Gladisa7's Posts
Nairaland Forum › Gladisa7's Profile › Gladisa7's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 24 pages)
this people can cry for woman ehh..Iyawo mi Iyawo miii!!!!!!!! |
d ones for festac.. d kind slap wey they go give you..na u go take your hand carry your phone give them..even gree wetin u no do..then una go agree prize them go carry u dey go atm one hand. |
short very short very ugly man wey no know him party candidate. y ugly people make it in politics am yet to understand. |
Nations cup winning captain! |
I think say their pikin bin die tragically? |
pease come..I want to squeeze ur breast 2 make sure they are natural..Sens8eless woman! |
this boy go dey pieces tot0 now! |
d boy resemble 3 people him mama Don Jazzy and 2face! ![]() |
he is coming to work or SHE is coming to work? |
Rest in Greatest Akokaite! |
abeg d 2 of them good for d comedy work..Make una no try take anything away from any of them. |
But couples go for vacation and do this everyday..Must they show us? |
Nigeria ke? You no mention south africa and other african countries wey sex na free. Their girls them no dey collect money you dey call Nigeria. Nigerian girls wey be say u n she fit dey inside room if u no give her d money or phone or brazilian hair or anything wey she ask you she go STAND UP CARRY HER WETNESS LIKE THAT DEY GO HOUSE. |
wetin concern them? if they get headache they go london go treat am...I pity the masses of this country. with all this one people still dey shout ''sai baba''. most of them graduates wey get certificate and even degrees. Na one cattle rearer wey no get even school cert dey rule them. |
see her face na..this one don reach to born girl wey they dey press her breast na. |
[quote author= post=70977369]President Buhari welcomed by Governors as he returns to Abuja after his 6-day visit to Beijing China on 6th Sep 2018. http://www.metronaija.ng/photo-buhari-arrives-nigeria/[/quote]If u view that picture and see this bunch of aged 80 something year piloting the affairs of this country..just look at that and feel sorry for our nation! |
Pa james the best comedian in home video..If I even look him face I don start to dey laff. |
HE GO JUST PRAY REDEEM PRAYER FOR THEM NOW DEY GO..He no go give them 1 naira..meanwhile him n herdsmen grandpatron n their party dey gather money wey them go take rig election next year. |
Sharpshooota:AMEN! |
does it mean if u no wor-wor or look dirty u no fit make am for Nigerian politics? |
at least her fingers show say she no dey bleach..Na natural yellow. |
you bought the form for him so that his fulani herdsmen cousins can keeel your close relatives for another 4 years.. amen! |
the thought of this girl's abduction n captivity affects my health. So I can imagine her parents n close relatives. Any human being that supports Buhari would not go unpunished unless there is no God! |
he looks so small like 1 ss2 student who should go to jamb office n purchase form..but some people are crazy abt him..b4 u know it u go hear say he no f..k Tiwa savage again ..na Naomi Cambel e dey hama now.. this yoruba juju no be here oooh. |
I ve met him in person..Very very educate..He dey chop english Language like say na beans n bread. |
I am not owing China 1kobo..Its Buhari n his son yusuf that drives $100k power bike his ozza rooom nyarinyaa..that carries #10M Bang n all their cattles and all d braindea.d people that support him that owe china money. Not me! |
Josh44s:You never see comedians! |
Jflex07:anyone supporting buhari is sham8less ..spinel8ss! |
this one na acress while genevive uche jumbo n rita dominic them be wrestlers. ![]() |
very very good footballer that year..but Nigerians dey quick forget heroes. na wor-wor obj n president lifeless n kwashioko el rufai n polygamist atiku n ole Tinubu n co we dey respect dey talk abt them. |
dbanj don bang genevive finish go find 1 very yellow girl marry. |
Vickwinners:All this people na hype..2 face wey I don see well well no reach 5 ft 10. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 24 pages)


