Hazeleyed's Posts
Nairaland Forum › Hazeleyed's Profile › Hazeleyed's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
sillyboy:u still get mouth, u no go comot for here.don't let me catch u thereooo.yeye entity, don't worry i no go disgrace u again abi u wan make i tell them?have u forgotten that u are our one and only.it will be too bad if i disgrace u here, ehn koko master abi na kenkele okok master, |
sillyboy:hahahaha, oh my God this guy wan kill me with laugh, abeg u sure say the koko dey there.cos when i dey touch the nerve i try touch am well and na one kenkele thing i touch.soo na that one be the koko wey u dey carry come here come make noise, infact,i no wan here u talk for this place again ooo.see this boy oo so if they call people wey get koko u go first commot. sillyboy:na this thing u call advice abi, no be man like u.u no go tell am truth, no be only one eye hin go close.tell am make hin leave one leg for outside and one shoe for junction, hahahahah.yeye boy. |
sillyboy:hahahahaahahhaahahahahahahahahahahahahh am rolling off my seat.u see u are even proving ur self to be wat i called u.yeye entity.hahahahahahhaahahahahah.[i][/i]i touched a nerve.abeg help the boy solve his problem with his girlfriend wey get curukere moves.don't pick on me.i only stated the obvious.abi u no silly again? |
sillyboy:hahahahahhahahahaha this boy yeye no be small oooo. @ Topic maybe u should learn to trust ur girlfriend.afterall she doesn't run off to tell everybody that u might be cheating on her when u tell her that u are in a bar with the boys after work drinking and of course stealing glances at women.igbo people will say na the person wey dem catch red handed na hin be thief. |
sillyboy:i never knew that unserious people also keep relationships and care about it.and come to think of it so it's because u don dey old and pally and mally think so na hin make u dey worry say she wan dump u, if u were the one dumping her would u care about the pressure. |
in my opinion there's no romance without finance, abi na love una go chop. |
i thot pressure was the approved way of toasting.hnmmm.sillyboy.this kain research i don dey suspect u oo.abi it's still part of being a koko master. |
Dynast:hahahahahahahahahahahahahahahahahhhahaaahah, very good.[color=#990000][/color][font=Lucida Sans Unicode][/font] |
it is wrong to date a married woman, by dating her u are encouraging her to break a vow she made in the presence of God and remember what the bible says bout that, what God has joined together let no man put asunder. |
sillyboy:hnmmmmm, am beginining to suspect this girl, first u came to yab,now u wan do.na waa oooo.how u now come dey call other people ashewo, i just wonder. |
RuuDie:hnmmm, abeg no be fight.we know say u be human being.nobody is disputing that fact. |
mcube:Mumu,u no go born pikin again, and madam that's asking,she don carry.aeiya, sorryoooo |
if am asked to make a wish and am cetain that i'll get it, hnmmmmmm, right now, i'll wish for lots of money,independence and freedom, |
pls i need answers to this question. |
R-kelly it must be, me love that guy. |

. I've already answered the guy with the cheating girlfriend.

