Jokes Etc › Re: gongo aso by gilgee(m): 12:07pm On Mar 12, 2008 |
**Pours 5days soaked beans water on them all, yeye people. Una no fit rapport without fighting?** |
Jokes Etc › Re: Play Safe, Always by gilgee(m): 12:03pm On Mar 12, 2008 |
Thank God sey nine months later you nobi dead man, as you no use rubber.
@Joke nice and hilarious.
@Segun He don become ur boy now abi? If to sey he Bleep up, U go take mouth finish am. |
Jokes Etc › Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 7:15pm On Mar 11, 2008 |
See your life wey bend like S. |
Jokes Etc › Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by gilgee(m): 7:12pm On Mar 11, 2008 |
he don too sniff dust and the thing dey affect his mentality. How we fit take help am? |
Jokes Etc › Re: Do You Wanna Tell Him, Or Should I ? by gilgee(m): 7:05pm On Mar 11, 2008 |
**grabs the phone from lousy tufe and dials 119, all of them na the same.** |
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 7:03pm On Mar 11, 2008 |
We miss them too much, but who cares? Them dey do their thing jeje dey go.
Bby ify, how jolie dey go joh? |
|
Jokes Etc › Re: Golf In The Bedroom by gilgee(m): 6:47pm On Mar 11, 2008 |
ifyalways: . . .not needed at all. who are wa to try to distribute me to any fellow? bros kool down oooooh,am on my own,for no one and for all  You are my 3rd and only na.  |
Jokes Etc › Re: Aids Is Real by gilgee(m): 5:53pm On Mar 11, 2008 |
fear for where? |
Forum Games › Re: One-word Association by gilgee(m): 5:51pm On Mar 11, 2008 |
Stars |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 5:50pm On Mar 11, 2008 |
You jam rock! |
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 5:48pm On Mar 11, 2008 |
Belle bad? |
Jokes Etc › Re: Golf In The Bedroom by gilgee(m): 5:46pm On Mar 11, 2008 |
Better for you. |
Jokes Etc › Re: Guinea Brocade by gilgee(m): 5:41pm On Mar 11, 2008 |
I no wan repeat wetin I do for Iraq, make I just respect myself. |
|
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 5:35pm On Mar 11, 2008 |
Dodges the attack and spits on him. Mu. . .M. . .U |
Jokes Etc › Re: Guinea Brocade by gilgee(m): 5:32pm On Mar 11, 2008 |
Tufe I go . . . . you ooo. |
Jokes Etc › Re: Aids Is Real by gilgee(m): 5:31pm On Mar 11, 2008 |
Blood of God!!!  |
Forum Games › Re: One-word Association by gilgee(m): 5:24pm On Mar 11, 2008 |
Earth |
Jokes Etc › Re: Guinea Brocade by gilgee(m): 5:13pm On Mar 11, 2008 |
Na wetin too much Kola dey cause. The guy dey chew kola too much. |
Jokes Etc › Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 5:07pm On Mar 11, 2008 |
Tufe how you dey? I go wash face small before, now I don dey see clear. How E dey do una? |
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 5:05pm On Mar 11, 2008 |
E be like sey you like bla bla oo. lol
How are you today mami? |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 5:01pm On Mar 11, 2008 |
**peeps in and waits behind the door** |
|
Jokes Etc › Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by gilgee(m): 4:56pm On Mar 11, 2008 |
na wetin wa? |
Jokes Etc › Re: The Yahoo Boy by gilgee(m): 4:56pm On Mar 11, 2008 |
wetin your mind tell you sey na im she use? |
|
|
Jokes Etc › Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 11:35am On Mar 11, 2008 |
E be like sey E don begin do you today. How E dey do you? |
|
Jokes Etc › Re: National Address By Gunpoint! by gilgee(m): 11:23am On Mar 11, 2008 |
Thx for the tip off. The thing worked like magic, though I rub vulture egg yoke under sha. |
Jokes Etc › Re: 4 Men by gilgee(m): 11:18am On Mar 11, 2008 |
Possibly. . . |