Fussbot's Posts
Nairaland Forum › Fussbot's Profile › Fussbot's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 46 pages)
Everybody come and see o!cus if I talk naw u go sae iya odun dn come again!u kno sae al of us no dey haus since morning,and oloriburuku iya tunde yi wan le lataro(na only dis unfortunate iya tunde dey haus)and she no fit help me pack my elubo(yam flour)wen rain stat..and she kno sae na in we go chop 2nit...iya tunde. Replies 4rm her room,o ri e lo buru!se elubo re ni n mon so nle(u are crazy shey na because of ur yam flour I dey haus??..both comes out and starts fightin....anoda 1..ehn!tunde!wat did I hear u cal odun naw dn't eva kal her by her name again cus she is ur sista or beta stil go and ask ur moda she wil tel u odun has started crawling while she was stil pregnant of u..iya tunde replies..nibo (4 wia)na dsame year we born dem o so dey are age mates..cus I dnt kno how a person wil 4get tins dat easily..ehn!so u mean am unintlgnt?stats fitin again cus of silly tins..lol..me sef dey luk b***ty 4rm our upstairs bak den o!2 many gals in our haus mehn! |
obowunmi: doing what? you mean reading my bible?lol |
adaobi123: yes o ! them days wey she use hand, slippers, books.......to be honest anything she could lay her hands onpestle 2??lol |
BukkyDan: lwkmdlol...try grow some bears....she wldn't want to again... |
aadetoyin: Very stubborn and na u I take am resemble.wow!ur mum must be a 'strict' type...i mean u were spsd 2 be pampered cus of wat she went 2ru b4 she had u na....wel, a stubborn child lik u gives mama no option..lol |
obowunmi: NEVER. proud mama's boy.never even wit dis ur username??u sure sae she neva nab u b4 doing it?? |
Yea!rotfl..i dn laff sote i dn dey get headache..kai!.....@op..u can see u hav so many options of wat to do with the "yams"..oya tak1 |
Ha!ha!..if tiwa needed 2 shoot a video badly,y didn't she do d video of "folarin"or beta stil she shld have cmpsd anoda song and do d video instead of this..i mean it's lik wizkid shooting d video of"no lele"or d'banj doing d video of "olounmaje"or psquare shooting 4"buneiya"..d song don old na..i neva watch am sha.. |
chelseabmw: WHAT ABOUT A CHELSEA FAN WITH A 2011 TOYOTA AVLON XLS.....FULL OPTIONha!ha!ha!..u surely a chelsea fan!cus u know how ur typical fellow dresses..lwkm..i swear na 2ru o..they always on three quarter(army ) with dia jersey on top.. |
CAMEROONPRIDE: The Op said in 5s shaii Naijanha!ha!..lwkm"naijan">nigerians??k |
[quote author=~vicky~]Several times as a child and once when I was 19. That was the last straw that broke the camel's back. [/quote]she realised u sef don dey get to*****s..lol |
greatgod2012: no, im actually d last born, but im always well behaved........lol, even d one time beating, she begged me later, because it was consipracy from my elder ones, which she got to know later.lol...bad siblings u gat...and na dat time wey she con dey beg u..u go con increase d volume of ur cry..#childstuffs# |
. BukkyDan: Lwkmd @posts.lol..."water and soup became weapons"...d one wey con bad pass na wen u dey sleep!..she do u dat 1 b4??lol..d 1st stroke go be lik sae na 4 ur dream den dey beat u,bt d 2nd 1 o'boy na"egbami o!tani?tani"(pls help!wus is dis??)go wake u b4 u see her face... |
kabba7: <!DOCTYPE HTML PUBLIC "-//W3C//DTD HTML 4.0 Transitional//EN">lwkm..which kind fone be dis na??na sagem??dis thread 2 swit abeg....bak 2 topic..abrahamovic una no try @al o,naw al d gals kno dat no mata how they try 2 please a chelsea guy,they will always ae an "interim" |
fuckluv: Fine guy bo se mura yii on dun mo mi,iwo ni kan lo le la agbalumo mi....ha!ha!ha!..awon ti seriki leleyi o...were re o!(in base1's voice) |
Fun kini??sori yin o buru?? |
RedBENSON??CHELSEA??AGGRESIVELY??..wating u con xpect guy?? |
oijeleo: travel solutions to get all your degrees and certifications abroad!Study and get certifications in the following countries;afta acquiring al dis degrees,d gal wld change rit??mtscheew |
greatgod2012: Yes, once!ha!ha once??k u are her only child right?? |
nisot23: my mum used 2 slap and give plenty 'abara',she never used cane maybe cane would have been better than those slaps and abara.But I love her,I always will.lol...u dis butty sha..wia we dey chop koboko u dey chop slap??wel, we sef stubborn smal sha |
Good Girl: I bet you think you've made such a great point, right?yes he did..it now luks lik a soya-milk industry |
De gea is yet a finished product...and stoke's begovic as bin d outstanding keeper dis season |
1025: uncle, u have what i call, genetic confusion. what do i mean by this? a woman sleeps with everything on trousers. igbo, hausa and yoruba and all of a sudden, she is pregnant. igbo ear, yoruba nose, hausa brain. to make matters worst, those men were on different local drinks like alomo, monkey tail etc. u are a product of this genetic confusion and insulting ppl is a culture and a stand out sign of ur type.(brosthe man u u are talking about has no african not to talk about a nigerian)bros,4 ur info,welbeck is a ghanian,he moved 2 england at a very small age and decided 2 play 4 england instead jst like moses issue,nani is 4rm cape -verde,if u are current,u'l know dat so many portuguese hav a cape-verdian route..evra 4rm senegal,and our new boy Zaha is 4rm cote-d'voire by birth.. |
Reply"lol" |
Reply:"as in??" |
Reply:"as in" |
aadetoyin: Yes. I was beaten a lot of times. I have lost count sef but it has not made me love my mum any less.lost count..stubborn gal..lol |
Caracta: I can only remember an episode...just ONCE at a very young age. My father was the disciplinarian...that man worked on me like a panel beaterha! c u..mummy's pet..wel ur papa dn help her sha |
Caracta: I can only remember an episode...just ONCE at a very young age. My father was the disciplinarian...that man worked on me like a panel beaterha! c u..mummy's pet..bt am sure ur dad did d beaten sha |
Valencia!pls y are u wasting ur talent??everybody knows u are a natural no2,den y do u try 2 impersonate an attacker??kagawa!abeg u'l have 2 stop dat ur chinco food and try nigeria dishes,or beta stil u can ask valencia of wat he eats and do es 2 be lik im(jst d strength side o)cus u nid strength in the premier league..Rooney!i tink u can naw see y u were dropped against madrid??jst learn how 2 kip possession 4rm welbeck..Cleverly!abeg wu advised u 2 eat fufu 2 field??i mean how could a player gas-out so easily??FERGUSON!abeg wen u know u were going 2 subsitute kagawa abeg y did it take u so long??were u not spsd to introduce ur fresh playas imdtly mikel and hazard were brought in??k o 2ng half stil dey sha..CHELSEA!u only live 2 die anoday day!or dn't u tink a defeat infront of ur own fans wld be sweeter ![]() |
2go babes,azonto |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 46 pages)
dn't eva kal her by her name again cus she is ur sista or beta stil go and ask ur moda she wil tel u odun has started crawling while she was stil pregnant of u..iya tunde replies..nibo (4 wia)na dsame year we born dem o so dey are age mates..cus I dnt kno how a person wil 4get tins dat easily..ehn!so u mean am unintlgnt?stats fitin again cus of silly tins..lol..me sef dey luk b***ty 4rm our upstairs bak den o!2 many gals in our haus mehn!