Hotwest's Posts
Nairaland Forum › Hotwest's Profile › Hotwest's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 33 pages)
Greattie08: if someone mention anything against Tinubu sharp sharp it's Obi to counter attackMake una no too hate igbos. I'm not even into politics but I believe Nigeria could have done better than this man exhumed from d grace of naija just like buhari |
![]() Nigeria grandpa president! Shame! Nigerians no get vibe politically,na old men dey control una |
kpompey:U guys and igbo igbo igbo...Nigeria have trained you to hate that section of people...who told u im even igbo..kai |
kpompey:I wish tinubu & my parents to retire at their old age and encourage the ICT generation to rule with elderly advise and experience of the past not for my parents to be the one driving me on a long journey at their grandpa sick age, when i am there well trained and agile to handle affairs and make them smile! Haba mana mr Man just know u are not getting any younger...keep supporting these olden days men that have lived their life and taking Nigeria like a retirement benefit! After the handover eno go even reach 2weeks he will be out to Europe for maybe a month to pump his blood get sense please |
adekolaelect:Forget what u r saying! how can we salvage our children future on a greedy old man..I doubt he will do any better than that idiot buhari |
No offense but Tinubu looks like a living dead! See his face like someone they have embalmed! But Nigeria why?! A whole great country like this. We could do better I think |
Chelsea so annoying this season Who are those boys bought sef...Chelsea come be like Fulham Abeg they are not representing joor. Club too big for them |
Another crowd in banks loading. I will not even collect until everybody don tire My normal way |
These people really consider igbos are 3rd class citizens in govt. Chai |
Blupen969:Guy see I don beg this man tire even if na 1m to ginger my confidence so I can get married and all...but the old general go dey insist on he struggled to get where he is ..I told him things are different these days and atleast I pay rent...their own days na barrack free house! He trained me to university level yeah I know and appreciate but an extra hand can make him proud of me. Person I buy am ipad and helped him install bank app ..I see 850million e shock me! I don beg for 1million wey no be money these days sef even as loan but he everytime dont even want to hear that. Some people no wan know o...Dem go hate by now |
Almajiri Onigbese Onye oshi Buhari |
The only fine thing here is the picture pixel Buhari na confirm failure |
Swanzi:sharaap there. Where is d pain? Or because I call una blackos the thing pain dey pain u |
GET LOST this mumu malu mallam |
Macho preek love...dem go chop banana tire till dem go YO |
All blackos banku chopping Ghanaians go dey ginger to join the club now...oyibo money dey sweet |
taylor89:Exactly pack better money to give wizkid and covid-19 donations..And the idiot banks dont even give us a single kobo for savings...Only deductions! Opay and others even give daily cashbacks |
Simple He should be given a space in the army since he loves the camouflage so much. Atleast Agbado grandpa promised to give youths admission in the army |
This world is all about Money |
He wants to handover GCFR GCON to that papa wey president no fit tomorrow ![]() Omo nigeria no get swag...president no fit Tinubu at alllll |
omooba74:Buhari receive wotowoto 8years. What is 4years. This man be like walking corpse. Nigeria will have to have the ugliest president |
Worst thing to ever happen to Nigeria so far |
She got careless discharges. Leave her pussy and enjoy other part of her stark naked body |
President no fit this man at all...see who dey wan represent Nigeria ![]() |
Its an industrious place..u can't expect it to be like Bayelsa that nothing industrious goes on like Onitsha major market...Just like in China you can't compare the neatest of Hangzhou and the big market Guangzhou. Meanwhile this bush pig man is just a hater of igbos |
Nairaland anti-igbo people Dem go come dey talk about he do for igbos now Una no go leave Igbo people |
Nigeria na easy failed military country na...go do secret for north Korea and see if una go come out come dey announce this shame on a whole country |
No be planet earth u dey abi u go moon? |
exotique1fy:He is mourning the sick nation |
Na waa I have given up. Tinubu will be sworn in but we are ready to bash all his nonsense doings that will happen. God have forsaken Nigeria so don't say let's pray for him to do well. The one we prayed for didn't assume office so na this yeye tinubu go come work?! Abegi Nigeria is doomed with bad leaders |
shadrach77:over 100...that's where d person counting stopped! Emperor behavior in Tinubu and already showing signs of wasting public funds |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 33 pages)
if someone mention anything against Tinubu sharp sharp it's Obi to counter attack