Funnynation's Posts
Nairaland Forum › Funnynation's Profile › Funnynation's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 123 pages)
God bless God |
go kill am nah |
well i no go school, na evening class i dey attend but i go dey happy to learn dis.. Na dis kind thing suppoz dey go fp no be ''my mama say i look like obasanjo or taye taiwo''.. Lalasticlala where u dey? Mfm church neva dismiss? . . Nairaland official comedian.. Funnynation |
Come! No dey use us play oo. Your story dey like where Nursery pupils dey learn how to write two letter words.. Wetin u want make we do? Gerrarahia mehn! . . Nairaland official comedian.. Funnynation |
victory is from almighty |
So you believe so Davido na 23yrs? Anyway Burna Boy 22yrs.. His mama fainted! Don't ask me why? Airforce1 29yrs... FunnyNation comedian 27yrs.. . . Nairaland official comedian.. Funnynation |
Longwriteupphobia. Anyway hustling pay big in good time.. No matter ur family background or how u started.. Keep ur hands clean and always pray to God.. He will bless you. Girls make una dey learn lesson, no follow already-made but follow a man with vision b4 u begin dey see him for television.. Again, most of our naija celebrities wey dey see marriage as stress, please learn from this boy, Anthony Martial, Raheem Sterling, Ejike Uzoenyi, Akpororo, Oscar...all of them are married with kid but they are below 26or 27.. Now Don Jazzy, D'banj, Jim Iyke, Mr Flavour, (9ice).. 40 yrs.. Yet no wife.. . . May God bless our hustle.. . . . Nairaland official comedian.. Funnynation |
Op have u been 2 heaven b4? How u take know wetin God no like? You go suprise say doz guys go make heaven b4 our so call pastors that loot our money and support evil.. Church now don dey collect gate fee for program, church for my area for Abuja dey invite Akpororo, Mr Ibu, Patience Ozokwor, Aki and Paw to go perform.. . . . But I know say Police, Bloggers and Nepa know where dem belong sha.. . . Nairaland official comedian.. Funnynation |
stew nko? I mean sauce... Am sorry, i mean ur source?
.
.
Nairaland official comedian.. Funnynation |
That is what girls call.. FWB.. I mean ''Frnd with Benefit''.. Keep ur good work going.. Keep hustling.. It may pay you one day.. . . Nairaland official comedian... Funnynation |
nairayouthcom:is like lalasticlala go mfm church ooo.. . . Nairaland official comedian.. Funnynation |
asadike:am tempted to say dat i love u... I swear.. Baby lets meet of facebook |
hmmmm |
most naija babes no deserve pity |
osogbo weed i see u.. |
hahaha |
asadike:e dey sweet u well well? Well i trust babe wey dey plain... Funnynation comedian coming soon |
Hadassahisbae:why laf go kill u? Abeg no die oo. I still need u.. Funnynation comedian coming soon |
Mancity26:baby... Beauty at its peak |
reminiscing:Wetin u want make i talk? |
Goldencollins:Na only Rev Fr. dey break curse? |
New Heaven, Umu Otigba Junction, Ajiya shop, Mama Ekpere. I rep 042... I rep Nsukka.. I rep Obukpa.. . . . . . . . . . . FunnyNation comedian coming soon |
You told him u want to go Europe b4? Opt out from the whole thing b4 he disvirgin u |
Longmessagephobia |
omo ale jati jati |
Lukaku |
good |
When u wan make dey giv u prefect for village secondary school |
Two things come to my mind now.. 1. The message is not complete "NO BOYFRIEND NO PROBLEM, SUGAR DADDY IS AVAILABLE". 2. This girl na olodo.. She just believe that a boyfriend is any guy wey u dey in relationship with.. She mean say she no get any male friend? Your male friend is your boyfriend but most of us understand boyfriend as lover.. Moreover she get SOME boyfrnd sef. No girl wey no get boyfrnd.. . . . . . . .. . . . FunnyNation Comedian coming soon |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 123 pages)
? 