GentleMimi's Posts
Nairaland Forum › GentleMimi's Profile › GentleMimi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 86 pages)
lirusehn: now u knw me. Ba3 almst down. Lerahmmm,i cn't remember u.But no qualms. |
lirusehn: ur mind fit dey push u nhow abi?a Are u lost or confused? If u've got a problem wif me,come outright and say it ooo.I no sabi u,abeg.I d'nt have time for grudges.So WHAT is ur problem? |
spikes C: Baby m, why are u always so worked upGet outta here,u bore me silly. |
lirusehn: YOU. For ur mind oWerrin do my mind? |
caseless: *coughs*Are u coming down wif a cold ![]() ![]() |
Cathaliya: a fulfilled day I must say....We thank the Lord. |
RealSleek: I dnt knw wt they(women) always feel lyk..maybe they think all priviledge is their God given right...they be like" we are weaker vessel, ladies first...bla bla"....the most annoying part is when a lady is tryin to use her charms on me to do stuffs e.g like making face or talk slow or touchin my laps , and when u obliged them, u will be called mumu behind ur back....The eyes of mercy for women has gone blind tay tay.... To the extent dt if I see a woman with a flat tire on the road..I will jst whistle pass her...Nonsense!You get sisters,abi? Female cousins,nieces,female friends.....u go born female children,baah? Issokay.When thunder don fire all of them finish,we go begin fear for ourselves.But for now i fear for u b'cos thunder don dey come ur side oooooo! |
Cathaliya: Cmon gal, be gentle enough to give him that pat on the head he so much crave forHw has it been? |
Mbok,make una no vex my people.A beautiful evening to y'all. |
spikes C: customer don finally comeSpineless coward.You had to wait till i left abi? After them go say i no dey gentle oooooo.You don dey look for trouble up and down.If i talk one now u go dey vex.You don start! Freely have u given,freely shall i give u back.Issokay. |
Tiiihahahakikikikhahahaha! Abegi! Guys dey here dey vent! You are the cause of ur problems.If u like para frm now till 2090,many of una go still fall mugu today! The babe will eat u for lunch....and u'll come here buzzing into my dainty ears! But,jokes apart! Most Naija guys dn't know what ''no strings attatched'' means when they are generous.They give u #100,they expect a kiss.#500,cuddle.#1000.........okay.U vent and rave,ask urself why u were helping out in the first place? So that she wld be eternally grateful and dedicate her body to u as a sumptious sacrifice? Guys,get over it! A smart guy gives wisely wifout high expectations.The mugus/magas will always expect,and when they dn't get it,they come to NL to pour out their fustrations.Get real! All these ones forming ''i will never help a girl in my life again'' na wash! |
Alright my dearest people,i gotta run.If i stepped on your toes,i'm sorry.I'll log in at abt 7pm....so anybody who yabs me in my absence.........You've made my day interesting,and for this i say thank u. |
spikes C: jobless market woman. u too dey talkIf i catch u there ehhn......! ![]() |
larride: *Taps bum bum and runs away.You short,sooo tey ur hand no fit reach. ![]() |
Mondisweets: tell me pleaseSpike C,one Ike....sometin,Dannyxy.....who again sef ? |
Cathaliya: Na wa o ![]() Dn't waste ur time.But its good to know that i have an e-twin... |
Mondisweets:hmmm,if i gist u,e no go sweet.View previous pages..... |
larride: *Pours gentlemimi poo on his faceWhy is it my poo? Pour your own joor! |
Cathaliya: Get your facts before concluding, mbokIf i were u,i wld not waste my energy arguing.Leave them joor. |
larride: Can't you be nice always?Naaah....too boring |
Dannyxy: mimi, u better ignore this tout, dn't let her get to u.. I don talk my own... @idowu, y are looking 4 minions to fight 4 u?, face me, agbaya..Chillout.We're all friends on this thread.Forget my forming oooo,i just get mouth.Its juvenile to keep track of hurts and faults.Okay,i promise to be good.......................(for a minute). |
Idowuogbo: Lmaooo! I sabi dis babe.How u take sabi me na? the bobo said i shld ignore u...u go fear na! Lol! |
Dannyxy: then go nd sleep.. "Intelligent comeback"? Are we fighting? u dn't want to start tha with me, 4get this my playful self on this thread.. So u better relaxHoney,i'm soo chilled here,your drink wn't need a refrigerator.We are not quarreling,but even if i yab u i expect a sharper one frm u.I dn't want anybody dulling me here ooo. Anyway,if we quarrel,we must settle.We no b small pikin naaaa! |
larride: Intelligent comeback bawo?? Its on record here that Danny is far from intelligent ![]() |
Dannyxy: can i clean the sweat with ur bo*obs?You can't even give me an intelligent comeback/retort......what type of people am i dealing wif here?I'm getting really bored ooo |
spikes C: aboki don full here. today na salah?Your azz dey smell your yeye dey smell Excuse me...i wanna spray air freshner here |
larride: *tears deafening slap*misses,slaps live transformer.Larride is officially e-dead.RIP* |
Dannyxy: idowu are threatening me?heehehehhahaha...see as u dey sweat! |
Mondisweets: fill me inhaaa! You have missed ooo.Some guys were having brain cholera oooo,but they are much better now.I gave them mimiphenicol. ![]() Hw's school? |
spikes C: na crase? u dey talk dey reply ya selfWerey.I trust sey u go sabi craze first hand.You kuku don graduate.....You are now a kolomentalchologist,MBBS,Phd....issokay. |
Cathaliya: and that one still dey suck blood comot for your body?hi hi hie! Giving the guy attention is like fueling his flames.Drop one commot,u'll see him running for help. |
caseless: oh sorry, my sweetest-heart! I don withdraw my post. U de fluent 4 ibo like cathaliya, na why we assume b dat. We go yarn for pm. *winks and kisses her toe*issokay |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 86 pages)






