Hikmoj's Posts
Nairaland Forum › Hikmoj's Profile › Hikmoj's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 17 pages)
chiover: See wetin sharia law cause. Two men for 1 girl whereas women buku for that place just that yerima and co use sharia threat dey conner them for themselves.u're behind d news |
If airline no work again make dem go try dangote trailer either 2 lagos or 2 P/harcourt,4rm dia dem go stow in ship 2 obodo oyibo.na stow be stow even if on wheel barrow or keke marwa dem go stil make name |
imperiouxx: I like to stowaway to USA. Seems that's the dub among Nigerian kids now.do we cal it SCN (Stowaway Club of Nigeria)who gona b chairman or presido? |
Na only arik dey benin?why e no try another airline may b him luck go shine.yeye boy. |
chiover: Free the men of God,they were just casting evil spirit out of the pipeline. Lmao pastors don join fast lane. Nigeria good morningu &som oda N/Landas are needed in d movie industry,precisly comedy sector. |
johnstar: I hate politicsdat one mean say u hate death but u wan enta heaven |
Anuoluwap: www.vanguardngr.com/2013/08/lagos-ranked-4th-worlds-worst-city/?utm_source=&utm_medium=twitterwetin dey rong wit dose oyibo pple sef dey leav dem own problem dem dey do amebo 4 other pple problem |
HenryQuest: http://sunnewsonline.com/new/cover/24-youth-volunteers-killed-in-boko-haram-ambush/it seems d military jtf is now relenting effort leavin d toothles dog of civilian jtf 2 bite. |
[quote author=the_ripper3]He kinda has similar libidinous traits with Mohammed? Their cravings for minors is unparalleled[/quote]ur like had better lived in d jungle because u're just a simpleton like the B jesus in question &if u fail 2 repent &walk in d light,sorry 4 how u would end ur life. |
lorretta u: black Jesus coming with mohammed style.u're a disgrace 2urself,ur parent,ur family &ur entire race. |
Nonybb: Better than black muhammadi dont know if sombdy like u has at least rat brain in his head.u always insult sombdy's leader at free wil &d prsn continue eulogising urs,wont u b ashamed of urself?how many times hav u heard muslims insulting jesus?why must u brought muhammad (saw)into dis issue?do u know idiots like u hav uttered silly statement 4rm dia filthy tongues which eventualy caused unrest &sent hundreds 2 dia early grave?our holy prophet said"ur tongue is ur lion if u release it it wil devour u"if u like repent if u like continue wit ur ignorance u'll see how u gona end ur life. |
naptu2: Papua New Guinea is not in Africa.it shares border wit indonesia &its territorial waters share border wit north australia.its capital is port moresby. |
Let me use my old schul primary english,its BADDEST in my area. In fact dey're inefficient in service delivery but proficient in deducting air time |
SimonAndal: _i now undastand ur type |
SimonAndal: _just identify ur religion den i'll know how & where 2 refer u 2 in respect of no mythical beings that whisper,im not familiar wit FSM u may xplain it |
Samunique: And we overcame him (satan) by the blood of Jesus and by the word of our testimony. Rev 12:11. |
RationalDude: Adam & Hawa? garden of aden? Not familiar with those people or the place so I can't answer the questionWhat does it mean to be a person of faith?i:e if u practice either of d 2 major religion in d world |
RationalDude: Shaytan tricks nobody. You alone hold the power to make decisions in your life. There is no mythical creature whispering into your ears.if u said so what happened 2 Adam&Hawa(Eve)in d garden of aden?by d way are u a person of faith? |
Its a beautiful write up but 'golden' isnt a befitin adjectiv 2 describ shaiton's activities.i suggest adjectivs like,dirty,silly,dreadful & so on.waALLAHU a'alamu, jazakaLLAHU khoiro. |
omonori1: ✦ You are young, have some fun! |
deeptesting: This is senseless, I wish the system has a way to bring the real culprits to book and jail them for 205 years without parole.chei ! If u b judge pple go suffer 4 ur hand oo |
Kingscee: Why this HAUSA people 2 dey behave like A.N.I.M.A.L?sombdy like u is not expected on N/L |
deeptesting: The worst thing that happened to Nigeria is the people that constitute leaders and followers....Everything is upside down and yet we go about or normal activities as if everything is normal,i was surprised when an elderly woman of about 76yrs told me this morning that she is tired of Nigeria and contemplating on where to move to right now but she is just confused..den what did u tell her? |
homesteady: Private affair ke??make u rememba say security dey tight 4 naija o!my advice 4u b say make u sidon 4 house watch am Live 4 ur LCD screen |
Im fed up of dis power drunk of naija pple,on his arrival d normal tin 4him is 2 cal 4 pres,addres d state live dat, im bak o! im hale &hearty o! i can continue my responsibility as d chief usurper,sorry im mean chief Servant of d state o.! Ehen'pple go find dia level.we dont know now may b its computer b..r..a..i..n oyibo pple work 4 his head. primary school is 2 big 4 slightly damaged skull 2 rule let alone a whole state.let him confirm his state of health first. biko |
wellmax: We are waitingnaija &power sha |
click2cbn: na idea dem wan use make FIFA bring d match to Lagos so dem go fit trek or enta bus from Togo to Lagos! Calabar too far n e go expensive!bros make u go buy atlas &study map of africa wel wel b4 u dey bring geographical comment.calabar stil dey close 2 malawi pass lagos. biko |
Quick quick sharp sharp,may b he sensed som wuru wuru mago mago within Dem |
D govt tink say we b mumu,na dem gan gan b original &big Mumu |
Nebeuwa: Now the people from Kogi can stop bothering Anambra state.u are very funny |
jamace: Wow!!!na criminolgy u read? |
My phobia 4 d little boy is d naija factor |
.... I wish to b in house of assembly, make ah dey chow money 
