Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 119 pages)
limeta:Sisters na dis kind talk make Buhari say make women dey remain for the Oda Room Why Sagay go go meet dem? As a Nigerian, Him no get right again to criticise our corrupt Sinators? |
The Senate will never summon the leaders of Fulani herdsmen or debate on how to end the killings by this herdsmen , The don't care about every day issues affecting Nigerians. Every action taken by our Sinators is only about enriching their Corrupt selves and protecting their Corrupt images |
I have come to realize that some supporters Are not really supporters but paid social media influencers , employed by the housemates or their supporters to make 'em look good online and try to influence people to vote for them If you see some people on here were too dey carry housemates matter for head , No blame dem, Na dia daily bread dem dey find |
Craze men plenty for dis forum oh |
I have only one advice for Efe fans Make una no commit suicide or begin say Big brother don rig the election when either Debie Rise or T-boss or Marvis win on Sunday Cos some people go spend crazy amounts of money to vote for their favourites And some housemates family go collect loan to vote for their pikin At this juncture, Any housemate can win that money No siddon for your house begin shout Say dem don rig the contest when your favourite no win |
Some Nigerians dey stupid sha,
So because she she no fine,
She no suppose get self esteem? |
frankfiny:bros, Hypocrisy and doublespeak na Efe fans way I don watch BBN tire to follow see Wetin make am get such a cult following, I no see am One new Efe fan for this thread even tell us say na as him see Efe drunk begin dey cry na him make am become Efe fan #smh |
crazymommy:aunty is a vexing something when i hear pesin were i no sure say him don count 1million before , Saying, 25million no be money I no too blame am sha, Him dey always dey yarn opata when him don high |
A wise man once told me , Just make the money kid, And pussy shall be added unto you |
Make we no pretend No housemate go that house to escort Efe to win 25million Bally Bisola Debie and Tboss and Marvis all wan win that money Being friends with other hms , gossiping, pretending to be real etc All na strategy to take garner votes to win that money I bet none of them for that house get 10million for their account |
Efe fans funny sha Telling us the love him more because he said 25million no be money compared to the friendship he has with Bally It's obvious that dude is lying , Efe need that money pass everybody for that house Make we talk true, Like me , I no sure say Efe don get 1million for him account before |
E be like say na only me see as Bisola dey open mouth like fish dey wait make Bally kiss am as dem been dey dance |
bonjovi12:The Op is right , If you haven't experienced what he is going through, You'll never understand the pain A wise man was told me, Do things that make you happy If a child is what you need to make you feel complete , Please by all means get one, Whether through adoption or surrogacy Or just try impregnating another woman If you love your wife enough to stick by her no matter what, Please do. What am basically trying to say is, Do whatever you wish to , Don't be influenced by outsiders opinions My Mum's aunty is in her sixties and she got no kids, and she is still married to her husband for over 30yrs now I always envy the love the have for each other |
Consequence don start work with Gonga So |
You have to give it to Debbie Rise and Bally
Na only two of dem sabi dance small The rest dey learn work |
eezeribe:bros clear road make i pass abeg , Pesin were never carry placard before, Dey talk about Charlyboy were don lead anti corruption protests countless times |
Mama Stephanie leave matter for Mathias abeg Na only your daughter and Pastor Sinnerman sabi Wetin Dem been do No allow make any god of man or man of God manipulate you |
Whether na BBN cos am oh abi Na just our people wack mentality So if pesin dey speak correct English No dey like pick quarrel or fight easily No dey socialise much That pesin no dey real? |
People here are telling us that the are voting for Bisola because she is talented , Yet an equally talented Thintalltony and Bassey didn't get enough votes to reach the finals And a "real" warri wack rapper is the favourite to win the show I don see why we Nigerians dey always vote wrong people into power Majority are just confused and sentimental |
finalboss:bros no drop your number for anyone here oh Even na me ask you no give me , Cos, I go call you ask for money You started giving out of your own volition , You don't owe any of us a dime If you are tired of the stress the begging is causing you, Abeg just retire this account register another account May your good intentions not bring down your downfall And may God continue exposing those who are plotting evil against you |
Finalboss bro, I no wan learn how to fish , I wan help you dey carry your fishing hook go river when you wan go fish Still on the matter All the joy were you dey share here never ever reach me one day oh, I don drop account number for your topics tire I no dey ever hear alert I know say I get badluck for real life, But i no been think say e go follow me reach online Abeg no allow make e be as my village witches been talk Abeg bookmark my account number for future use . |
I lost hope in this country a long time ago, Na only transport to take relocate dey keep me here |
corruption is so rife in this country that, Whenever I see a rich guy, I'm always doubting that he made his money through legitimate means |
In civilised climes,
This mumu man no go even win councillorship election |
Smellymouth:amen my Oga, Freeze get mind dey buy wine 150k, Even wine were Jesus been carry celebrate last supper no cost like dat And Wetin dey vex me pass been say that money fit pay my face me I face you house rent for 3yrs and small change sef go still remain to buy stove and plates |
Lucasbalo:lol If America thinks that the "colour revolution " game it played in Ukraine will work in Russia , Dem go wait tire Alexei Navalny the so called opposition leader couldn't even win a Mayorship contest, And everyone who follows Russian politics knows that, he can't even get half of Putin's vote in the upcoming election |
I rooted for Thintalltony to win this BBN , Dude was entertaining Social , Yes he lied about not having a family , But if we were to do a public poll today and ask Nigerians , How many of them will deny their family for 25million Almost 95% Will agree to do it We too get hypocrites for this country This same hypocrites are the ones telling us to vote Efe cos he is real Cocoice who had the guts to smoke in the Big brother house to me was the realest It's not easy for a Nigerian woman to smoke on cable TV, not giving a damn about how the viewers will judge her I bet one of those guys in the house probably smokes too , But won't dare to try it in the BB house fearing that judgemental Nigerians won't vote for 'em or hate' em because of it |
If we were in a decent country, Where the life of every citizen both poor and rich is valued Our Senators right now will be debating how to ban nomadic cattle rearing not Colonel Ali's refusal to wear Custom uniform |
omenkaLives:What is wrong with this man? |
So the massive development and projects that warranted a 165billion naira debt na feeding of primary school students and opon imo Chinese tablets? May God forgive the people of Osun for electing this dumbass as their Governor |
Since this tragedy strike Everybody don become psychologist and suicide analyst |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 119 pages)