₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,149 members, 8,420,559 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 01:39 AM

Toggle theme

Groovychik's Posts

Nairaland ForumGroovychik's ProfileGroovychik's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 (of 8 pages)

TV/MoviesRe: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by groovychik(f): 8:24pm On Aug 30, 2010
@Tosaq pls check the email add you sent it to as I havent gotten it
TV/MoviesRe: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by groovychik(f): 8:17pm On Aug 30, 2010
Some people wey dey complain about money fit do am online or on mxit which is also free of charge. So no be must you go spend Kudi, you still fit vote hourly for free
TV/MoviesRe: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by groovychik(f): 8:13pm On Aug 30, 2010
@Sankayy I tire for this people oh, how we go fit talk again for street if Uti goes over Code who don use bba house do old people's retirement how where dem they give am free food, excess alcohol etc while all he does is read novels and plays guitar. I no dey do am for Uti na my pride I dey protect. BTW I just love Mwisho, was not expecting that at all and it's good he's unpredictable
TV/MoviesRe: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by groovychik(f): 5:13pm On Aug 30, 2010
Guys come on, in as much as Uti will be at the barn when he returns from the burial, we still have to protect our pride. How can Uti be up with a furniture like Code and Kaone/Paloma and still leave? That na complete mess up. We cant give up now, I know he wont win this cos believe me his attitude sucks at times, but we need to do this for all the endless insults we get from SADC countries, on the strap lines, the forums etc, @Tosaq, send me a mail
TV/MoviesRe: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by groovychik(f): 12:24pm On Aug 30, 2010
All the votes dey count, I bin dey stamp aunty Len and arab with some people and im work. Na experiment we take this one do, next time we go spread am. I know you all feel down since we lost Sheila but any time d mumu come up again even if na against madam ikebe, we go remove it, aluta continua
TV/MoviesRe: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by groovychik(f): 3:08am On Aug 27, 2010
Abeg oh mek we no slack now, Mumu follow follow people no dey sleep na so so vote them dey do. We get two days till them go close d stamping, mek we use the same fire dey stamp dey go, dis fit be last chance wey we go comot Mumu, I wan mek im go teach Yacob geography since im no dey find im country for map. Vote vote and vote
TV/MoviesRe: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by groovychik(f): 10:41pm On Aug 25, 2010
@Tatiana09, I have received it, big up yourself
TV/MoviesRe: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by groovychik(f): 8:43pm On Aug 25, 2010
@tatiana009 pls mek u send the message to my box. I wan no wetin dey, una also fit dey rotate obodos as una dey throw go, I don add arab join mama jen own
TV/MoviesRe: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by groovychik(f): 7:23pm On Aug 25, 2010
Abeg e get scope wey I been try, I carry the same afa put two times at same time for dat dem site, one na from my cellular cellular the oda na from lappy and both gel well well, so mek una try am
TV/MoviesRe: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by groovychik(f): 7:05pm On Aug 25, 2010
Na una wey mek me join nairaland, I don already dey do am from aunty Jennifer area, na the insult we dey get wey dey motivate me

1 2 3 4 5 6 7 8 (of 8 pages)