₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,093 members, 8,420,287 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 03:45 PM

Toggle theme

Iambibi's Posts

Nairaland ForumIambibi's ProfileIambibi's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 55 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:23pm On Mar 15, 2016
Chommieblaq:
DTOBS shareee me since, dey waka upanda n He sabi say I no well abi, *crying, bring out kleenex n clean ma eye*
... Awwwwwwnn.. Very emotional *thinking in ma mind* wetin i go tell dis bae now wey go make her happy..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:20pm On Mar 15, 2016
Panelbeater:
How may I help U Miss?
.. Hey dear, hw u...dnt mind me, I jst luv ur name...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:10pm On Mar 15, 2016
Fraih:
Bibi!!!!!! smiley Namesake mi, Tayelolu Ejire,
I do too. sad How is your twinnie na?
And wassup with Rukkyola and her situation?
I see as she take style lash me in the morning, instead make she come make I show her the way. Well, I no reply am cos she don decide say her case go be OYO.
.... Lolz.. No mind rukky.... We don leav her na.. Her own OYO case pass my power.... No b dat one dey worry me now sef... Na Chommieblaq and iamdynamite..... Wetin DTOBS go do? My mind dey cut oo....
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:58pm On Mar 15, 2016
Qutyjoice:
Neighbour paddy mi ao far nah?
.. Swithrt i dey o... Dey wan kill me for dis Golden city with assignment wey pass my head.... C Chommieblaq and iamdynamite.....my mind dey cut oo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:55pm On Mar 15, 2016
Fraih:
Awwwwn!
Sweedie, I'm here for you kiss


Been up with a couple of task here, the reason you havent been seeing me smiley
.. Fraih.... I no go lie, i missed u cheesy
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:52pm On Mar 15, 2016
jubrealguy:
baby, i need to understand the situation of things btw my in law and chommieblaq, how's it going?
.. Deariee, my mind dey cut sef..... They r begining to *wispers in his ears* fall in love with each oda.... . Heheh.. Buh wat if DTOBS shows up...?? ..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:43pm On Mar 15, 2016
Chommieblaq:
Shebi na your friendship market u dey spoil abi, **turns n head back home, with the fruit I bought for your fruit salad ***
... Fruit salad!!! My friendship... Oya wait wait wait..... *blocks her* No b so na...hw i go spoil correct bae like u market,...oya bring the fruit salad.......... Seriously i no mean to spoil market for u... *calls iamdynamite* twinnie u hav a visitor ooo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:48pm On Mar 15, 2016
Fraiser:
babe why are u talking lyk dis na, you know ur safety is paramount to my existence, u don av to b fear, I will always giv u a royal welcom in my house
.... Lolz.... Tnk u sir!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:00pm On Mar 15, 2016
Oyehomie:
Iambibi..u re sooo here 24/7 wettn nah...u no dey du anyth for aos....?
and na ur wife lead i dey follow tongue tongue
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:53pm On Mar 15, 2016
Oyehomie:
Iambibi..u re sooo here 24/7 wettn nah...u no dey du anyth for aos....?
..
tongue tongue tongue.... I wee not kill my self for NYSC....
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:33pm On Mar 15, 2016
iamdynamite:
undecided ahan twinnie,one chance ke,tell me something i dont know,shey that road is blocked ni
.. Lolz Dnt u kno befor? I was jst watching u where u were seriously professing ur copied assignment luv, dat u cnt explain.. Lolz..... I dnt want ur legs to be broken ok? , therefor jst come home and rest!! Tomoro u continue ur ultimate search!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 5:14pm On Mar 15, 2016
iamdynamite:
chommie my love,the love i have for you is like a copied assignment i just cant explain it grin
.. *shaking my head * Chaii, twinnie don enter one chance!!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 4:50pm On Mar 15, 2016
DTOBS:
And if I may ask, Who is ya twinniehuh?
.. D one u r threatening tongue
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 4:39pm On Mar 15, 2016
DTOBS:
What's funny ma'mhuh
.. Notin,.... Buh i hope ur not referring to my twinnie shaaa... Lolz
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 4:31pm On Mar 15, 2016
DTOBS:
Fraiser my brother,we don't have to attack the issue at hand the agbero way! As for that guy,just leave a,e just dey test him power ni!
I know you re a responsible family man,so let's just continue to watch where the ship of deceit he is paddling will capside togrin
lmaooooooooooo ooo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 4:30pm On Mar 15, 2016
Fraiser:
d only tin I want if I send u d card is make iambibi come dey serve me fruit salad everymorni. Me too won fresh lyk dat babe
.. Fraiser e beta make dem kill me oo, than for me to carry dat my fruit salad come ur house... Over my dead B
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 4:22pm On Mar 15, 2016
Qutyjoice:
Brother if that's what yu want, trust me her fruit salad z yurs everyday.
Neighbour i can do anytin for u... Buh u see dis particular one, i rather die!!!! !!!.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 4:00pm On Mar 15, 2016
Fraiser:
DTOBS abeg shey u don help me see dat niddle wey I dey find
... Fraiser!!! Weldon oo.. Continue to dey attract am..., keep on drawing his attention..... Lwkmd
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:45pm On Mar 15, 2016
drjoshua2000:
I'm high. I need serious help
toooor...lolz
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:26pm On Mar 15, 2016
Chommieblaq:
Ma friendship, na wetin I dey reason now, that's why I never gree for ya twinny. I no wan carry baggage, I wan drop am jeje before I gree.
... Lolz...abi.. Nobody like wahala.... So dat mins u have a husband.... Ok.... Hu is he, and wat does he do for a living, because i dey wonder d kind work wey him go, soteey... iamdynamite my twinnie begin dey sight beauty queen like u, hmm... K.o.. ..i no go lie u go sweet to be my inlaw oo.... grin.. Buh jst b say we no dey like trouble oo, ..... Therefor jst take am easy shaa...as for me i go still dey luk una tru my telescope.. ... Anyhw e end, i kno say na God go still Win!!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:03pm On Mar 15, 2016
Chommieblaq:
Shebi u be ma Super friendship, e be like say I go port o.
grin grin grin
... Lolz.. Dis geh no go kill me with laff, Where u wan port go? my twinnie side.... Ok.o....i no go talk shaa..i no go lie i like for my twinnie oo... Buh i jst hope say u no get husband oo.... because no b my handsome twinnie una go use play o... If u get and u really luv my twinnie to d moon and back, den u go ready to begin d divorce process between u and ur former husband...abi no be so?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 1:49pm On Mar 15, 2016
Rukkyola:
Firstly, fraih na mumu. Make she sidown dea. She is d direct opposite of fraiser. I pity her make she sidown dey wait 4 shammak wey don loss. Na dea she go grow old. I no fit sidown 4 her shoes. I won't bother to advice her coz I know she won't yield to my advice. The girl dey adamant.
Secondly, I wan take God beg u. Just leave me and eddykisses1. Am n love with him. I don't appreciate ur effort in trying to bring I and sent4rina back. I will bear d consequences alone when sent4rina returns.No confuse my Eddy for me. Thanks 4 ur understanding.
... Lolz... Toooooorrr Dis one don pass my power.....ooohhh i don hear u... Do as u wishhhhh... Lolz...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 1:38pm On Mar 15, 2016
Oyehomie:
√ 1. MOST RESERVED FEMALE
BLIZZYDODO

√ 2. PROBLEM SOLVER
KBS468

√ 3. WRITER OF THE YEAR 2016
CROBBOY

√ 4. MR CASANOVA
EAGLESVISION

√ 5. MZ KARASHIKA
IAMBIBI

√ 6. BIGGEST MALE FLIRT
FRAISER
Cc
LogoDwhiz
Fraih
.. Neighbor u want to betray smalliee like me.... God kno say i no kno wetin Karishika be o... Mayb u should ask ur baby!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 1:32pm On Mar 15, 2016
Chommieblaq:
Yea am great, U?
...*clears throat * Chommie chommie,... I no understand u and my twinnie dis days oo..... I jst dey luk una tru my telescope oo and i belive it is well o.. .... I no go talk anytin shaa...*.lip sealed *
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:47am On Mar 15, 2016
Qutyjoice:
Morning Boo, twas fyn o n yurs? How far nah bin a whyl
.. Seriously... Av missed u... I only saw ur husband yesterday... I guess u slept very early last night....
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:45am On Mar 15, 2016
Qutyjoice:
My brothers and sisters Do u knw that the Lord is a miracle worker ? a Girl sent me N200 airtime and she got promoted at work. The next day, a lady sent me N500 airtime and she got engaged to a very rich guy. The next day, another guy sent me N1000 airtime and he has been granted a visa to USA. Don't be left out. Why not send urs now and get ur testimony. The higher the amount, the bigger the miracle. Don't b left out. Hurry now b4 I stop collecting.




G O O D M O R N I N G Y ' A L L
And anytin u collect....dnt forget me oo.... Bring and let us share!! grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:36am On Mar 15, 2016
Qutyjoice:
Ya welcm man. Here to stay?
.. Surest Neighbor..... Gud morning and hw was ur nite......hope u slept well..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:18am On Mar 15, 2016
jubrealguy:
accepted bawo, na so the hustle bad reach? allow the queen of my heart...mother of my unborn children, iambibi temi nikan go dey serve Fraiser fruit salad every morninghuh I'll rather not oo, so make una negotiate wella cos dat one na no go area.

Good morning jewel, are u seeing this?
lol..... Dear dnt mind dem...gud morning, hw was ur nite, hope u slept well...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:07am On Mar 15, 2016
eaglevision:
yesterday is gone but u can gimme watermelon today sha.
.. Lolz... Yes sir..!! By d way gud morning
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:04am On Mar 15, 2016
Fraiser:
ok o... I still dey wait o
... Lolz... Haba..!!! I say i dey come naa...y u dey talk like dis ... .. Abi no b fruit salad? .relaxxxx.... . I say dey come!! *coming with a bucket of boiled water with fresh pepper and saying in ma mind *......no b today? U go chop that fruit salad, as E dey hot!!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:04am On Mar 15, 2016
Fraiser:
ok o... I still dey wait o
... Lolz... Haba..!!! I say i dey come naa...y u dey talk like dis ... .. Abi no b fruit salad? .relaxxxx.... . I say dey come!! *coming with a bucket of boiled water with fresh pepper and saying in ma mind *......no b today? U go chop that fruit salad, as E dey hot!!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:12am On Mar 15, 2016
jubrealguy:
see as ds my wife just fine anyhow.......sleep well beautiful
... Lolz... U ehn..... *blushing* my head will burst one day ooo.... . And av evn worn d expensive ring u gave me. ......lols

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 55 pages)