Gmailboy's Posts
Nairaland Forum › Gmailboy's Profile › Gmailboy's Posts
1 (of 1 pages)
Kidwaya hehe i like that style.. So he basically turned muscle camry sports money to jet fuel.. Chai just that I've promised myself that when i make more bags na lowkeeeey i dey ajeh. |
yusman14:Unless you can be bombing for me if not, i no get another work |
Generalwoodz:Baba, I'm only sending this man money because he's a teacher and has kids just like my uncle.. Baba go learn better bombing or i can mentor you sef.. How long do you want to ask for handouts like this? |
SavageResponse:We dey talk better you dey talk country where nothing works.. Oga you're merely existing in Naija and nothing more. And dude there's nothing savage about your response.. |
If this is not fiction, then it was you who got someone pregnant joor (my friend this, my friend that) we all know that scope |
Congrats babe, only if my Dad supported my football dreams, i wouldn't have bombed to drive a Lexus.. That year my left foot na die. I pray life won't kill our dreams.. |
zainabicy:Very sensible sinner washerrey unlike some people wey dey sin but their foul yansh never open |
Chai i go miss this road.. My 08 Lexus dey always fly for night for road ajeh |
Forget all these rules and regulations.. Na money dey buy market joor |
Obodo-Oyinbo on a platter of gold, pesin wey get head no get cap.. Took me years of formats and sleepless nights and multiple late night bombings to fly to odinary Cyprus...but we thank God sha.. Na him you come see dey search internet for answers.. Oga Dog for yankee ehn, e get hope pass pesin wey dey naija dey collect 400k monthly |
Tsheew, I'd rather go down as a gee guy than kill people. and op what's intelligent with killers? And why can't the same be said for gee guys huh? |
Kudos to all them real hustlers like myself wey dey collect Raba with Blood of Jesus and nothing else.. |
Na wetin naija government do us be this. |
1 (of 1 pages)

