Fussbot's Posts
Nairaland Forum › Fussbot's Profile › Fussbot's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 46 pages)
5n kids...they've been doing wat dey know best since childhood.. 2 naija parents u must sha go 2 skul...hope dey learn veri soon Bt den..op,our own african players no get pictures ni?? |
Ojuju calabars I dey joke ni o...5n boy+fada |
Evestar200: Abeg gals parkage it well,,spray its,let it sparkle nd open it a little,,let da boys eyes feel a little cuz dats what God gave to us nd can do it anyhw we lik,,it aint nobdy property,,its our body nd our property,,cuz they gat ntn 2 do da 2 talk abt ladies nd their lifestlyleu dn 4get sae ur profile pix dey dia ni b4 u talk dis tin?? No be u spps talk am |
AmBeautiful: Na wa oo!dat u are more ur username dan her abi??den go sae mae u upload ya pix and u no go fit...I dn help u talk am shey?? |
eze moses: whether she be ms oyo or ms oya. ugly is ugly my friend and your girl is uglylwkm...mrs oya ke??mrs sango nko?? |
[quote author=ikekings]WTF!!! ![]() |
. |
rotlan: Bet my jummie beatz dem alleru gal4wend yii sho le daje??(Shey only u fit chop dis ur gal finish?)Cute babe |
Amaaskia: Gene sweetie Happy birthday #:-) woohoo have a blast!u no wan resembe ini again o..y?lol |
K..genny ride on jhor..notin do u..aftall u don get pikin and u dey work u get money so watin u wan use husband do again??...aftall dia are no responsible men outdia..so wat's d nid 2 marry... Dis is wat ladies luv 2 hear..duno y??mae she no con marry again??na wa o |
IF NA CODEADDICT POST UR RESULT..MAE U KNO SAE U DON FAIL BE DAT ![]() The guy neva post person wey pass since morning.. Kilode |
Abe wa gbami ni!vector 2 ice prince??who is vector abeg?? Vector:omo naija o ti ja wo jama oti yawere tan oti ja woja ha!..lWkm Ice prince:how many times I go preach How many times u go die If u fu*k wit a beast How many times u go bit*h Ur chick wana look like mine How many times she go bleach. Lwkm....abeg neva compare ice prince wit vector again...vector were wo....mtscheew..zamani na baba o |
Abeg mae una no vex o..pls who is sade adu??can u give me 1 of her hit songs?maybe av heardher b4.... |
Lol....d gal dey fear maybe d guy talk sae she no 5n(al gals hates dis even if den know sae den no 5n..lol)....if na watin d guy talk be dat op abeg no tel d gal o....or else.........k |
Shey dis acid dey my boot |
Maybe if u commit sui***e u know he wil miss u 4eva I dey joke ni o |
Mehn dos films were smtinelse dat time ..I rmba i wtchd toofan,sholay,mard burning train wela... I am I am toofaaaaaannnnnnn! Lwkm Of recent>>ko mi gaya,jadoo...I dn 4get dis 3rd 1 wey be proffesional thief o..... Oh yeah!3 idiots |
thegoodjoehunt: Hazard is the first player to come to the EPL and win man of the match in his first 3 games. Even Bale can't do that. Please give Hazard his props, he is from a different cloth from people like Saviola and Adriano. These names are real hypes. Not an overaged Okoro, Chrisantus and Adu.haha...bros u funi o..is dat an achievement??who were ur fixtures pls??I can only remember wigan.. |
Wanyama,thiago,strootman,tarabt wld do |
Lwkm @ comments..bt den, Am I d only 1 smelling mess through dis thread already ![]() |
Afta suffing through all d pages,I only had dis 2 say Mae we kuku no go school again ![]() |
solomon111: Bale is a good player,but he relies too much on pace just like torres.I had 2 comment wen I saw dis..abeg and hazard relies 2 much on what?? Reflexes ![]() |
I tink platinis dream of classico final has finally come into reality..madrid v barca final 3rd place ![]() |
barca fans...how market?? |
Imagine barca without messi....and I don't know wat guardiola wil bring 2 dis bayern side..dey hav 1 of d best coaches in d world already...and oh yes!adetokunbo alaba pls come and play for ur fadaland nigeria aftawhich man u wil sign u... |
If u truly luv s*x u 4 tel him naw..no be 2 com here dey mak mouth....*fabricated sh*t |
I tink it's certain naw dat mourinho is going 2 england next season and most likely chelsea..and wu knows it cld be: Aberdeen ![]() |
shymexx: Lewandowski is the best striker in Europe atm... They kicked, elbowed, and battered him today - and he still almost nicked in a goal...kip dreaming dude..lol |
Ha!wia I 4 dey if madrid win..dos basta*ds wey play for 10min wan rob person wey play for 170mins....e pain me 4 ronnie sha....dortmund all d way 4 wembley.. |
1025: wow, what a good news for the red devils and their fans. howard webb has been appointed for the game vs chelsea on sunday. up man uuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuu. your ref is back.no be dis guy wey dey cry 4 chelsea thread d day city beat dem be dis??instead of u 2 be begging us mae we allow u qualify 4 champions league... u come here dey talk rubbish abi u no know sae we no nid una match again??beg like arsenal so we go play draw wit una.. |
Not lik adaobi's ![]() |
Mtscheew..dibu or ibu if u go pass u go pass..so is notin..anyways d rumour is true ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 46 pages)


