GentleMimi's Posts
Nairaland Forum › GentleMimi's Profile › GentleMimi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 86 pages)
onuwaje: On a more serious note.. The card was genuineOfcourse it was.....before u loaded it! |
caseless: d one in bold is igala exclamation! are u?That is ibibio(Akwaibom).It means no. |
onuwaje: SMH... Something common with Nigerians.. Ur fingers were slow.. Btw hope u knw there re guest(s) viewing this thread? It cud av been one of 'em u knw..Haaaaaaa! Uncle,u sabi lie oooo! |
onuwaje: Who got the card?!Nobody,jare! ![]() |
Mbok! I don vex! Shey una sure sey this guy no dey do us wayo! Abi na card wey them don load finish him dey call the number for us? If u loaded any of tthe recharge cards,abeg identify ya self ooo! |
lertee: I see,it is basically the water i need,alright.Iyo ooooo! Not the water u see when u break the coconut oooo! U grate the coconut and extract the milk,that is the water i'm talking abt.Goodluck in ur ''catering practical''. |
ikekings1: Lol... Eermmm... Do u use fork nd knife while eating it? Lol...Lol! It depends on my environ.If its a posh restaurant,i use cutlery.But if na for party or house,omo,i go just lock up dey use my hand.When i finish,i go use better soap wash hand.But mehn,ur hand go smell for two days oo! |
lertee: Oh ok, so i only need to add the coconut after grating same way i would add peas,green beans and other ingredients right?Extract the coconut milk and use it to cook the rice after parboiling,alongside other ingredients.I love adding crayfish,green peas,carrot. |
onuwaje: Na by force to give out emptyN?Yes ooooo!!! |
ikekings1: Lol... Me think say na posh girls dey here.. I no know say dis gals dey swallow mgbadu ume... Well, it's just dat most gals I have been with prefer semo..True talk.Akpu has been banned from our house,its strictly semo/wheat tins.But i dey chop akpu for villa ooo! |
lertee: Hurry up with the three...Choi! Babes are not smiling oooo! Lol! |
lertee: I don't know how to cook that rice.Its absolutely easy.The only wahala is in grating the coconut.If u can make jollof rice,then this shld be a piece of cake. |
caseless:Na wa ooo! Na so u dey pack cards wey people don load finish. Iyanmi! |
ikekings1: You no dey diet? Most gals don't eat akpu...Who talk? That is my favourite swallow! |
onuwaje: I'm giving out free Glo recharge cards... So get ur fingers ready!Choi! See bad luck dis afternoon oooo! Mbok,give out MTN na! |
caseless: abi ![]() |
ATMC: ayam salivating...dish mine and guard it from the boysLol! Definitely! |
ATMC: lunch time, what are you guys having?Coconut jollof rice....still in the process.I pray it doesn't get burnt. Browsing and cooking! |
caseless: i visit d toilet, i dont lay egg.Trust me,that one don dey near u small small. |
Bukato3:Fall frm whose chest? *hangs him by his balls* |
caseless: i de wait...when u start to dey lay egg,tell me |
caseless: u play with sac and scrotum! are u a nurse?Ewwwwwwww! Play with what?? Dirty boy! I know u're capable of such....but me? Nah. |
Bukato3: Yes for national peace.I might port to Lertee or Mimi.About time i have a Naija gfMy friend,do i look like MTN network? Mbok,mind ya self oooo! ![]() |
caseless: spoon-feed me!Hahahaha! Lol! Wait for me,i dey come. |
caseless: u play with this thing alot. they're expensive and painfulSomebody say amen! He can now speak! Mbok,what thing do i play with? I do not know what u're refering to oooo |
caseless: hmmmmmmmmmAll of a sudden.u're short of words.AIT,have u lost ur satallite connection? |
Thanks twinny. |
caseless: wife ko, iyawo ni! *nigerian film mode activated*...over my dead body! it is either u marry that partial white gal, or never.Mbok,who be partial white girl? |
lertee: Goodmorning peeps. ![]() |
Bukato3:very funny..... ![]() |
onuwaje: I just saw my mom.. She's up.. Thank GodSomebody shout hallelujah!!!! Thats good news ooo! Our God is ever faithful. |
ATMC: fights are prerequisite for make up session@spike and gentlemimi ![]() The guy enjoys getting on people's nerves. Sometimes,i feel like hanging him on a tree by his balls.....but then i realize he's the baby of this thread. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 86 pages)







