their website |
tosyne2much:i no get that kind strenght wey she need.. I be 2mins man nah.. The highest i can stay is 2mins 5secs am ok. Nairaland official comedian |
If the 15M na his gain.. The tithe na 1.5M.. Nairaland official comedian |
tosyne2much:d man na my friend nah.. He dey tell me just 2 know if i get solution for his problem |
When they say youth are the leaders of 2moro.. Dis is just the example.. Okwa chi na eme Eze.. Girls will be like ''he is not looking bad, nothing wrong to marry a boy that I age with 10yrs''.. Nairaland official comedian |
Longwriteupphobia |
k |
Buhari open ur eye and think well.. I dey tell people say, warri guys no dey tell you price wey dey go use cross you for water until una the middle.. Only then you go hear ''Bros ee ur money na N900 unless you come down here make we jeje turn back'' How you wan take come down inside water? Nairaland official comedian |
Na oyibo prison.. If you spend 3yrs for naija prison, when u come out.. I swear u go turn to pastor. Oyibo prison wey get bed and TV.. Nairaland official comedian |
iamauxin:bros abeg ur condition do pass comedy.. I guess u see ur doctor for better drugs.. |
Maybe the church meant ''wild''. The present state of some Nation now is truely wild. Nothing wey I go see for church banner dis days wey go suprise me.. I don see ''Oku di over ministry Abuja.. Na only for dis town u go see five diff churches for same street and three diff churches for same building.. Nairaland official comedian. You know what FTC be like.. I dedicate this to my babe.. Siena247 |
Number 7,8 and 9 make sense.. Gone are those days wey u go marry a girl without testing. Girls of dis days dey fear me, no bi as u see dem for skin na so d inside be.. My neigbour no dey sleep for house in d nite bcs of his wife. D woman dey need like 7 rounds in the night.. #TeamTesting. Nairaland official comedian |
ok |
Mr Kanu will be like Nelson Mandella soon.. Nairaland official comedian |
Begging na hot biz for naija..
.
. Nairaland official comedian |
God save us from the hands of this bascard..
.
.
. Nairaland official comedian |
onye kwa? |
yap |
They should return the money they collected from Dare 2 Dream contestand since they don't want to give them job. Since last year November no call or text message.. Buhari go soon probe you guys. . . . . Nairaland Official comedian |
k |
Made in Aba.. Nnamdi Kanu home town. I hear say doz Aba shoe na animal skin, so one day I cut one of my old shoe wey I no dey wear again. I cooked the animal skin like 57mins but e no gree don. Well, I begin dey chop am like dat since na animal skin.. About 1hr 30mins, my sister come tap me and said ''wake up b4 u chop d whole pillow finish'' I dedicate this FTC to my crush.. Siena247.. I love her bcs of her eye. . Nairaland official comedian |
God just picked her call.. Nothing to add..
.
.
.
.
Nairaland official comedian |
k |
...and so? How many lives he don change with that N20million watch? Will the watch tell him when Jesus Christ is coming?.. Moreover I can't believe that sombody is rich unless he stop public stunt. Is he richer than Mike Adenuga? Abi u don see Mike show off his gold wrist watch.. . . . Nairaland official comedian |
Unfortunately Buhari no dey country to hear this.. I strongly believe tha Buhari can not lead Nigerians to the promise land if he continue like this.. APC don scam many Nigerians.. . . . Nairaland official comedian |
You too need 25k.. Hahahahahaha! I believe you re talking to your Yoruba brothers.. . . . Nairaland official comedian |
Young03:lekwa nwoke ba-anyi.. We nye bu ino? are you on facebook or watsapp? lets talk.. check my profile for my contact detail.. |
Young03:abum onye ihuama.. ishi we ne obukpa? |
Donald3d:pls can u help me? Can i ve ur personal contact so we can talk? |
My name is Funnynation Comedian, I base in Abuja where I do my entertainment stuff.. Please I need to upload my short videos, audio and some of my comedy skit online but I don't know how to go about it. I don't know how to compress the size because most of them occupy more than 100mb while the length is below 8mins. I need help about this, how do I compress the size and how do I upload it online? I also need good blogger that will promote my videos and my insustry name.. "Funnynation Entertainment Abuja". I will give detail about my industry soon. Contact: watsapp and call: 08066679200.. Email: iamfunnynationcomedian@gmail.com. facebook.. FunnyNation Comedian or Fan page..funnynation-042.. twitter: IamFunnynation |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 103 104 105 106 107 108 109 110 111 (of 123 pages)