GentleMimi's Posts
Nairaland Forum › GentleMimi's Profile › GentleMimi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 86 pages)
Mondisweets: how r ugood. Where hv u been?Its been hot in here! |
So u sef dey believe this mumu them? |
Cathaliya: Babes, whats up wit the banking thread?Nofin much oo,not been there for a while. |
Cathaliya: that name you cant let go, abi? [b][/b] |
Truckpusher: You see small small ,they are beginning to unmask themselves .Yeeeeeeeepa! This guy get spiritual eyes ooo! I just do short put now now! Choi. |
Dannyxy: u na runs babe?, small girl like u.. Chai, children of nowadaysSee this learner oooo.I eat boys like u for supper,excrete u before sun-down.Shebi na u be my manager? Hw's our ministry? |
Truckpusher: Hehe...wey the pishure na ,abi the face was so dangerously configured ?Tuketuke,not everybody looks like u naaaa! Haba. you are fearfully made,we all know. |
Dannyxy: aunty mimi, show us some meme, abi naso u wowo reach?Na so i worwor oooo.But the ministry is moving to its permanent site and maga still dey pay (last i checked) |
Tabh: Lol mimi,don't mind the guys. See as they gather you,don't answer them o. Na comic relief them dey find.Dn't mind these babies.I'm here to make sure they dn't go astray.They need to be put in line. ![]() |
ikekings1: Lol.. Seconded...Please who is this jonzing guy? ![]() |
caseless: what flatulence!*amebo mode activated* heeeey! Him babe leave am? Chai! Wetin him do d girl na? |
Hehehehehe.Relax,children.No be only pikshure una go see! Una wan see wetin una never see b4? Okay,norrin meega.Make una wait there,i dey come.... Yeye children,na una dey peep when person dey bath for una house ozu! |
spikes C: hahahahaExactly,many boys here.Ndi iberibe. |
ikekings1: Nna nekwanu mimi ooo!!! O di ka ina acho onye ga api gi aka na oroma nkirisi a ibu na obi?Taaaaa! Buru onwe gi zuzuru puo ebe a.Isi o dikwa gi mma? I makwa onye gi na ya na ekwu?O di ka i maghi uzo ebe i siri puta.i fuola! Onye nzuzu |
spikes C: akwa ibom girlsense,ibagha. |
ikekings1: Lol... Mua aghotaro way d nwa.. Ya gbawaaa door biko... O na eme mkpotu too much...Onye apari.Amadioha magbukwe gi.I' nwuru cement? |
Dannyxy: show me some sophistication, prove to me that u are nt a village girl, lets start with ur pic..Hihihie! Lol! Ashawo kobokobo! ![]() |
spikes C: we know say na husband u find come hereHusband for here? Hmmm,mbok,i go remain spinster with walking stick if na dat one oooooo! All this children wey dey roam about? I go just dey flog them everyday. |
Dannyxy: play ball with who?, we are just helping u my friend. We need to modernize u, u are too crude 4 my liking,.Hahahahahahaaahhhaaahahaa! Ooohhh boyyeee! Modernize me? U gotta be kidding me! Sweerie i can be what/who i wanna be wifout breaking sweat.I can be crass and i can be sophisticated.I cannot be analysed! Lol @ 'crude'.You never see anytin.Crude ko,petrol ni! |
Tabh: Fine bobo,I never knew you r tht cute. Caught your pix few days ago. No hammathan here o. Na heat.Mbok,no vex.Abeg show me d pix na? |
Dannyxy: look at this one, go nd sleep, if u are nt a virgin, me, i am a virginwhy na I d'nt wanna sleep joor! If u are a virgin,i am Patience Jonathan. |
Dannyxy: local champion oh, foreign champion oh, i no send, at least i knw i am a champion... U? What are, i am nt sure in the next 50 years u can be a "cham" talkless of champion, u are a local village girl foreverHeehehehe,local village baibee wey dey use champs like u play ball. Issokay.I'm satisfied wit that,so far sey i get constant supply of champ magas! |
Dannyxy: caseless,u suck that thing?, wey dey like tatashe pepper, allow the thing grow nwHiiiyaa! *anti-Yerima mode activated* |
Dannyxy: no wonder, i never knew she was a small virgin girlAbi u be Yerima relative? |
Dannyxy: no wonder, i never knew she was a small virgin girlSorry bro,u're a lil bit confused.Aint no virgin on this thread.Go look elsewhere. |
spikes C: na virgin na. she neva see long thing beforechoi! Hahahaha! I have seen the ''long thing'' and u're sitting on it! |
Dannyxy: Who is this new razz girl? Have ur nippl*e been bitten before?And who is this local champion? Have ur ''balls'' been chewed before? |
spikes C: duh, its a man's world. deal with itYeah,no argument there.But its sharp ladies like us that rule the men's world,so deal with it. |
caseless: *tears her bressier and dashes truckpusher**Knocks yeye out of his head! How many times will i tell u that is not brassier,Caseless! That is Tuketukepusher's g-string boxers* |
spikes C: nt really fineBuuhahahahaha! Hurt koo,mud nii.You no tell am sey u dey find trouble since yesterday,baaah? |
spikes C: dnt call me names againGosh! U're sooooo sensitive. Anyways,u started the name calling first so deal wif it and,yes,i'm agbero personified ![]() |
spikes C: mumuOponu...jealousy go wound u oooo! Oya come,i have some pepper left.I'll give u a better massage. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 86 pages)
[b][/b]

if comprehension is d problem, i'm sorry, i can't help u. i'm sure u are bereft of that modicum knowledge to grasp a clearly laid out lines..i suggest u go back and read again.
I d'nt wanna sleep joor! If u are a virgin,i am Patience Jonathan.

