Jokes Etc › Re: This Is Not Ify's House by gilgee(m): 7:02pm On Mar 10, 2008 |
na those my mama say I be igbo, but born and brought in lagos by an hausa father. |
Jokes Etc › Re: Do You Wanna Tell Him, Or Should I ? by gilgee(m): 7:01pm On Mar 10, 2008 |
and he don begin wear all these alaba Tommy Hilfinger hilfiger boxers. |
|
Jokes Etc › Re: 3 Things Women Have Which Men Dont: by gilgee(m): 6:54pm On Mar 10, 2008 |
olunifemi: d shotta d thicker but d longer d merrier, That na experience talk. You know about any other sizes/forms? |
Jokes Etc › Re: House Of Prostitution by gilgee(m): 6:52pm On Mar 10, 2008 |
**gets ready for the fight of the day, hands Tufe a cutlass and Ben a spear, the spectators gathers round them both. . . .** |
Jokes Etc › Re: Racist Old Woman In A Plane by gilgee(m): 6:48pm On Mar 10, 2008 |
**forgets my brain at home, peeps in the thread, gunny's post don confuse me die.**
Gunny abeg wetin u dey try yahn? |
Jokes Etc › Re: Animals Are Crazy by gilgee(m): 6:45pm On Mar 10, 2008 |
**and folly keeps on being a zombie** |
Jokes Etc › Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 6:44pm On Mar 10, 2008 |
. . . . . E still dey do them. |
Jokes Etc › Re: Nairaland Ladies by gilgee(m): 6:42pm On Mar 10, 2008 |
**and the scanning continues. . . . . interrupted by an over sized bosom virus. . . . virus quarantined. . . . . scanning to be continued.** |
|
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 6:34pm On Mar 10, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 3:59pm On Mar 10, 2008 |
**hands him pears baby oil and talcum powder for the wanking show** |
Jokes Etc › Re: Ghana Must Go by gilgee(m): 1:43pm On Mar 10, 2008 |
I no want make my grand children see me dey vex for you. I go just mellow cuz of them. |
Jokes Etc › Re: National Address By Gunpoint! by gilgee(m): 1:41pm On Mar 10, 2008 |
Abeg borrow me ur Binoculars. |
Jokes Etc › Re: I Was Just Coming Upstairs To Kill You by gilgee(m): 1:37pm On Mar 10, 2008 |
nightnurse: ban! Who? tufe: u no dey shame, u still dey defend yourself Ehen na. man no dey carry last until E he comes last. |
Jokes Etc › Re: An Interracial Dating Guide - Guys Only by gilgee(m): 1:36pm On Mar 10, 2008 |
Na delib na. |
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 1:34pm On Mar 10, 2008 |
jaymobb: @ mr turkey
u are tryin me anyway a stuborn turkey learns its lesson in a hot pot of soup  No let turkey finish you oo. He don craze small oo. |
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by gilgee(m): 1:31pm On Mar 10, 2008 |
Bless you brother.  |
Jokes Etc › Re: Aids Is Real by gilgee(m): 1:19pm On Mar 10, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: National Address By Gunpoint! by gilgee(m): 1:18pm On Mar 10, 2008 |
na you she dey tell. Olodo |
Jokes Etc › Re: My Ex-Girl Friend (Picture) by gilgee(m): 1:16pm On Mar 10, 2008 |
Including you? |
Jokes Etc › Re: Riddles by gilgee(m): 1:15pm On Mar 10, 2008 |
You be Ma, you never reach to add M. |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by gilgee(m): 1:14pm On Mar 10, 2008 |
**Hisses at the yeyefied mu. . .m . . . u* |
Jokes Etc › Re: I Was Just Coming Upstairs To Kill You by gilgee(m): 1:13pm On Mar 10, 2008 |
She don devise a more efficient and faster means of executing the job na. So clemcy carry go. |
Jokes Etc › Re: Ghana Must Go by gilgee(m): 1:11pm On Mar 10, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: An Interracial Dating Guide - Guys Only by gilgee(m): 1:10pm On Mar 10, 2008 |
Clemcy, E be like sey you know am pass us. Abeg enlighten us more about Una two. Just curious oo, no too vex. |
Jokes Etc › Re: Golf In The Bedroom by gilgee(m): 1:06pm On Mar 10, 2008 |
Why? |
Jokes Etc › Re: My Ex-Girl Friend (Picture) by gilgee(m): 12:56pm On Mar 10, 2008 |
@Clemcy I never wan die oo. I still too fresh and I never enjoy reach 1/4. |
Jokes Etc › Re: Pain Transfer by gilgee(m): 12:55pm On Mar 10, 2008 |
Signed and sealed. Gbam! |
Jokes Etc › Re: Nairaland Ladies by gilgee(m): 12:53pm On Mar 10, 2008 |
**Nominates akpuobitic Ituen** |
Jokes Etc › Re: House Of Prostitution by gilgee(m): 12:50pm On Mar 10, 2008 |
Sometimes. . . . |
Jokes Etc › Re: Inheritance by gilgee(m): 12:47pm On Mar 10, 2008 |
Well said Clemcy. Wait ooo. . . . You sure sey nobi same kind of hairs you carry?
**Takes clemcy to one corner for check up, opens up the . . . . sees a 7 headed python, turns around and off he goes, doing 100M/hr**
Clemcy, deforestation never reach your side?
Na wah ooo!!!  |