Fussbot's Posts
Nairaland Forum › Fussbot's Profile › Fussbot's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 46 pages)
At the mention of MARRIAGE Every 26+ lady must vex Following |
Dis macmanaman wan kil city o..then,wen den buy dis espinoza guy??It used 2 be bossenjiour or 1 black guy lik dis 4 dat left bak....d guy sabi sha |
Is dis also a bad habit??cus me dey do am wela..anywia sef Bitting fingers! |
Lwkm.....no mind me wahlai....u guys jst nid 2 check dis guy's latest single REPETE! and tank me later...lol |
Ewo awon omo mi ![]() |
Na me be dis o! Blackmagic repete mon se dada mon se jeje! Mehn if u sabi gud music u must 2 luv dis guy.... |
I don't tink den stil dey do am lik dat dis days sha Bt dis my ss2 own pain me gaan Dis gal was my crush in second school and she also attended d party,luckily 4 me my 4wend was d mc As a sharp guy na,as I was told dey were going 2 pass d disc,I quickly went 2 my guy..if u no wan die u must kal me 2 pass d disc ni o and u should stop d music wen it got 2 d gal...we sha planned evwitin includind increasing d bailing price so dat nobody wld be able 2 bail her(jst 4 me 2 kiss her..lol) Evwitin don dey go as we plan am o..I don pass disc d gal don dey front....had it bin I'v known dat 1 stupid rich senior was going 2 spoil my show ni,i wld av tld my 4wend not 2 even leave space 2 bail d gal.... As my 4wend asked"anybody dat want 2 stop dis guy 4rm kissing dis gal should come up with 2,000..."Mehn I don dey happy like"who wan get 2,000 4 here"u dey mad! Na in dis my senior standa bring 2,000 come front..mehn! 4 my mind I was like(o soribu ni!iwo were yi!)E no go beta 4 dis guy o!me wey be sae na 550 or so dey my body.... Na in I sha no see dis gal kiss DAT DAY! Even dough me sef no go kiss d gal dat day(we neva chop liver joor..lol)al was jst 2 know how d gal dey feel bout me..maybe she was going 2 be reluctant if I kald her..bt she didn't!we lata do smtins 2geda sha.. Oh!farridah!I miss u o..lol |
Lwkm @ AkPU belly....avn't done a gal wit one b4 so I dn't know how u guys feel.... |
Hey guys I jst got anoda love naw aside olamide...and he is no anyoda person dan?? Blackmagic ft lilwayne Blackmagic ft evwibody Mehn dat dude jst won me with repete! Eh!blackmagic repete mon se dada mon se jeje! Lol |
kofsy: You had 208, why the heck are you complaining? You had better face your book and prepare for your post utme coming up next month... If you score high in your post utme, OAU will definitely pick you. You may not get your desired course, but at least you would be admitted.I laf in ijebu @ dis..gal here is a candidate of oau last year with 240 jamb..243 post utme...I stil dey.................k Bak 2 topic,hope u can read wat's above?naw tel me how can some1 wit dos scores last year failed jamb dis year??(U can only understand better if u've done oau post jamb b4)even if I didn't read anyfin 4 dis year's jamb,al wat I read dat gave me dos scores last year wld dfntly give me 200+ dis in dis years jamb...bt here I am..#thinking bout next year already# Que cera cera! |
We bin dey talk since morning and d guy stil gat notin 2 talk on dis like an apology since?? Dis guy don chop liver o... |
It's a pity u want 2 kill the SELLING POINT of ur site(freedom of expression)with ur own hands....abi can we xpress ourselves freely with all dis rules??na REAL wa o! |
[quote author=Foxy_Ultimate][size=20pt]Manchester United is the greatest club ever!!![/size][/quote]lwkm..u sure dey aren't more dan dis?? |
RuuDie: Well, he'll get the "European experience" at UTD.abi o |
coogar: goal.com that told us rooney already signed for city? in 2010?2moro is near |
Lol..olamide no even sabi my mama o.....I jst lik d guy 4 naw ni..... |
coogar: goal.com?oh!so u tink??I blv goal.com dan skysports....lol..it's moyes rili.. |
coogar: goal.com?. |
jude33084: if manU can still continue and perform welll after Fergy is out then we will say they are like Madridu shall live 2 see! |
ZUBY77: You forgot Avram Grant.. Scolari, etcoh my bad!I dn 4get wahlai |
I jst dey laugh @ chelsea fans: SIR ALEX FERGUSION ~~~~~~~~~~~~~~ Jose mourinho Guus hidink Carlo ancelloti Andre vila boas Roberto di mateo And ofcus rafael benitez were al sacked! Tanks a lot SIR ALEX |
Fortunately or unfortunately goal.com just stated it's DAVID MOYES! I tink he is not dat bad is he?? |
In idris's voice Oh my God can u safe my soul Am in school wit my(I dn 4get) My lecturer want 2 av sex wit me My HOD wana(I dn 4get) Excuse me nairalanders I don't kno wat to do! Mehn we don miss good music 4 naija! |
elampiro: 1. ....and can you tell us what happened the last time Man United met Chelsea in the Champions league? Then also what happened between them in the EPL same year. You have said the officiating in UCL is better.hey bro are u new on dis thread??if u are nt,I tink u ought 2 know dat nobody on this thread replies dis guy..we al do ignore him...u jst wasted ur precious time lecturing him..he wnt stop ranting rili... |
Tolexander: If there were no exams?u mean seun didn't finish @oau??kin mote senuku soro si?? Is seun a drop out??lol..e dn get money sha |
Akpangbon: Ask Wizkidlol..ur papa..help me ask am na...I go get wizkid contact na in I go stil dey ask NAIRALAND??(Of all sites) |
Bros abeg I nid d link 4 d audio |
Who is vector abeg??I tot he has yawere tan ode ti ja woja! Mi Iceprince Jesse Olamide Boogie Splash Are d ones allowed 2 rap in naija |
Lil wayne ft olamide Drake ft olamide 2chainz ft olamide Teargas ft olamide Jayz ft olamide Rihana ft olamide Beyonce ft olamide Nicki minaj ft olamide Whoelse??lwkm...#durosoke# |
Maybe it's only me rili...I tink I heard goldies voice on the chorus of dat song..wat bout u guys?? |
koonbey: Some People Think Before they Talk,Some think after they Talk,after going through your Posts on this Thread;I have to Conclude that you dont think at all,whether before or after you talk.leave dem naw..wat excuse wld we make dat won't sound so lame.....#on2 d nxt1# Bt next year far oo...lwkm(dis aint funi rili I am suffering jst smiling)..dough u can stil write post ume's wit 207 bro.. |
Lwkm..- jst dey laff since saturday..abi if mata don pass crying watin remain??I dn't even know wat next 2 do wit ma life..finished 2011 bt do u know dat by next year my mates wld already be final year students??....so dis intimidation still gonna continue 4 a whole year??ve bin indoors since ystdae cus I dn't how 2 tel my peepz,nabors dat I failed jamb...cus al eyes was already on me,it was hightime I left house and here I am stil failed jamb??and u here stil preaching 2 me dat old sh*t dat"delaying is not denial"wen I can't even say hi 2 my 4wends on fcbuk since I finished jst 2 avoid d question"and where are u naw?" And 2 u all saying we failed cus we didn't read or cus we used expo...honestly I dnt know wat 2 say 2 u guys..jst dan ur own sef go meet u!#wat next naw# |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 46 pages)


I KNOW what I Wrote,or shaded as it were and I know what I ought to have Scored.Before you start Saying maybe I cheated,no I didnt;I did not look at the questions,copy answers or change my Paper Type. I simply did not feel I needed it;the Number of Competitions in which I've represented my State might have been part of that confidence,who knows?