Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 119 pages)
escodotman:terrorist were never use atomic bomb destroy another country, arm insurgents all over the world, invade other countries, to overthrow it rulers and install their puppet in power Is that one a terrorist? If you looking for a global terrorist, America is your answer |
bamtos14:bros, if that girl no one accept your toothpick penis, No marry am oh, cos she go dey cheat on you Accept your flaws man, you fit go to enlarge that Penis now, dem go give you concoction were go even make am disappear Na so I been dey worry myself before , i come realise say, my happiness does not begin and end with the size of my dick Life is too sweet and vast to worry over something you only use once in a while After all , no matter how person dick big, Him no fit move woman toto from him position go another position |
I no dey cry for Rich man were him Ferrari burn The only thing were dey make me cry, Na when i turn eye look my account balance for phone |
Wetin una wan make we do with this News now? |
Evablizin:Sister intelligence is not a tribe thing, All tribes get intelligent people If Na oyinbo talk am now, una go call am racism And Aunty, Na ajebo all those children be, were dey go expensive private schools, cos, no public school go teach you about robots |
She was supposed to have to your child , because she get millions? Bro, stop being a gold digger |
When I see guys like Davido living their dreams, I console myself by saying that, All is vanity |
Na only me know sabi wetin to comment for this post? |
Their life their business My own i dey find who go borrow me 3k make i take chop this week , I go pay am when Buhari come back from London |
mr1759:guy face front, Na Diezani matter we dey talk for here, If you get evidence say Yar'adua wife been loot money, go blow whistle collect your own 10% |
Amarabae:sister make we hear word abeg? You think say all poor guys, no get skills abi dem no dey do business? No be everybody were dey sell for market dey make profit, And no be all skilled labourers dey make millions, some are just making enough to survive on Get real woman, the world is not all black and white, Even Bible been don talk am say, The race is not to the swift, nor the battle to the strong, nor food to the wise, nor riches to men of understanding, but time and chance happen to them all (Ecclesiastes 9, i no remember the verse ) |
I been hear say thieves no dey like competition,
Na today i believe am Governor Shettima, do you wish to be the only thief in Town? |
sarrki:wetin dis wan dey talk? You been wan make them use stretcher carry am? |
Dlordsamurai:yes |
Dlordsamurai:wrong |
I eat the pussy like the last supper |
nextprince:Nigeria's unity like any country's out there, is negotiable A referendum should be conducted , If that's what majority in the South East want, you give it to them A separate referendum will also be conducted in the Niger Delta region to determine whether the wish to join Biafra or not |
Marginalization of the South East, gave birth to the Biafran struggle We can continue dismissing Nnamdi Kanu as a tout and criminal, But no Politician or leader from the South East has the influence or clout that guy now has in that region Nigeria needs to change, even if not through dissolution or separation |
Charly boy has made some valid points But let's stop kidding ourselves that we can hold our corrupt leaders to account, Cos it ain't gonna happen anytime soon when the executive is corrupt, the legislature and judiciary keep him In check, But in Nigeria, the executive , judiciary and legislature are manned by corrupt people You are likely to be killed if you insist on protesting against corruption and other bad things going on in this country , There is no justice for the poor here Our institutions don't work Our armed forces can easily kill thousands and no officer will be jailed for it Nigeria is a jungle The jungle never changes, except you burn it |
That Priest sef no try, A wise man once told me No dey shiit were you dey chop Even if him been wan date another woman, why him no go far go play away match Na home advantage bring him downfall |
Make we talk true, no decent country go invite this useless man make him come give speech for any seminar were dem dey do Obasanjo was a very bad leader, and he is in no position to criticize other bad leaders If na better country we dey sef, dem for banish this Man from this country |
PapaNnamdi:na people like una dey make girls dey go bleach do plastic surgery join No be everybody go fine She being ugly, doesn't take away the fact that she is damn intelligent Stop the ugly shaming abeg |
Tolexander:oga, you wan make the man arrest himself? |
Me and this Man get the same problem Fine i no fine Big prick I no big Money i no get The only thing were i never follow am do, Na to wan use my girlfriend do ritual, To even talk true sef, i no even get girlfriend |
Nina4u:Madam, no be d size of him banana we come here to talk nah, If Na big banana you dey find, Go market |
Thief were dem never catch Na businessman nah Na only one day, all their yansh go open |
Konji don finally disgrace this Old man Na so i almost craze because i no fvck for two weeks Na him, i come rush go Ashawo house go cure the konji , Make i no rape pesin pikin |
Happy belated birthday Emmanuella I just hope say, Mark Angel no dey cheat this small girl Her mother should get her a lawyer asap, To take charge of her career and negotiate a sharing formula between her and Mark Angel, for every revenue that comes in from their comedy and other ventures |
Dj Cuppy don take fvck destroy this guy career |
Here is how Nigeria works Big man goes to his bank friends to take loans he has no intention of paying back Because of too much bad loans, the bank almost collapses, Big man begs Government to rescue the bank And write off his debts to the bank as bad loans Government then rescues the bank and writes off his debts , And big man goes back to that same bank again to collect more loans he plans not to pay back And the cycle continues How many poor men dem dey give loan 0, |
NollywoodNews24:Baby girl? Sister Na so una dey address senior for una side? Person were fit mother you Na him you dey call baby girl |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 119 pages)
