Fussbot's Posts
Nairaland Forum › Fussbot's Profile › Fussbot's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 46 pages)
Emusan: This reminds me the story of two drunker coming from a friend's party, getting to a junction and ask a taxi driver to take them to the same junction they were standing. The driver ask them to enter and charge each #200. He starts the car and raised the car voooooom! and then stopped the car and then ask for his money. The one in front ask so fast....the driver reply..... Yes!bros dis1 na film na..lol |
Elampiro and coogar..abeg dis ur arguement don dey boring jhor..haha!watin sef |
How many I wan tel una(I dey watch dia film evwi wikend 4 area) One man don high sote,as in con dey go haus in see 1 pole 4 road..d guy start dey talk 2 himsef"u tink sae u get craze abi?ehn we go see who go comot road 4 each oda"..na dia in sleep One man drink finish,take him okada comot.. afta 30mins in con bak dey cry and asking people who help am see in okada..na lik afta 30mins in wife con tel evwibody sae na haus in park am" One man drink finish...in wan wash in face..na so in go sink in head 4 pepper soup |
www.nairaland.com/1296306/teenager-invents-20-second-mobile-phon ..bros na ur mate be dis ![]() |
. |
All of una wey dey talk sae nigerians no fit invent sometin,which of una don event biro sef?ordinary soya milk non of una don invent..lol..u con dey abuse us..our edu system na dsame quality? |
![]() PortHarcourtBoy: ...Meanwhile her mates dey Naija dey open threads such as: "10 ways to know your boyfriend loves you"u wey dey talk,simple garri u fit process?? ![]() |
Dis victim must be a very good friend 2 bloggers,av seen her topic on almost al d blogs 4 dis naija..name it and I'l give u d link..haha!she surely would have found a solution by naw.. |
gboss4sure: I don't write to get likes neither do I solicit for likes. Am sure say na this type of English u dey write for exam. Wetin we go call am, slang's? Engligbo, Swahili? which one?"am sure say" wat is dat??chinese?french?non of everything u've been posting since is a brainer...dat guy dat guessed about ur mental development was actually right..I was about over-estimating your intelligence quotient until I saw dis...I can also see u are practising ur written skills on nairaland which is good 4 u dough..we wey no sabi english go sha type watin we sabi... |
Haha!una wan use arguement kill person?? K,rooney is a king and rooney is not a king Berbatov is better dan rooney and rooney is better dan berbatov Are u all satisfied naw ? ![]() Lukaku wan spoil fergie's last game..shey him sef wan retire. Like dis?lol |
gboss4sure: Go shut ur papa up.......... I don't form brilliant, i state facts that am a witness to, i live in Nigeria and i know how you students flex, talk about 2go and how many gurls/guys una don catch for 2go and you expect to pas when you devote over 5hrs to 2go and 3 hours talking about girls and the rest and devote only 30mins or 1hr for your study. During our days in school we do study for over 7hrs you will start studying with your legs in a bucket of water and bitter kola by the side from say 7pm till 2Am in the morning and Thank God there was nothing like 2go, fb to distract us. Those days are the days when you don't come first in school you will be afraid to show your father the result but this days even those with 40 out of 43 don't give a damn they all relax and their father don't even bother asking them about their result, all thanks to 2go.kai!not even a like 4 dis epistle..me go help u sha even dough na crap..social networks no mean sae mae u pass and vice versa |
Mitshubishi lancer-ijaya! |
Guys sabi use google mehn ![]() Abeg 4get dis rooner berba ish Who should we sign in d summer? |
Trut: I stop to woo girls since 2010, now na girls dey woo meu naw a lesbian? |
Aklofs: y?am sori bro,I shld av firstly asked how old are you? |
God wil help our soldiers..dey should try not to kill d innocentes....#byebyeBH# |
Suntzung: Naijacitizen: Igbos are wicked people i swear!one word CRAP! |
elampiro: Sir Alex Ferguson slept in and skipped work for the first time as Manchester United boss - after the emotion of his retirement left him shattered.lol @ if he was still alive..funny man.. |
>[/quote]. |
Frutu ![]() |
gboss4sure: E be lyk say e don de reach 1 yr..watin apen? |
Dondavsonlt: Last Year..y avn't u dis year? |
Aklofs: Neverfast and pray..u nid dem |
[quote author=I-B.]But used federal character to select the best from each tribe.[/quote]ha!ha!babe no vex o..do u know d meaning of federal character @all??u jst said 4rm each tribe and u also said"d best"so how does federal character come in2 dis?? |
Tah!vector no get talent kankan(@all)his lyrics is like dat of shakespare ![]() Omo naija oti ja wo jama oti yawere tan oti ja woja ha!..lwkm... He should be compared with d likes of seriki,base1,phenom..etc..not d top guns like blackmagic.... |
kulyie: hehehehmarket make brain jare..we see bags snatch wella....ur papa no tel u ni??we were 2geda ystnit naw snatching bags...maybe u don sleep b4 in come bak sha...mtscheew... oloriburuku lwkm..like idowu don dey expect me abi??she sabi sae she no go fit sleep again na..ko ni suun..cus she don wake trouble..oti siyan to naw....ha!ha!ha!..ijaya ....tel her am coming 4 her 2 in a giffy......I go teach both of una lesson u go 4get sae una dey find husband..eyin oloshi yi Meanwhile..am done with u on dis thread..I don't want 2 derail dis sensitive,educative,sense making thread any longer..be xpectin me on anoda thread......awo lo! |
U no fit reply me again abi kuli??asho tie le ode! Tel ur partner am coming 4 her 2....idi*ts..mtscheew... |
kulyie: hehehheheu only had dis 2 say?aye e de ma baje ni! Oh I took u by surprise ba??dat's me..omode e buroko.on weyin,ojo lo ro pe oluwere n pani ni?? Ma fi yee pe omo ibadan ni mi...al dos curse wey u giv me on sunday na small 2 d 1s in ibadan.. Ko ni bee shan fun e..reply me jhoor...alayebaje..mtscheew..hmmm |
kulyie:kin loloriburuku,atoku maku.ato lo ile oko malo to ti fi aye re seyun tan yin nso?? I wan postpone ur punishment til next wik b4 ni,bt wit dis 1 wey u con post..I don get ur time.. Oro enue na ni o je o loko...mo ti ra ye e leni..tieta! Let's go dia! |
Lilimax: You will not die but liveamen o..na e-death b4 na ![]() |
goldfish80: Bros park well,the N25 bride price doesn't tell the full story.When you consider items written down in the list such as Jorge,25 cartons of beer or more,cartons of malt,rolls of ciggarete,utaba,cartons of Soap,gift items to umuada,youths,iyom Aro,memebers of the brides clan etc etc... There goes your N25 theory loldid I see ROLLS OF CIGGARETE?? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 46 pages)