Gwan2's Posts
Nairaland Forum › Gwan2's Profile › Gwan2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 45 pages)
I’m literally shedding tears for this guy’s victory Messi…imagine the trolling despite all he gave…reaching World Cup final and people never gave him the accolades…trolling year in year out. He retired and came back… What God cannot do does not exist Continue the hussle guys..God no go shame us las las |
C.Ronaldo…..now continue dey compete with your mate dem mpape and Harland |
Goooooooooooat for life…no debate again |
Immediately I saw on Messi Instagram page after the win in semifinal…he wrote, God thank you for continuing to give me these moments. That sent shivers down my spine, this is someone who acknowledged a supreme hand despite his status and achievements |
Any person wey no still want this baba make e carry this cup….na those kind witch for village wey fit lock person destiny inside bottle come swallow the key, no chance of forgiveness…haba Messi don to try na….person carry this Argentina team go 3 finals including World Cup final and una bad belle never still forgive am…haba |
Higuain no dey why dem no go win this final…the idi.ot cost dem World Cup final |
C.Ronaldo Bp go don dey read 1000/436 by now ![]() |
phemmyfour:Na today??…go watch World Cup 2010 wey lampard carry shot wan break goal post against Germany…ball clearly cross line but dem denied England that goal hands down…e dey pain wen dem do person |
TheGiftedOne:Abeg make una keep quiet with this they are playing home that’s why…that’s lame South Africa no host World Cup for home…Denmark no lost their match for this euro for home….no be for home dem wipe Russia ass for this euro? Abeg cut the English team some slack…make dem enjoy the game wey dem re-invent and modernise for once naa |
Trust me nobody pray make Messi no carry this trophy pass C.Ronaldo….Baba run go river lie down on top water dey type peace of mind for Instagram…….trust me, na Messi matter worry baba, e just chest am out as peace of mind wey e type…if not who ask am, everybody know say you get money, everybody know say you dey nack ashawo steady naa…wetin be peace of mind again ![]() |
Any lover of football, I mean genuine football lovers oo…no be people wey naija don frustrate finish and dem dey find where to find joy through Messi downfall…..Any person wey love ball go pray make Messi win this trophy….haba e don reach |
If Argentina win this match, Premium high BP sure for some people ooo . |
juman:For some of you, you might not understand....there are certain point and situation in life when you will just want to be in oblivion because things are not working out ...you just want to go to somewhere nobody knows you and start life afresh, regardless of how low you will start. Society has put pressure on you within your locality that starting small will be deemed as failure. When life hit me hard at a point, I considered going to faraway Sokoto state where no one knows me to hussle...This life no balance |
fergie001:Of course they did…but no be by host, person wey go flog you go still follow you go house flog you…Highest your parents fit stand for door beg for you, if the person na shayo man, e go follow beat you and dem your Pupsy join ![]() |
fergie001:Denmark lost their first game host advantage…forget erikson, Finland waya dem hands down |
fergie001:And so? South Africa no play World Cup 2010 at home? ![]() |
fergie001:Very cheap..but na so life dey, na small twist of fate dey make person blow, and make person fall from grace also |
Commentator 1: I mean, is a dreadful penalty kick Commentator 2: who cares Commentator 1: in his mind, your father ![]() |
somehow:Nah bro, I disagree with you…invention can be in different forms. Pidgin English was invented by Nigeria or maybe some places as an offshoot of English language, not by England or the English people regardless of the fact that it is their first language….they can’t lay claim to inventing pidgin English or any of the English variations like patwa of Jamaic. Literally, this means..English has an invention, and the different English creoles have their distinct inventions and inventors. Anybody way back in history could have hit a round object with their foot, does that mean they invented football? No. Getting who invented it is almost impossible…so history has to place an origin to a define invention of the game which was in England |
somehow:Bro, I just did a little research…getting the origin of football is almost impossible..some claim centuries ago BC..somewhere in China, some claim somewhere in Greece.. that was as far as history classes could go, meaning it could be further back in history. England invented the modern football , named it, made the rules and commercialised it..So basically, there’s classical inventions, where the origin is arguable and modern invention which the origin is England |
somehow:Google is not history class but history class is on google….anyway I will research more on that as I told someone, but as for now..based on my google research, Football was invented in England |
somehow:If we as Africans need progress on all grounds, we need to emancipate ourselves from this primordial form of reasoning..Victim mentality I’m currently in England, you need to see the media hype Saka is receiving. The back page of the sun newspaper yesterday, had only his picture to show England relaxing ahead of this game |
somehow:Google who invented football |
lyricaldaboss:I respect your posit bro…I will research on that..but a simple google on who invented football gat 80% pages say England invented football..I think it’s an arguable stand on any ground |
Make England win euro make Argentina win copa make my season complete abeg |
9jayes:People invent football..you say make dem no hype am….Naija wey invent boko haram, no be hype dem hype am since GEJ time reach now.. Hype wetin you get Ma broda |
sorsor:Lovely…go make exploits mate |
sorsor:Again..don’t say thing with ultimate certainty…your statement was with 100% certainty, give some marginal room for uncertainty. Important life lesson |
sorsor:Next time don’t be so confident and boost full on something that is based on luck or 50/50…learn that and see your life improved |
thoollz:You cancel Portugal, cancel Germany…and you say dem never play strong team…dem go likely meet Italy if dem win semis. Don’t forget this small teams as you put it eliminated the giants…also don’t forget..na common Iceland comot England for the last euro 2016. |
Make dem feel wetin some people from Nigeria’s north east, Chad, Somalia etc dey feel wey dey evaporate most useful part of their brains and borne out the terrorism and lack of ingenuity in them. |
robosky02:Extraordinary premium tears |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 45 pages)


