Fussbot's Posts
Nairaland Forum › Fussbot's Profile › Fussbot's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 46 pages)
homesteady: emm....wats wrong with d song??.wat is dis 1 saying?so na we in dey talk 2 abi??person wey no even sabi sae u exist na in go dey follow u fit??na in haters in dey follow talk bros.. |
U sef bomb dem na...abi |
mygirrl: I'm shocked with the kind of comments I see here. Tomorrow u will say u want to marry a virgin. Impossible!!! Y'all will marry retired ashies or ashies disguised as virginsha!ha!...how is this related 2 d topic??we talking ashis and u talking virgins... |
Oh my goist!so dis samini guy is even talking about the dance??not the song??I thought he said they stole his song didn't know it's al about the dance(steps)so even if it was azonto abeg na I'm papa get am?abi na Im papa be ghana??so if u want to dance azonto in ur video naw,u must take permission 4rm dis guy??wel I dnt blame him,I blame we naija dat gave d dance publicity... |
As I hear am...den sae even his wife no dey see im face..lol..bt dat guy dey 4kup sha..in sps don show in face..BUT if it's true he has TRIBAL MARKS..den I think he should jst be lik dat.. |
Am sure al dos "oloriburuku"1s are in ibadan...lol..ur waste ur waste..dat 1 na lie jhor..haba!lol |
Dyt: We dey take am buy d1ldo cos una no dey satisfy ushmm.. #canal# |
Lol...den dey use am buy beans.. |
Bros na jazz den dey use follow u talk?30k??4 watin??na kim k u dey carry God wil help u sha |
In oda news..pls dnt try 2 download d song..orin oloriburbku gba ni..in no sweet,d beat is wack and d worst is dat d lyrics does nt even near d title...mtscheew..na my mb dey make me vex lik dis o... |

4 crying out loud,the man should jst hav added .com 2 the www.nscdc..and d anchors wld av crctd him by saying u mean .gov.ng sir??and he wld say oh!am sorry yes .gov.ng..... instead of ending it with dat's all..bt wat baffles me is..wat does dat qstn gat 2 do with "my oga @ d top"??and dey even askd him do u mean u hav multiple website sir?and he said no...den wat does ur oga gat 2 do with it d man brot d embrsmnt on himself jare! |
Pls wat time is our match against reading today |
Eh!eh!eh!I hope nairalanders won't chase dis FORMER OGA away with their badmouth.. |
Swagu daddy e n driping..hbd mohafoha!...ijoba badoo..base on 1 or 2 kpolo kpolo.. |
Wel I wld hav catgorcaly loved 2 say she is beautiful..BUT....ha!ha!ha!..she 5n sha without make up ..THAT'S ALL... |
Pls I dnt know what is wrong with this bold2 I jst got last wik..it can't stream videos online..nt even on youtube,or videos bin posted lik dis..and naw I want 2 watch dis viral video and i can't..it's so annoying u know??pls wat is/are d solution(s) and how is dis rltd with dis section I tink people do visit dis section than oda sections....no vex abeg... |
Op jst be patient with me 4 lik maybe 2 more years..en!en!I go con get time 4 dis industry..cus me can sing,and me can act.!bt d only problem be sae I NO GET ANYBODY 4 LAGOS!so shey u go accomodate me??lol..bt seriously,anoda problem is dat al dis big celebs are not ready 2 help d upcoming ones..bt anytime wey me dn ready sha..I go blow noni!if den no wan gree d easy way.. ATI WERE BO! |
Abbey2sam: Photoshopso u are also not a learner..lol..spcly d 1 on d right |
kulyie: Mummy mitilosoja,daddymi travel lo lokoja eminikan mo wa nle,shomawabamisere,loricouch ni abi lori rug ni.......something something like that sha.lolit's not olamide lyrics..it's 4 dagrin |
adaobi123: when i say anything i mean anythingha!ha!..lol |
[quote author=i_am_trending]Other rappers be like Naija dem no dey reach finals. Other rappers be like Olamide dem no dey win grammys [/quote]lol..bt anybody neva win am 4 naija nam.. |
Lwkm o..rotfl..bros abeg come and finish dis tin abeg!abeg!abeg!.... |
Came into the game with my face so ugly/ some of my peepz back then,den dey mock me/ i cldn't date them chicks they cldn't hug me/it's al gud naw they al wanna Bleep me/ ha!they didn't see the picture/they neva thought i'l do gud in the future/ to hell with good looking am al about my business/am gud looking but my ways are so wicked/ all my ex don dey kal me back i can tell/some of them don bleach lik vybs kartel/ some of them don frustrate sotey/wen den dey dress they 4get 2 wear dia coste..lol..anytime i hear dis lyrics mehn!i jst do imagine so many tins..wat a lyrics 4 huzzlers!abeg no mind how i type am...+d title of d song is PICTURE incase..oya type urs.. |
Make i comment??k..me avn't served so i dn't kno how u guys felt or feels..so u guys wil wait 4 me until i serve then i'l come bak and comment..and oh! i avn't even gotten admission fa...ha!ha!ha" |
Make i comment??k..me avn't served so i dn't kno how u guys felt or feels..so u guys wil wait 4 me until i serve then i'l come bak and comment..besides,i avn't gotten admission..ha!ha!ha" |
Came into the game with my face so ugly/ some of my peepz back then,den dey mock me/ i cldn't date them chicks they cldn't hug me/it's al gud naw they al wanna Bleep me/ ha!they didn't see the picture/they neva thought i'l do gud in the future/ to hell with good looking am al about my business/am gud looking but my ways are so wicked/ all my ex don dey kal me back i can tell/some of them don bleach lik vybs kartel/ some of them don frustrate sotey/wen den dey dress they 4get 2 wear dia coste..lol..anytime i hear dis lyrics mehn!i jst do imagine so many tins..wat a lyrics 4 huzzlers!abeg no mind how i type am...+d title of d song is PICTURE incase..oya type urs.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 46 pages)
God wil help u sha