Fussbot's Posts
Nairaland Forum › Fussbot's Profile › Fussbot's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 46 pages)
kulyie: no be you threaten fire and brimstone say you go swear back,why you con dey fear,dey use style dey dodge,leave the other lady alone and face me,na me kulyie i want make you face,if you like sef call me kuli kuli,all joinWoo kulikuli,ma kan fie mu gari ni...wahlai..lwkm I no swear bak cus I see sae u no fit ni.. Woo ingbadun o,mo sick gaan ni o,mo san lori gidi so mo ni??...I no jst dey carry am 4 face na in make me dey follow u laff naw...getout! |
Dis is part of wat makes yoruba lang unique Ogun-property Ogun-god of iron Ogun-long Oogun-sweat Ogun-20 Oogun-stab Oogun-underneath Ogun-war Ogun-climb Yoruba kai.. ![]() |
Idowuogbo: U dey beg? Lmaooo! So u sef no u b learner ba? Nkpi!asin ehn??shoshi deeper life lo ro pe mo n lo ni??I be professional na and u sef sabi....I dey hia 4 u o..anu e lose mi ni mo se ni ko ma ta simi....u sef mope mo san lori gaan na...*talk am listening* |
kulyie: abori tie na buru nilwkm...lol Kulikuli abi ki loruko e? Honestly I can see u are no match 4 me...wahlai U no see sae ur "godmoda"no tasimi wen I don tel her not 2?? So 2 be trading words with u sef wld be an insult on me..wahlai I can see u had 2 crack ur brain(I presume u hav1)so hard b4 u put dat rubbish down..u jst putting evwiting 2geda..stick,lastma,barracks...I cldn't translate it rili.. I'l 4give u dis time cus kon serue..okere gaan...shogbo kulikuli??and....pls no tasimi again..kulikuli...awo lo! |
[quote author=nadia_SA]What does Kayode mean[/quote]bring joy come 2 d family |
donroxy: Plsss what is the meaning of ADEBISIkonga ![]() |
Bryancrox: I go wait 4 soundcity(FRESH)me 2..lwkm |
kulyie: hahahahahahu can get more by swearing bak na...mtscheew.....haha!mtscheew.. |
Idowuogbo: Kukyiebebe, pls ignore dis ^^hooligan.ewo den tiyin aunty elenu sofo?? Am sure u av seen my "hooligaanism"side b4 rit?? Ara ntie wa kanmi losan yi tele...na beg I dey beg u..no ta simi..u kno sae I no dey follow u talk...k |
elampiro: Do you know only four United players have scored 24 league goals or more (I read it somewhere thou I am yet to verify this), Rooney, Ronaldo, Rudd and Robin (the 4Rs).u school me gaan ni sha... And wat u are trying 2 insinuate naw is dat dis "talent" is more dan man utd right?? So cus he has dis qualities(dat no1 can have??)Naw,he can threathen us with his transfer request rit?? U mean dis talent is 2 big 2 replace wen we've even replaced talents bigger dan his?? bro,no1 is bigger dan man utd,if he wants 2 leave..he can f**k off...al dos tins u listed above are history or should I also list how bechkam,nisterroy,ronaldo also contributed 2 man utd b4 dey left so dat u can see how small his is?? |
Princeparix: when jumpable tinz are seen-do u mind jumping with me?me ke?spare me bro..na only 1 life me get na... |
kulyie: who is the unbriddled cow on the loose that does not have owner.mshewww.unintelligence is not a virtue you should be proud of :/Aborie buru ni??shey I abuse u 4 my post ni??who be cow??abeleyi ti ya were ni??u beta no try dis "salaro" taye e oba fe la.....tank God e be like sae u be yoruba..we go undastand each oda wela btw I dey bad mood dis aftn.....my warning 2 u.."Miss intenlligent"mtscheew...abe wa gbami ni..k |
rokiatu: Oh my sideu say wat??ur image no gree show sef.. |
Princeparix: i nominate khuki chan sisterlwkm..btw bros..how many times una wan jump in2 rivers na |
rokiatu: I nominate ![]() rokiatu: I nominateMoku mogbe modaran Awon omo lo dun toyi They are sweeter like oyin Won gbona ko si story! Mehn dis gals 2 sweet o....it's a pity dey mit be a li2 oldr dan me..bt as dey sae *age is jst a number,weed is jst a plant*we can neva say neva..dat means I wld be a li2 famz wit rokiatu.. 2 start my famzing,I HEREBY NOMINATE ROKIATU!.....she must be a beauty hersef wahlai.. Abi u no know any of dem ni lol |
D guy is 2 classic mehn...unique voice,unique videos....does anybody know his twitter handle??I hav 2 follow him asap..d guy don get me mehn..lol *plays repete again* |
Watin dis rooney dey kal himself sef??2 dribble in no sabi,2 score in no sabi again...d guy no know sae we jst dey manage him sef..in con stil go hand anoda transfer request??abi in no want mae me criticize him sae in din fat and in no sabi play again??if not 4 money wey we dey see 4 ur body...who go dey beg u??mtscheew...any small thing lik dis transfer request u tink u can threaten a club like man utd??abeg go dat chelsea wey u wan go..mae u taste d odaside of d world...mtsheew |
spikes C: Am not here to insult, ok. You should know better. The general idea is that every gbagaun detector should read his/her posts.exactly bro!!trying 2 injustify double standards dat has been in existence b4 she was even born....btw, maybe dis is d 1st time she is cming across dis type of topic(s)sha,,cus if she is a nairaland regular she ought 2 have bin used 2 dis topics..abi na 2dae men don dey create dis kind topic??maybe she hasn't noticed dat so many gals are nt taking it personal like her cus dey don talk about dis tin tire...and kuli,if I wanted 2 start anoda arguement naw,I wld av kindly asked u dat..wit all dis ur posts 4rm d 1st page,are u trying 2 tel/convince us dat al d 30+ ladies dat are unmarried are nt 2 be blamed??(Even d ones wey do runs,abortions lik mad 4 skul??)Wel let's kip dat 4 anoda day..BUT... Without ur posts,dis thread wld av bin dull rili.....lol |
Haha!dis kuli gal jst dey vex anyhow..kilode..lol |
2 d husby: Oya dance away ur sorrow oko iyawo..faya re mora o aye o ni yayin. Iyawo alarede ma se wuwa ti oda,fidimule won ti seyawo re Onitemi ye lo fokan bale iwo ma lo ni mi..onitemiye lofokan bale iwo ma lo ni mi ![]() 2 d non yurubas abeg no vex |
Lwkm....anoda w*r is about 2 start naw...*pause my food* |
[quote author=wazobia_for_u]I so much hate that thing with passion, they almost turn people to fool with some prayer like curse: * if you want to be successful in life press like. * if you want Jesus to help you and your family write amen. * if you dont want accident to happen to you and your family this year say amen Is sh*it upon sh*it , i know with time people will brain up and ignore the sh*it[/quote]na watin dey pain me pass be dis..all dis "ifs" |
chelseabmw: Yes bro......95.333% of nairaland girls are single n jobless especially those ones based in Nigeria...Ask Googlehmmmmm.. Following thread |
chelseabmw: Yes bro......95.333% of nairaland girls are single n jobless especially those ones based in Nigeria...Ask Googlehmmmmm.. Following |
190 don enta am 2dae..lik sae den don mean d guy b4....and no be d guy be d op o..kai! |
honeric01: calm down mama, yaba left don't work on sundays.eyin tun fe cramezi die o ![]() |
honeric01: Nobi u bite me? ![]() |
190: Keep talking - it would soon be another saturdaylwkm ![]() |
Arsenate: lmao...maybe with u guys sha,me and her neva jam so I don't know much about her...and I tink it wld be good 4 both of us not 2 cross each other's path..cus(wel she can ask about me 4rm her guest godmoda!..awon eleyi san lori gan!)Btw my post wasn't directed @ anybody fa....k *bak 2 twitter jhor* |
kulyie: at the mention of how fat some men's bank account or who they are in the society, how far they have suceeded or made a name for themselves in their fields of endeavour,they must get uncomfortable and edgy :/ERROR 404! Wat is dis 1 saying?? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 46 pages)
abi na your favourite be that 
lol