₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,428 members, 8,445,441 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 05:24 AM

Toggle theme

Gilgee's Posts

Nairaland ForumGilgee's ProfileGilgee's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 70 pages)

Jokes EtcRe: Lmao by gilgee(m): 4:18pm On Apr 11, 2008
beers of the same taste intoxicates together. tongue
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 4:15pm On Apr 11, 2008
Sauce you don turn dumbino abi?
Jokes EtcRe: We Need To Listen ! by gilgee(m): 4:13pm On Apr 11, 2008
Nobi my own kuvuki ooo. E be like sey na dreamland kuvuki you dey talk about.
Jokes EtcRe: Please, Save A Soul! by gilgee(m): 4:10pm On Apr 11, 2008
OHILEBO
Tufe get odeshi ooo. Na knack and fall im dey do. Make you beware oo!
Jokes EtcRe: The Most Handsome Guy On Nairaland? by gilgee(m): 4:08pm On Apr 11, 2008
Demons at work.
Jokes EtcRe: Morning duty by gilgee(m): 4:06pm On Apr 11, 2008
Why the thing dey vex You na?
Na you?
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by gilgee(m): 4:04pm On Apr 11, 2008
Excess consumption of crude ganja na im dey cause this yawa for una so.
Jokes EtcRe: Funny Facts ! Strange But True by gilgee(m): 3:59pm On Apr 11, 2008
Stuffer wetin?
Jokes EtcRe: Am Back by gilgee(m): 3:58pm On Apr 11, 2008
We don come. Na wetin your eye see wey your bla bla no fit contain?
Jokes EtcRe: Family Affair by gilgee(m): 3:54pm On Apr 11, 2008
Lola? katakata go soon burst here.

How many people dey wan marry lola at the same time?
Jokes EtcRe: Men Are Too Clever by gilgee(m): 3:53pm On Apr 11, 2008
na im be sey na you give me. last time I checked, na you I bla bla last.
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by gilgee(m): 3:52pm On Apr 11, 2008
I go add am bla bla milk. The thing gop sustain you well well.
Jokes EtcRe: The Most Handsome Guy On Nairaland? by gilgee(m): 3:51pm On Apr 11, 2008
Clem wetin be same to you? We dey celebrate Xmas for here?

@Jay
Wetin do him sef?
Jokes EtcRe: Funny Facts ! Strange But True by gilgee(m): 3:50pm On Apr 11, 2008
na good suggestion. Nobi bad mouth.
Jokes EtcRe: Golf In The Bedroom by gilgee(m): 3:48pm On Apr 11, 2008
Na when you turn to male Clemcy?

I don dey fear oo. shocked shocked
Jokes EtcRe: Morning duty by gilgee(m): 3:47pm On Apr 11, 2008
Tufe help me out.
Jokes EtcRe: Men Are Too Clever by gilgee(m): 3:47pm On Apr 11, 2008
See yawa!
Carriers in the house.
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 3:44pm On Apr 11, 2008
You don see where person dey pack water enter sea? Find trouble ni find elbuort ni. Shot!
Jokes EtcRe: The 3 Daughters by gilgee(m): 3:42pm On Apr 11, 2008
Nice.
Jokes EtcRe: Please, Save A Soul! by gilgee(m): 3:39pm On Apr 11, 2008
Them wan spoil small pikin like you.
Jokes EtcRe: Golf In The Bedroom by gilgee(m): 3:37pm On Apr 11, 2008
Na for dream them relate.
Jokes EtcRe: The Most Handsome Guy On Nairaland? by gilgee(m): 3:36pm On Apr 11, 2008
Illusions don finish them. When you practice bestiality tire na wetin dey happen be that.

Hawaiian luck to una oo.
Jokes EtcRe: Lola, You Are Greatly Missed by gilgee(m): 3:33pm On Apr 11, 2008
Puts comment in his mouth.
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 3:31pm On Apr 11, 2008
The boy dey delusional.
Jokes EtcRe: Lmao by gilgee(m): 3:28pm On Apr 11, 2008
over lollipoping.
Jokes EtcRe: Love Letter To Nightnurse by gilgee(m): 3:27pm On Apr 11, 2008
farts in their faces.
Jokes EtcRe: Morning duty by gilgee(m): 3:24pm On Apr 11, 2008
I no gree laugh. Who be NLD pros and love-vendor? kai! We need to start thread with this one oo.
Jokes EtcRe: Racist Old Woman In A Plane by gilgee(m): 3:19pm On Apr 11, 2008
clemcy honey na wetin dey make you sample our teeth like so na?
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by gilgee(m): 3:15pm On Apr 11, 2008
The business don mature. He dey sell opurio mango now.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 70 pages)